2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 31 pages)
This man should go and sleep,shameless parrot |
Weed cause cancer. You have no point here. If lorry no smoke u,smoke fish go smoke u,aboki suya go smoke u,shawama smokes no, gen smoke no,show me one place in nigeria where smoke doesn't enter by fire by force and I go dash u 5k. Come ,who dey here. Mama gimme 5trophy there wit 1 cat fish. Boys.
|
Well its super amoled. Naso I say I wan try another Samsung,by the time I don dey use am,eye dey pepper me. Haa ,na FHD.no wonder. Well I dey plan to get note 9 abeg 8gig rams them. Something smaller,more power,rugged. No be all these lightweight plastics. |
Wasn't harassed,but my camou shorts was taken from me,thank God it was oversized with a rope adjuster, if not I for no wear boxers that day, my brand new camou shorts ,worn only twice,na the third time by 5pm in 2013 I rem,at ekewan Road. Soldiers dem disgrace me sha. Anytime I pass that uba road by ekewan ,I dwy always vex. |
Like say light steady for naija,imagine I bought bitcoin miner, I could only power it for 2 weeks,which gulped a lot of my money just cos its 145k a month,I go use 50k take dey power on miner minus data sub o. God punish nepa |
Sars don enter yankee,sheybi when trump dey thr,nothing like dis happen. A whole lieutenant, nawa o. Cos say na blackman,see the other police officer,feeling guilty and shy,the bstard sadist just they yell. Police are cursed worldwide. What nonsense. Bastard |
When nollywood still get sense,bigman n elder. I rem dos man with emeka enyiocha that year |
Dem no beat am well,if you are a stranger in lagos,hahahaha,lastma go chop u tire,better use gps or dey ask questions while you dey drive,or follow person for back, wey go direct u . Chai dem no beat am well, |
Obj came back,buhari came back,atiku no just get luck,if Jonathan wants to come back,he will come back,why tinubu no go wan jump enter that seat. |
He didn't say money rituals,he said he would invoke sickness into her body,then her parents would pay like white. The question is what's his own perception about this money. Is it tens of thousands,or what cos this one no get one naira. Ritualist |
I lost respect for x 2hen he started loosing weight and started getting lean and always drunk,high. Dmx was a very handsome guy b4 o,but no one like dmx. Mad man. Darn darn. Tah tan tune tah tah tun turn. Fuc k been talking abt,u think itz a game,u think say na ps2. Come on. Running around,holding guns as big as diggers, Whats that bull shit https://www.youtube.com/watch?v=4FFK5Oh10os
|
Why must scammers always use the word global. Global ivst Ltd.. scam Global grand investment Ltd... scam Whats mompha own. I think global oil bla bla bla. Scam Sa fx global Ltd.. scam. Anywhere u see global,better run before they globe your owoe o. |
Ps4 recorded game |
You ain't worth a dime Smithkline200: |
Boring jokes abegi |
Once u r on life support, you are literally dead. Cos once dem off am,u r a goner. But dmx tried sha,days of struggles and all. I know him number two man,drag on, go cry wella. https://www.youtube.com/watch?v=rEaMryS3Hic |
Pls go abeg,maybe nepa might bring light |
Hw much is now tokunbo |
Shut the fuc k up, impact free my dic k. U drop V.I.N to that claim. Lemon seller |
We must know our rights,and I got extorted by these bastards in 2014 |
Had it been i invested in crypto in 2014,I for don blow by now,sadly na 2016 I started my btc. Now I am a king |
Must u drive that particular benz,I dont know why God cursed us as blacks. Must we always drive scrap from abroad. Must we . What stops u from buying here in naija. U won go buga boys for area, with benefit money abi. Be ready,engine. 1.5m max Sure engine,not worked on or dorgbon koe sise engines o by ladipo boys, direct engine from factory. 1.5m , gear 400k,plus trust me rewires go mess-up the benz,later e go enter nairaland front page as just like toks neatly used 3 months c300 2013 model 5m when owner don see wetin pass am. Hahahahahahaha Fools. Must u drive that particular benz in a pot holed infested area and country. |
https://www.youtube.com/watch?v=cp8kBIhDg44 https://www.youtube.com/watch?v=ND4Wz3gY6Xs Abeg which dealer go allow me stunt test drive before I buy am,I serious na https://www.youtube.com/watch?v=5dFiTA-bixE |
How many watts,can it power a pc for a whole day,or highest na laptop. Alejoas: |
If only apostle sule or even tb Joshua or oyakilome prophesied this,I for take buhari serious. I,I,I,hi,high, I have seen the Lords goodness,his mercies and compassion, I have seen them lords goodness,hallelujah praise the Lord. |
Why ,nawa o |
Just as west side believe say corolla na the best. |
U sure,u sure,oya bring am,make I smell am. Hmmmmm
|