|
|
Phones › Re: Phone Engineers On Nairaland Willing To Assist You - Part II by 3DCYCLOPS: 7:51am On Dec 20, 2014 |
Hello everyone..please i really need your advice... i bought a bb curve 4 last week with the plan of giving it to my lil cousin..but i have come to notice that the fone keeps showing 'searching 4 network' no matter the area or sim card on it... +it gets signal at times buh its always very weak as it goes off n on.. what i want to knw is if it can be fixed...cuz am thinking of flashing the fone. |
|
Romance › Re: Sexual Performance And Weeds(indian HEMP) by 3DCYCLOPS: 11:29am On Nov 13, 2014 |
Tabh: It doesn't really enhance strength during sex,it only makes you wasted/high and you tend to do crazier things with your partner. seconded +you could take weed and still com after 5mins if you can control your highness is that even possible  what am i even saying self...i must be high on weed  bottom line...if you're the 3mins kinda brother..there's natin weed can do. |
Romance › Re: Naija Babes Need To Exercise To Stay In Shape by 3DCYCLOPS: 8:58am On Nov 10, 2014 |
lefulefu: yes ooo dey need it Becos the rate wey i dey see potBelly on BaBes these days is just emBarrasing.a BaBe go wear tight t-shirt and all her Belle go just shoot out like say she pregnant.ehen dem dey spend more time applying all the mary kay and make up on their face but their body dem no dey maintain am at all. .Una no c as white babes dey take excercise seriously? i never one day c a naija a naija BaBe dey jog. Nor mind dem o..em go dey waka about with their pot bellies... Some go come get big navel join... Lap go full everywhere..em go say na chubby thigh... u try hold nyansh e go be lyk say na dumbell u wan raise.. Try lifting our 9ja sister's... I REST MY CASE.. |
Romance › Re: Friendly Warning To Girls ( WOMB DAMAGE) by 3DCYCLOPS: 8:46pm On Nov 09, 2014 |
Naija babes will never hear...dem ready shark d full bar,as long as na bros dey pay BTW wetin nepa see 2day....?  |
Romance › Re: Am The Most Handsome Dude In Onitsha(picture) Dalu Nu by 3DCYCLOPS: 9:02am On Nov 07, 2014 |
Ipledge: me self fine pass
if the guy is handsome,wetin we go call naijaboy buh guy you UG LEE sha..  |
Romance › Re: Am The Most Handsome Dude In Onitsha(picture) Dalu Nu by 3DCYCLOPS: 9:50pm On Nov 06, 2014 |
But na why fine boy go come dey find babes 4 nl na..abi girls dn finish 4 onitsha ni?? |
Romance › Re: 3 Awful Truths About Sex by 3DCYCLOPS: 9:44pm On Nov 06, 2014 |
Op you well so...?  |
Romance › Re: Type Of Ladies That Are Addicted To The Romance Section by 3DCYCLOPS: 5:25pm On Oct 31, 2014 |
Bro No vex o...buh dis ur list nor follow 4 promo at all.. |
Romance › Re: My Boyfriend Is Forcing Me not To Wear Bra Today But Am The Shy Type. Help! by 3DCYCLOPS: 6:52pm On Oct 13, 2014 |
Op nur be dis same your mumu boyfriend go swallow postinor thinking say na panadol??  BTW him never stil die  |
Nairaland General › Re: I Withdrew With Atm And Didnt Receive Any Cash Yet They Deducted From My Account by 3DCYCLOPS: 8:26pm On Oct 09, 2014 |
JuicyGee: I dey pity you naa, if I sell ur D, you no go pursue woman again.. but u can survive with one kidney .
I havent o.. they say they're still working on it.. and that's my TP to abj. I'm stucked in ph Well...i doubt you wont change your mind after you feast your eyez.. eya do.....where in abj do you stay? |
Nairaland General › Re: I Withdrew With Atm And Didnt Receive Any Cash Yet They Deducted From My Account by 3DCYCLOPS: 6:50pm On Oct 09, 2014 |
JuicyGee: I kw wat to do sha.. shebi you get kidney   Chai!!! God forbid any weapon fashioned against my kidney.... Yhu nor see the mamba wey dey hang btw my legs abi??..na mah kidney u dey find. P.S have yhu gotten back yhur money? |
Nairaland General › Re: I Withdrew With Atm And Didnt Receive Any Cash Yet They Deducted From My Account by 3DCYCLOPS: 6:30pm On Oct 09, 2014 |
|
Nairaland General › Re: I Withdrew With Atm And Didnt Receive Any Cash Yet They Deducted From My Account by 3DCYCLOPS: 4:56pm On Oct 09, 2014 |
JuicyGee: Thank God I kw ur house I'm coming to collect anything property worth 7k Lol..its nice yhu live in abj...i wouldn't have to wait for long.. buh i doubt you'll find anything worth daht amount. |
Nairaland General › Re: I Withdrew With Atm And Didnt Receive Any Cash Yet They Deducted From My Account by 3DCYCLOPS: 4:30pm On Oct 09, 2014 |
JuicyGee: So this happened yesterday evening .I tried to withdraw but they said unable to dispense cash yet I received an alert that I withdrew 7k frommy acct. Banks not opening till wednesday . What do I do? Has this happened to anyone? Babe..that same day i recieved an alert from my bank that the same amount had been credited into my acc by an anonymous source... Dunno if its urs... buh i already used 6k out of it sha. |
|
|
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 2:06pm On Oct 07, 2014 |
MarthaK: awww... Thanks  You're welcome. |
Romance › Re: Pls Advice Me On What To Buy For Her by 3DCYCLOPS: 1:07pm On Oct 07, 2014 |
Op buy her phone..carry the fone charger commot so anytime she wan charge she go rememba you... |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 1:00pm On Oct 07, 2014 |
MarthaK: the name don dey cast  Thats cause its a beautiful name |
Romance › Re: Why Do Ladies Ignore Their Male Friends On Social Networks? by 3DCYCLOPS: 12:56pm On Oct 07, 2014 |
MarthaK: "Send me some of your pics" "What are you wearing now" "Send me a hot pic" Are you mad?  Chai! Lwkmd..some guys nur geht head i swear..lol |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 12:48pm On Oct 07, 2014 |
MarthaK: Oh Martha  Whats the 'martha' bae? |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 12:46pm On Oct 07, 2014 |
EpicNigerian: After dat dey,na so i vow say i no go clean again o.Since she decide say she don win hass cleaning contract,make only hin dey come clean am o.I no fit shout! Chai lwkmh...i don laf so tey water dey commot my eyes 'hass cleaning contract' lol...Abeg attimes dey assist her with d cleaning. + girls can force cry kai!...na only girl go dey lick ice cream dey cry... em go com cari dia head face one place begin look wall..eyes nur go gree blink lol. |
Romance › Re: How Do You Identify A Runz Girl by 3DCYCLOPS: 10:57am On Oct 07, 2014 |
Just observe their handbag..dem dey always carry all those big dvd bag wey fit size your dvd or even tv self incase client nur gree pay or short-pay as you talk am. |
Dating And Meet-up Zone › Re: Where Is Marieolae? by 3DCYCLOPS: 10:50am On Oct 07, 2014 |
She's right here with me...  |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 8:01am On Oct 07, 2014 |
naijaboiy:
but funny enough these girls hardly notice these things 
 They hardly care o..as long its nt her first time at that venue lol |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 7:56am On Oct 07, 2014 |
SkinnyDude: babe dey come my lodge tomorrow. i don go home today self go steal three curtains from our house to beautify my lodge for sch. my popsy don para finish. i go even mop my floor well well with air freshner. Confirm!!! |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 7:54am On Oct 07, 2014 |
EpicNigerian: Guy,i no fit arrange room cos of say Martha wan show o.NEVER!
Martha needs to see what she's getting herself into o. Hahaha...your own worst fa bros abeg try dey arrange before she come o..as e nur go make brain if una wan switch 4rm bed to chair..your boxers go com dey her head position  |
Romance › Re: Guys Can You Die For Your Girl ?....... Ladies Can You Die For Ur Man ? by 3DCYCLOPS: 11:09pm On Oct 06, 2014 |
I die 4 her..she looks for another nigga to sacrifice. Besides..why are we dieing for her??  |
Romance › Re: Do All Guys Do This?? by 3DCYCLOPS(op): 10:55pm On Oct 06, 2014 |
tosyne2much: abi nooow.. I do that and there's nothing to form about it.. Despite the fact that I do this poo, I doubt if that hypocrite would be neater than me *just saying* I doubt it too  |