2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 31 pages)
Disgusting. Na why una get pot belly Coronavirus84: |
Men my going out for just 3hrs cost me 5k. After eating at a restaurant,I was getting approached by 2guys,1 na opc member,the other one go be one ciltist like that. Men I said my brother,no level,next time. I discharge abeg. Can't be dashing out 1k for this hard time cos na u dey watch my motor anytime I park for zanga. Abegi. I need dey inside a/c of at least 2.5hp. The heat no be here o |
Homo
|
My guy,like I always tell other yahoo boys, if na say u behave mature,even 30k go hard u to dash them. Nor dey always do gra gra,then double cross u ,come down begin point AK for your glass. U for relax,as a/c dey on engine dey on u for shaply light one cold Benson 1st,then roll glass down,use hand signal one of them. Greet am well,after sometime tell am say today na your birthday say u go bless them. No come down o,they smoke your Benson dey go,them go provide act nos. Shaply wire them 20k quick,tell them say u dey come say make dem relax e. My guy dem go kneel down beg u. But u go dey do gra gra,dem beat u put,obtain u.stikl collect statement,hahahahahah.i been tru this shit b4,that day I lost 50k from 2m. And trust me my acct balance na minus 5k,btc way bro. Big boy no be for car,na your doings. But everybody know say u na street boy. U get luck sha,say no be efcc.
|
Men that volvo truck head go sweet for travel o. Chai
|
How can you have security details,have the glasses tinted up to the brim,yet these toys ain't even better proof. IF I AM A police officer,no matter what I'd always purchase my own vests,bullet helmets and if you car ain't bullet proof glass,to hell with you and your money. But how the Bleep were they able to catch up with these guys we are talking about 3.2 to 3.5 let engine cars. https://www.youtube.com/watch?v=hbWYne5F7QI |
The moment naija don get tarred roads and all truck including dangotes own are banned from our roads,na that day I go rush go buy lexus |
You are a scammer and everyone knows u as a scammer. Give him your fb and watch hw he'd change your password and then block u. Idiot. He a scam. Bastard scammer,yahoo boy with no laptop. Ozwo. U wan spam Facebook dey find client. You are part of those dullard that believe iphone go work for scam. Idiot. Bastard scammer. Ppl should flee from this local bastard scammer. No cash,no Facebook. If u can't pay cash upfront get lost u bastard scammer. Public should be wary of him,anytime u dumbos on here see Facebook acct needed,just rem he iz the scammer behind it |
Shior, dmx no fit die,nw black man. Dmx my guy,u go wake-up,if only u smoked weed ,e for sweet if na say u dey take loud or colorado,but u go dey do crack coke still dey drink heavily, knowing fully well that u be asthmatic. Dmx too rugged. No be him fault. Come on let's get that money. Heerrrrrrmmmmmnnmnmnnnnnn https://www.youtube.com/watch?v=Glqhd7zRaBU I spend ma money on niggis,cos niggis get me rich And that bich,she doin shit. Sucking ma dick(aigh) I gotta make a move and make it soon. Imma hustler mofocka and im holding ma glock down God dmx I don play like 4 of your albums,dey mime them in the 90's and early 20's. https://www.youtube.com/watch?v=9u5hAq7m0Sg Tho I now listen to my cousin young buck. Tenekey niggi. Young buck is the realest from g unit dirty South. And I blame all u lames,yall just shit for yourselves, b4 u form a circle of fuc k niggis put back on the shelves. Okay serial killer... I need u 2pop out any enemy that gets near me. Cos I really roll.(pistol rounds ,par par,par , pin,) https://www.youtube.com/watch?v=PPRygSOkyfc Ja rule tried his best,but ja rule no be dmx |
Corrolla matrix European version |
For wwtin,,better buy corrolla For wetin. For parts, over priced especially for American fords |
Accident car,he wrote to someone that it wasn't painted nor accidented,so tellme why the useless passenger door knob is stained with red paint. This car is scrap.
|
I just got a bitcoin miner for 800$, max profit a month is about 300 to 310$ at 10$ a day,but I go need 24/7 light,gen,solar with unlimited data. Hw poss is that in naija |
Tone tune nanunarnar normm normmmm. Soft work. Izzah wah work o We can't do without mercedes https://www.youtube.com/watch?v=TL7mWmnerxc |
Shameless crv third hand scrap buyer jacobjamie: |
Were the soldiers asleep or what. It was like a thief in the night,unexpected right. |
Show me on yahoo boy in South West driving gle 2015,glk 350 2015 model,or rx 350. Its always camry,camry and camry 08 or lexus es 03 to 06. |
Toto go make u reason like person with sense b4,back then when my eye never open,I was forced to like this bastard cos the cafe then at mobil junction coming from ekewan Road b4 ring road,the cafe was situated right on top of a dj shop,dat one naso so apostle suleman he dey play from morning to nite imagine he dey close by 10pm ,when boys don book system,dey disturb boys for cafe with loud useless suleman programmes audio, wey we dey run lotto format,transfer, bomb Facebook that year 2014,Facebook tire for u o,Facebook with badoon pay boys. Chai. Sule. Go sleep . Otobo toto no go let u see road. |
Camry le, boring edition |
U just drink abi,or u newly take smoke. Did u say 300k,u can't even find sound golf 3 at 300k,u be robber?? Double up fool. |
Sadly just 10. 100 level 1, 200l 1,300l 5,400l 3. Girls be stress then plus men I never gather money then,I no get any gal,na just blow and move |
My God,this innocent girl ill be traumatised for life. Why do such sht s happen like this. When she becomes older,it might affect her cos everyone will think she be olosho or harlot. A 6yr old small girl raped. My god. I can't wait to start killing rapists |
He for buy juice,buy 3 burger make e dey neutral. Look at the ugly street dead girls. Yuc k. The guy sef na casted |
Men its sad, that's why its better to live amongst whites in a white hood,u are so so safe,but when it comes to black hood, like Chicago,michigan,philadelphia,tenesse, thug cities men fuc k u ain't safe. Hoodlums many for yankee beg,if i dey thr,na 24/7 bullet proof vest with my 3 in my holster https://www.youtube.com/watch?v=Z_a-f9PCK10
|
Abdomox:
|
Yahoo boy |
Nawa o |
Nepa no like me, i have a/c yet e still dey smell like toks. lol...... I go run gen morning ,nite,I no fit cook ,I no fit sleep. Why nepa hate me like this.why. fuc k |
Slap here, slap there,police slap,slap again. U see when our npf die mysteriously and get killed by bandits and all,na these kinds e dey happen to. U can image SSS,DSS,npf,okay na. Next na NA go come take statement from am. Misplace priority every sector.fuc k. Boka haram dey thr o,kidnappers, robbers,na for poor man body dem go dwy flex muscle |
It remains what,a naija used car. Bleep the title bro. Abdomox: |