2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 31 pages)
That's in daytime,i won't advice anyone to do 100% tint on all windows,accident loading. At least 30 to 50% of tinted windows oluwaseyi0: |
They got what they deserved Aguiyi1020: |
Even dss sef na small remain for them. To them,they are immortals. Make dem no worry,common cut to size from ragtag boko boys go make al of them flee. I think police officers need to dress like ragtag boko boys,at least put fear into the criminals mind and not the AK47 with lil or no stamina azzima:
|
Will u Sharap. Odeh ,so ubgo dey with politician for inside motor, den u go come roll glass down. U funny o effido666: |
Bigman no dey drive golf,even if he does,u must give way. Bettle
|
Local chairlady,Why must they bleach. She ugly,with ugly fallen breasts and highest bidder knacks her |
But how is it possible wherever u ask anyone this question, Them go say ,Na naija u dey o. |
See men them. All them men up there get long league,thobi expected don jazzy go don pass him papa height na. Well the one on grey suit with silver neck chain At the bottom of the pics looks like a crook/419 visa agent. Wait o,no be d prince bend own so for front of him mama. Hahahahaha, see d prince o. LOL. This pics don tay looks like 2005 https://www.youtube.com/watch?v=gqta65DY-uc
|
Turutu too Hmmmmmn hmmmn hmmmmnnnn Hmmmnn hmmmmn hmmmmmmn Yeahhiy yay Yeahhiy yay. Hmmmmmnnn hmmmmmnn hmmmmmnnnn https://www.youtube.com/watch?v=jDcWZueCdwU |
The last time gtb billed me 2500 card maintainable,alert,sms alert,. Na the i forget the account. 2500. Na data i buy |
Broke hater take a seat at the back, puzzyboi now ya nid 2 back off,b4 I smack your ass off. If u never get dis money,dont u,I said dont u dare talk. I hate 2 play soft especially when the hennesy wears off. hastane: |
Its not abt per month or per year Are you a loader,spammer,bomber,scammer,ituner,beginner,daydreamer,yahoo boy no laptop, alibaba, same old format A dedicated loader at least a month. 15k Spammer...8k Scammer...3k Itunes cards...200$.lol Beginner. 15k to,30k ngn max Yahoo boy no laptop, audio money screen shots,data scam,telegram,WhatsApp,Instagram, 2 to 10k max. Then Alibaba, BEC....no need to be bugged about per month,na FBI go catch u las las
|
Maybe dollar go bow,abeg na. Let her do it for dollar sake,Biden fit see the news,reason us |
Iron bed aboki,market don show |
Ice been experiencing mad heat especially at night,upon all the cloud signs and thunder bolts,rain no gree fall. Nawa o. Dem dey hold am cos of easter,as from Tuesday,na 7 days rain o,non stop. Shaply use atm now if u know say u no get car o. Wet wetin. O bobs,too much soapy o |
Fayose the conscious parrot iz back,now ffk read and what,memorise, cos u sef go soon spit your own.. |
Asun things |
No dey talk say na weed,stop being economical with the truth . Na either kolorado or loud. The day I took loud unknowingly, just that day I had almost 4 wraps of Arianna original,not mixed. 5 satchets of captain Jack,1 bottle of blackwood,by 8 men I don dey normal,not till longthroat at a lounge,I puffed about 5 drags,men the 6th drag,I no fit feel my legs. I lost 15k,how,I couldn't feel my body for like 30mins,in the process of me leaning on the lounge big couch,I dozed off for like 15mins,by the time the kolorado don dey less dizzy for my head,men Bleep,my wallet was stolen. Since then I no want again abeg, na ppl wey dey smoke loud dey behave exactly wetin u write so. I said ,ohh more law.....kolorado opinion shey oja omodeh o. Kuro beyen na They always do that zombie walk https://www.youtube.com/watch?v=9zJgMVnSZWI https://www.youtube.com/watch?v=GaySh4XLEew https://www.youtube.com/watch?v=vIAlUrgqWmU https://www.youtube.com/watch?v=qMBSlCBgJCY More gbawo,more shey yahuuuuuu Pyhonist: |
He dey talk nonsense,person wey don go drink wan Cross road. Abeg who go make am between a drunkard and someone high on kolorado. You wan crossroad,u no look left and right,abi na naija movie accident scene play for your highness head that night. He just dey talk nonsense, he for kukuma collect money from native doctor na odaniel1: |
I go like buy am ,for normal hood runs,I want to quickly buy suya,card,groceries, leisure. But naija roads with trailer everywhere no go allow you enjoy am smoothly. |
The one wey rush drive the range with the dead bodies in it, go use am boast,say range rover sweet. cybriz82: |
God abeg o. Wetin u carry so.God know say I go pray 4u,dash u my phone,dash u my belt.,atm card,take ,take,God abeg o. It was fabricated right to the dimensions of shotgun bullet etc,like wetin Wesley snipes use for vampires debut movie that year. God abeg o, na silencer be that,abi na okada engine.dis gun dey kill at close range o. Abeg just use those cut to abnormal size take waste am abeg
|
When you slim,e get why. I expected to see tatoos on his arms man,but he a pussy ass niggi.always crying for love. |
They ha e played too much of logo benz and victor AD kind of songs |
Stop selling salvaged title madly accidented cars,where is that person that usually do VIN posts pics warning general public not to buy lemonades. I expected he would be here with those pics. This car is gone,that lexus that cut into two at asaba,na like this them take package am |
Abi na swallow he wan chop
|
I've never dated or blown any lady that her bleaching sef dey make Caucasians dey shout blood of God. Wetin be this abeg. This one na half caste. Abeg I wn share one video of zubby,e get one lady wey dey on top of bike,shey na albino or na bleach to Caucasian level. Cos me sef confuse. https://www.youtube.com/watch?v=mZDTpRpwnjU |
He even said Halitah,latoya,Tracy, wah need eh. jantman: |
Probably she knows your account balance,aside that then I doubt. I have never met one sha o,cos na u go run,just allow me take my smoke and blackwood. You go carry sore go house. I go sex u tire, any where belle face. |
Why are u guys always talking about naija girls girls girls. Abeg . Wetin na. Haba. How can you share secrets of yourself to a stranger,she even dey check your hone steady. Get the fuc k outta here fool. You don't deserve to be amongst men dem. Fool simp. Idiot |
Mr 9ice guy,mister 9ice guy, see where e end,u no fit ask for restroom,make u move. Chai. If na me,e no hard,shiot,I forgot my iPhone 12 in my glove box,Bleep. Be calm so far say the lounge u sabi how much e be per plate,shaply open phone,run calcuation, oh bobs 28k,say who die. Nor worry take bottle water, never sweat,drink am small. Oya. Ladies pls gimme just 2 mins,let me rush to the car and get my iPhone. Move wetin. Movement. No time.i pray say I come back
|
This one na fast food. I felt intimidated as I parked my infinity fx silver this afternoon by 12.30. 2 yahoo boys of at leat 25 yrs of age,suddenly pulled up after me and got down b4 me. They dressed the same way I did,but dia motor cover my own. Black and silver glk 350 2010 model. I felt like running my fx into a ditch,well I bought my food and moved. SpecialNwa: |

wherever u ask anyone this question, Them go say ,Na naija u dey o.