2cribz's Posts
Nairaland Forum › 2cribz's Profile › 2cribz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 186 pages)
Toks if 15m. Then u come slam how much for naija used No worry. The owner go still drive am Just wait BTW it's a flooded car Ohlay |
When thinner is dia Opon u ia going broke He dey find customers Ola y |
When i tell ppl that all cat legs pull.una go ban me. I have seen lexus es 350 leg pull. Lexus is250 leg pull.l3xus is300 leg pull.tpyota fj cruiserleg pull.hummersuv leg pull. Lexus rx330 leg pull. Honda crosstour leg pull. Toyota v3nza leg pull.it all depends on your area.if your road is good or na gallop. As u dey enter gallop ball joint dey shift by 1 inch. Acura tsx leg pulled out. Na only toyota highlander i never see. And most ppl dont replace the factory ball joint.they will go qnd buy the ball joint that is almost similar and not dorct factory own Jbond:
|
Hope dollar by then would be back to 400 Yahoo go come hard |
Sore looser. Hahahahahaha slex: |
Don't be fool3d by rhe ac not working. The engine with gear don sapa Na why he no fit show engine bay. Even if buyer buy am 4m. He go spend almost another 6m to put it back in shape. Car is ripe for immediate what Immediate butchering. At owode onirin |
No be this camry wey the owner don repair taya wey dey gif am 5mpg. Whoever buy this car. Go suffer I mean am |
This car.i rem this car wella.infact na small my papa wan upgrade from regular benz go this car b4 my mama follow am go buy c230. Na that jack I like pass. |
How can it be a 30year old car. Have u been to usa b4 Come and see clean benz and lexus of 2000 and 1998. U go hail. Na your type dey worship all these fragile newer model cars with over fragile engine EmperorIsaac: |
A fwd lexus is a death trap. Back then when I was new to suv about 8years ago.naso I dey match am till I match am enter ditch. I had to rethink. |
I could only enjoy this car in the north or abroad It's not rugged And hates pot holes and bad roads If u drive it.just give it 4months U go hate the body E go do overheating Ball joint Just name it Na why white man must be worshipped. Dem go drove car for years E go still dey smell tokunbo. Fresh Nest Try am with naija car. U go first see mechanic stain |
Diff top cylinder.abegi Scrap Engine Abi u wan lie |
Bad killa. |
Cars u could get for 3.2...3.5m Naija used list Lexus gs300 till 04 model with issue Toyota pencil ...no issues Toyota big daddy...smokey engine Benz c200..c230.. no issue Toyota rav 4 till 2005 model...no issue Acura tsx till 2005 model.no issue Honda crv 2004 Golf 3 tokunbo direct |
Pls free him.he had taken half pack of seaman So all he could perform was Ogoe Ogoe. Na dstv commercial nake me know am And fron what he sang.e no bad |
I swear.i can mantle and dismantle anyrhing electronics.zero tolerance to laziness StellaGirlie: |
Most ppl started from zero. Including myself Not stolen wealth |
Yeah. In naija a failry used foreign car is always tagged brand new. U don ever see brand new Honda wey the upholstery be naija own. No be juju be that |
It's still not worth it. For u to get unlimited data.ud spend approximately 20 to 25k a month Spend money on gen Spend money again on calls E no worth am |
See client I spammed to donate. So she ignored my emails. Oh my gawd and me don dey target one white hilux with police siren |
I dey try to save the man from wasting money.but who am i. E go still go ladipo las las. No be big daddy AutoConsult: |
Omo u no lie. I blew 120k this month on drinks.food.etc. I now had just 10k left. All the ppl I spent on could not even raise me 1k. Men I felt so bad and depressed and made a vow not to spend a dime on anyone aside myself. One food vendor probably cashed out 700k from street.just cos he gave me his nos abt 2 weeks back and I no call or message am.i heard he had been buying drinks and all. Yesterday he wasted 90k on drinks and food and all.today he wasted another 20k on same set of fools I did too. I just dey laff for my mind say u never know these ppl. My call he no pick or reply back.he blamed it on alcohol beer he no buy me.i just excused myself and left.he later messaged me to send my acct nos.i told him not to worry that I'm OK. He no get car.he never build house.and me I don pass am. I come realise say ppl dey gum body to who dey spend.street ain't loyal |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 186 pages)
No one will waste that much on a car of such model.