2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 186 pages)
Use 22 " rims and tyres,lift suspension and forget naija roads. People would give u chance once they sight your v6 accord coming. See this 22. https://www.youtube.com/watch?v=NA87Gp5t_ZM |
Best tin is to have a hidden cam. When you can lay your hands on the replay. Then ,just then you would know the truth. Real time hidden cams .....shocking results on cctv these days. Which dirty sleeping gas,na 100naira dem dey sell am,its either jazz,or deep sleepers,u can imagine of the occupant was a drunkard. Him sleep go long like 12hrs sleep,b4 drink clear small from eye. |
Dem don panel beat am for him left eye,u never see beating yet for jail. U feel say u tall,u go see who be 6.7ft wey get body for yankee jail,wey go dey rape u beat u steady for that jail so. Fool |
How did we know all that. It was a simple thing. Why not allow them pass,waka your own. Your fathers compound,shey dem wan buy am b4 abi dem dey drag am with you. As long as u hold an AK and wear a security outfit, you are in danger and others stand a risk. What tha hell. Even if it was verbal. You should have scared him away but shooting up into the air. Well pls use that same AK on him from behind pls.useless bastard civil defence idiot. |
E get ome phone wey i see. The ram na 1 terabyte.infact na bad hackers and gamers dey use that phone. https://www.youtube.com/watch?v=gYW3M_1ip2I |
Made some few new enemies, since efcc came o n board, e don tay with dis style of bursting, aint nothing new, watch as efcc bursts more hideout...always clamping in groups. No solo,quiet life. client pay u small tin,u wan smoke all the smoke ,blow off the roof,walls no be sound proof.. |
Rx 330,crosstour,camry muscle,lexus es suppose dey thr,if no venza,glk or range rover then dia juju na nonsense. Na rx 330 dia juju power reach 4 tokubo car. Not even brand new 2016 model. Afonjas with juju |
Dem go still jail you last last...... |
Aoooeewwww He don put pastor to shame False prophet |
Na your be her prescription. I dusted off ma dick from my ex bich since 2015. She never set eye see me. Whatsapp dey,but thats what i limited her too. Bich |
700k |
The question now is. Wont his benz be stolen by now,his iphone,and other peesonal effects. For god sake its a benz c300 old model for that matter. The FG should place a ban on old model cars esp benz. As from 2014 cars should be imported only. No gps,no cam,no dvd, no entry. |
A package i got,was tampered with. I was so mad cause the company glue wey dem use,no dey naija. I had to send it to a friend at a loss |
Same way late don wanni went. Fools. They never learn |
It baffles me how people see shoprite as a tourist center. Is it that nigerians are too local or bush. Tourist center to nigerians.. eateries,super markets,hotel bar,local bar,malls. Its always in every nigerians phone gallery. Zoo would be empty when the animals are too damn lazy,spoon fed and bored. |
I like it say she smile. Good one.omo dat inverter wt diesel max 2m |
Why must u guys always add NI to everything . U dey mad ni,dem swear 4u ni, i dey come ni. Ni ni ni. Who not ear or elbow.na always knee,ni ni. lol TreasureTayo: |
Camry 04 |
We dont need keys. Everything na wireless,keyless |
Minerals. Na softdrinks o saheedbadmus: |
If i blow u ehn. I go dream of me day and nite |
Airbag pooped. Camry le |
500k and we got deal. 100k no move me Damilolagboye: |
Dont be greedy. 100k u no get. U go fit burn 500k a month Go sleep Damilolagboye: |
Ok na now the sleep dey clear for your eye. Africa and Nigeria are lost forever |
And you no fit cure corona. Oga go sleep. Those robbers and kidnappers no get sense |
Over speeding. Anything above 100kph na fatal. Why sudden wreckless driving couldnt the late passengers caution the driver. I dont tolerate nonsense overspeeding. Where una dey fly go,abi no be travel again. Most of those drivers smoke indian hemp overdose and take plastic alcohol drinks. So u can imagine the highness behind steering wheel. |
Nobody will buy it,not even the richest politician. Proceeds from stolen funds. Burn it down. Nobody will buy it. For registered vehicle. How much be tokunbo |
U for sel am 3m na. Car of 1.9m. Greedy fool |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 186 pages)