2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 186 pages)
I usually buy it for 6k I cant afford to waste money all in the name of original. Infact id stop taking ororoe.u fot dey reason say u don buy original one.only to find out its the glass bottle that is original and its contents is fake. Naija is dead .and we all know who is behind the adulteration OGwales: |
Imagine if she was a organ harvester and she had inside her an injection to make u weak and go into coma for hours. Shey she no go butcher una. Most of u students don't have sense in reality and no one knows it all. Naso one make me come jakpa junction all the way from benin city. When I reach there.she tellme say she dey come.i wait. Till 7pm .after 7pm her nos off. I jus vex sleep for my car.by 6am following morning I don turbo back to benin city. |
U go beach.waves carry u begin suck u in Wtf.the life doesn't end at the 4 walls of the uni Most ppl get stuck with that reality. If him dey house. Dey bomb He go still dey alive No tears for the dead |
Top cylinder is gone.if u buy.just park the car at home and buy another top cylinder. If u attempt to repair it. U go hail Ojemedad: |
How can the gold worth 40m How many grams The worth no pass 10m 40m kor 50m ni |
I've notic3d it more than 4 times Once I take the drink Usually feel sick after 24hrs. If I take beer Other drinks.nothng but that imperial blue I always feel sick despite diluting it with sprite Does it mean I'm consuming fake Imperial blue |
E no hard 2 BEC go buy me citizenship |
6uff who is about 6.1 feet tall with shoes go soon outshine burna Af not see any naija artist that bought brand new car All of them na tokunbo |
84m Abi 840k Which drink dem dey sell 1m per bottle Abi dem dey sell shawama 5m Una too dey talk lie Club wey I dey go. If u ball reach 10m Club owner fit call efcc on top u Fake life Even Mike tyso Ln sef no fit burn 84m a nite Ohlay |
Tinubu the Blokd Head |
Converted. Ohlay U think say we stupid Na why him no fit snap engine na |
The owner told u he wants to sell it for 3m But u don go put 5m On jiji na 7m No worry. The owner go soon dey drive am back Ohlay |
Why not convert the house into a hospital or charity org. |
Im planning to steping down to 5w40 as the 20w50 is making my engine consime more fuel.tho i know the process of flushing and cleaning engine wirh abt 3 to 4 oil changes within a space of 2months but b4 i coun my money to buy original oil.id love to know which oil is best.ive erased mobil and total oil from my memory.they caused a lot of damage to my car and my neighbors own.but if u argue here .na ban and ban and bullies dey always attack me. Port443: |
Naija fuel is bad. After 4months your piston grooves and piston crown would gather carbon then from there.it would seize piston oul control rings. From there. Engine would start burning oil and start smoking.from thr. Say bye bye to your factory engine once u ring am or change am. Na why I dey fear car wey dem put or crest Unleaded fuel only for fuel tank area. E get why |
I bought original mobil 3 years ago.then i felt all oils were original.my engine wey never smoke for 2years started smoking after oil change with the mobil 5w30 i bought directly from mobil filling station.since then i had to be using oil treatment. Port443: |
How is this 07 This is 03 model Big liar U lie like who wan dye |
Sdey hype your papa Openuu. Upgraded scrap wey go catch fire After u drive am. E better say dem thief car Than make e catch fire by itself Ohlay |
How can camry muscle be 1.2m. Maybe in ypur own world. A dollar worth is 400 naira Even naija used big daddy sef na from 4m upwards |
Give it 6months. I rem when hall 4 was renovated. See ad to baff come dey sweet me. Till 3months later. The whole toilet sapa |
If we ask for the vin now.u go see say the odometer go dey read above 300k miles. Then an innocent buyer would go and buy it and within 2months it would start smoking. I can bet u.thats not the follow come rims. It's worth as it is is 6m |
How can u own a car and not have tools. I temember when my crosstour was acting funny.my battery was getting corroded and i was too lazy to follow up. I called two mechanics and 1 rewire. Guess what those dumbos told me. One said its my starter. The meko said brainbox. Another one said gasket. Thank god for chat gpt. I figured out the problem after 3 weeks. It was a burnt fuse .i swear i can never call mechanic aside ball joint and shocks and brakes. They are all out there to scatter your car. Better use chat gpt to figure out the problem Thevenine: |
Enuf of the lies. We need pics of his body....when 2baba was killed in ph we saw his corpse online..when don wanny was killed too.we saw his corpse.even Osama bin laden.we saw his corpse. If they can't flood the net with his corpse. Then his capture.na boeboe |
Edo man |
Most cars on nairaland are flooded And the flood na mosty sedan cars With mini suv It's not flood free E fit clean but water don damage electricals .u go pay like white make mechanic very rich. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 186 pages)