2shaw's Posts
Nairaland Forum › 2shaw's Profile › 2shaw's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 31 pages)
Your crosstour na scrap |
Razzaite, razz yorub actress with their razz movies |
No more hushpuppy and his latest gucci cloth. Pls where is hushpuppy,like play like play time don go o
|
200k |
Scammer,you are a bastard[quote author=Cdudu post=100302890][/quote] |
Naso yahoo boys dey drive,how u go turbo den shapaly enter sharp bend,flung him and car enter sideways and tumbled. Those soldier suppose give them lilen5 slaps first. |
Shapaly,no body was set up to look into the matter,no wasted funds,no looted funds. Nigeria can never be great no matter if we pray from now till 2090. |
Abeg who looks younger and agile between him and buhari abeg,but papa u get luck sha,na becos govt never owe u salary,na why u talk so. |
Are we in 2006,abegi OP wake up. Na olosho, Ashlewo,okpoe dey town now o. Classic babe kor,limited edition ni. |
Scammer,how many acct have you created already,letme guess 5, you are a dullard and not one kobo will u see from this your useless scam. Odeh[quote author=Davejames22 post=100297500][/quote] |
Scammer Sunnysides: |
When car still cey toks stage,u never register am,e dey sweet,u fit use am brag,dis dia love,we know celebrity marriage na wash. |
At 312k miles,dis camry wan off so |
Its not like their lyrics are diff,its all the same thing they are singing,so damn boring. I was so when I got into a useless pub transport who scammed us with a/c,after buying fuel full tank,he said open window well,a/c no work. When we got to ore,I told him my mind after finish eating suya,no a/c and still u choke us with boring gospel song for whr bus get rooftop dvd. Nonsense |
But wait o,dia cloth no dirty oh,dem still dey wear stocking dey sleep,aoow I dey sorry for hushpuppy o. Dis one na suffer dem dey so. Hall 4. See dat one wey run come bend down, dey happy say him guy hold phone,run begin dey throw hand signs for beginning of video, both of them. Wasted youths |
The highest thing i dey chop now na very hot egg roll 2,with bottle of pepsi and 1 can of bitters. To dey chop outside for fast food,all those fake ass pizza,fake ass shawama,I mean ,suya and na better one days all,now wey be say dollar don go up,nobody go foot your bill o, cook nd eat naija only. Ahhh . No time for nonsense frivolous activities. We no wnt burger King abeg,go back |
Himself don join Davido 5billion gang abi,abegi another con man from edo state. Abegi scammer |
Hoe,how. The energ damage s done, I guess I'd be leaving,oh hoe,...cry me a river oh,cry me a river ,cry me cry me..... Na now your eye dey open,just bang them nd move on,niggi getting emotional. Hahahahahaha. https://www.youtube.com/watch?v=DksSPZTZES0 |
Disnone no just fine one bit,ugly female thug. 75k bail, who wan ay that money o,why she nor do yahoo for thr na,she even collect him card.chai https://www.youtube.com/watch?v=a_z4IuxAqpE |
I pity the mugu that bought a registered car at toks price,greedy bastard slex: |
Pls who can tell me what these two lovely animals were doing. Someone said the cat tried to choke the dog,but stopped when he saw the camera rolling,others said the cat dsnt like disturbance when sleeping,so decided to do the needful. E choke o https://www.youtube.com/watch?v=lvQNyt5PZ9M
|
U wan sell 06 pilot at 2009 model price,na wa o
|
When u ppl say toks standard,look my bro,no matter how clean and fresh your car smells,as long as its registered ,my brother value don drop. I used to cherish car b4,over wash am,infct p alwy ms tot I just bought it,or bobs na to sell am for once bogus price,everybody run.las las I sell am shapaly wen I drop price. Na the seats dem wan chop bi the engine,at that price sef,if u see toks, fear for no go catch u. Odeh. No be c350 u dey sell o. Or lexus ES. No drop price. Idiot. U wan sell registered naija camry car above toks value. Bastard thief |
I see so.many ppl rushing to burger King to pose for a selfie,I see yahoo boys casting burger King, I see efcc raiding burger king,burger King renamed to hookup things. |
Did u say Thailand,aooow, sorry na your case o Thailand. See mary,see Jesus. |
Abeg shey na only drink cos if it comes to smoke and cigarettes,. Mama Gimme 1 cold Benson there
|
One thing abt popo,always dance to their tunes bro,never ever argue with popo,no matter how angry u are. Calm down,it would only take a few mins,if it doesn't end in smiles,na money go end am. I rem like the 7times I was flagged down,st time I had about 2bags of SK on me by 11pm was abt topping up my rpm when I got flagged by popo with torch light,when I looked at the popo hand,trigger finger don dey on AK. Men I burst them 2k,than to get shot at and popo go still smoke my SK,2nd was same shit.flagged by sars. Oh bobs e don red for me,I couldn't drag or argue cos na red hand,that is, my phone,my car, that day I lost close to 80k after bailing myself 6hrs later,from 500k to 80k, I went to a bar,drink,became sad and went home to sleep angry that sars obtained me 80k,fuc k.. The bottom line is never loose guard,even if dem see coke for your body,or highest u be street boy,popo no level,just settle them and go. U died cos u didn't give him money,or was s a yahoo boy with facts on phone,or had a gun on him. Bleep . Now u r dead. There should be a capital punishment given to force men who kill unjustly. I can't breathe officer, but the point now is what was he shot with,was a a crime detective holding up a pistol, or the normal useless naija Ak47, wtf did u say a lounge,I thought all those lounge dey get body guards for entrance with metal detectors to detect ppl carrying concealed weapons ike guns,knives,sharp objects,so wetin sup, the lounge should be closed ASAP and nearest popo station burnt down to ashes. Where are you hoodlums when una need to https://www.youtube.com/watch?v=6UT-kO30igg |
U mean if yahoo boys try to bribe u, God punish u there,na yahoo boys obasanjo set am up for,abibyahoo boys dey cash out when obj be president. Ho for the biggest thieves,like the ibo man will pronounce,go for the senators,gohvarnors,nd all other poly to small,Ghana must go thiefians |
End times,enuf of these noise wacko,no Grammy,no level. Abegi noise makers. Omo dat money,na Copart things,plus agent fee 100$ |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 31 pages)
