2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 186 pages)
Guys it has happened my gas just finished. No gas. Now my gas stove hot plate is as slow as fuc k. My vendor said 9pm.aince I got the 5burner.i never use the hot plat3 n I don troway manual.help |
Him na omila na And e sure say e go be accident3d. Dem. For don buy am for 7k Den he wan sell am pass brand new price Na omila be that |
Clean imported bawo. U wan dey call UK used naija brand new U funny |
Alaye na naija we dey.me wey carry telly gif engineer say the telly don dey sapa.say sometimes e go off by itself won't on back.he say na white box abi wetin him talk.he bill me 20k.i gif am 10k.after a week I went back.telly come dey show double image. I vex sell the LG as scrap after using it for 10years. E pain me but na lcd and not led. I later use the money drink beer rush go but rw inches smart telly wey light and not as heavy as my lcd. Infact I now saw the diff.and later thanked the engineer for spoiling the telly poverty no good. |
Car wey una buy fir 3k dollars Don turn to 315 million for naija used Stip taking hard drugs |
This man back then he like to play the role of cooperate 419 esp him with osofia |
Shipment is a useless player.i have been saying it for ages.he is useless in every wing.1 on 1 with keeper. U cant still score U r useless |
Time to pay ransom I hope dem no go later mine him skull Npf na public enemy So na oyo be the case |
Keep your epistles and lies tp yourself. Ppl who earn dont make noise.u dey find mugu Shift go front nabiz: |
The only advice id give u.if its top cylinder removal,gasket.ride on.but u see pistons rings,valve seals,god likes u if ubdey use tining belt..no shaking.but u see rings...timing chain..valve seals.if the meko no get heavy weight compression machine......just forget that lexus.e go skip timing.do overhating..grom there oil burn....ac compressor...tyre mis alignment..fuse burn...abs...traction malfunction....spark misfire.u sef go hail. If u wan to buy accidented car from abroad.make e be fender damage..rear or front bumper damage..door damage...but u see frame damage..engine damage..fuse box damage..brain box damage..ac damage.....run tyioasvgajs: |
Once a lexus has accident be it from front..rear.no matter how u fix it.i will never remain the same.why buy accidented 2015 when u can get direct toks 2011 2012.what a loss tyioasvgajs: |
Cant u see the rust pipe ia wet. AfDapone: |
I saw an advert of glk here on nairaland. The middleman said the car was cleared in 2020. The same 2020 glk was being sold for 7m toks. So def the owner might have bought it for 6.5m. Then the owner used it till 2025 and wants to sell it for 14m. Sometimes i dont know how they reason. Babatundehy: |
In 2020 glk was sold for 7m Now unwan sell 5 years naija used car foe how much.u r just daft |
I love naija. I still saw a clean white beetle today.sparkling clean. Still saw a bmw that has almost 7 lamps on the front grille. Old beema of the 80's. Still saw another benz regular 2 doors very clean. I hate 504.505 and all other 5's available.peugeot no be car. Bmw no too get mechanics and all mechanics don abandoned benz wirh beema and joined the olla gang. Toyota corolla Toyota bulldozer Toyota venza Toyota carina Toyota camry Toyota avalon tho e mostly dey parked cos the avalon always dey sapa the owner Toyota lexus Toyota land cruiser Toyota highlander Toyota sequioa Toyota bank type Toyota old model from 1990 till date Beema na no go area |
If your AC compressor is working. As soon as it picks.the engine would make a diff sound.he just wan chop u. Run away from him. Ac compressor hardly spoils.it might just be on art or a sensor that got defective.but alas all the quacks would point to manual. And being it 4 plugs.i won't advice u buy manual.if not engine go just dey off upandan |
Tokunbo big daddy na 8m Tokunbo camry 2.2 na 6m Babatundehy: |
How can u jump from third floor.shey u could not use your hand to land on the 2nd balcony.thenfron 2nd balcony u go just drop with your hand stretched and land peacefully. When no be Jackie chan. She did not want to get raped cos rapists wud rape her without condom and then cum inside her |
Winner no dey nairaland. He won in his dream |
Arrhhh Nal Iz Dia |
A good locksmith.like say locksmith just dey road. No make u dey trapped for inside lonely road.How much come be naija used glk. E go be 50m. It's worth is 9m max. Ole No make bullet proof car kill u oh. Say battery shift.ac dey on .car come jam.off.doors locked U go die inside that car |
The last time I left my PC with an engineer.a PC worth 600k.he later broke the flex teeth going to my motherboard.condeming my hard drive.afyer 2days the laptop.while i was bombing.went on sapa mode.error was check hard drive cable.till then till now I've wasted 30k on aliexpress which they later scammed me.the cable was short and bot for my PC.seller no refund and aliexpress supported the seller. Now I'm saving money to buy an SSD which costs almost 100k for 1 terabyte |
Any naija used car for 3.5m has issues From 4.5m even camry 01 sef u cant see for 3.5m Babatundehy: |
He looks like that gay American basketballer who also acts in movies.i donnforget him name That black guy wey act with Wesley snipes that year |
Shey na hookup lightwind: |
While my bybit is reading just 3 dollars. My opay in so many years is now reading 6000naira My palmpay 3k. My data balance 200mb Depression wan finish me No paying client thru out this month I don taya |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 186 pages)