3Dee's Posts
Nairaland Forum › 3Dee's Profile › 3Dee's Posts
olowo72:Wetin dem come need o? Bribing of FIFA officials ba? |
opeyemiieblog:Imagine #50 CHANGE kwa |
When would we start seeing these effects in nolly wood films. |
Everybody dey book space dem no remember call lalasticlala. See wetin nairaland Don turn person into, na so so snake person dey find both online and offline. |
She get polio too ![]() |
@ no 8, shake kini? Baba no try am o. Unless you're being interviewed for a managerial position. |
Wow, 2 cute baby whales ![]() |
F I 4 V E ![]() ![]() |
It's the black guy, B. Black guys get power too much, na why dem shift d load go him side. ![]() Na why most foreign team dey always use blacks for ketekete (camel) work. ![]() e.g France in Euro 2016 ![]() NB: I'm a black man and I'm not a racist ![]() |
Baba wetin you want make I do na. ![]() OK. Tomorrow, I promise to fetch concrete with my legs ![]() . And next time you look at my sister, I will decking your eyes with concrete. ![]() ![]() |
. |
tobbie247:Baba, I Don come spend 1 month for Ib after my service year. Then I dey crash for adamasingba side. |
tobbie247:Baddest guy, this thing go dey rake in money pass ordinary wheel barrow o. Just imagine markets like Ojoo , aleshinloye, bodija. Baba you Don hammer o. ![]() |
@OP, something dey tell me say na you get am. ![]() Wey the driver? Abi na dat woman |
Hello room. I'm an introvert. @olarewajub, that task won't be easy for someone like me o. My introvert gene dey strong gan. |
Go to spgs. unilag@edu.ng/ Register as new applicant, a payment voucher would be generated for you containing your reference number. It is this number plus ur teller number that you will use to log in after buying the form. Pls Google Timothy ozovehe. |
IdisuleOurOwn:I once attended a Yoruba Parish at badagri. Mass was celebrated in Yoruba. |
Catholics celebrate mass in any language bro, French, Spanish, Yoruba, Igbo, etc |
Make dem dey fear God na, graduate job bawo! |
The guy is a good make up artist. |
tizblink:Just thinking outside the box bro, if the diamond was fake then the iron hammer would smash it into pieces. Which validates my first point of checking for its authenticity. |
Diamond is the hardest known substance, he was checking its authenticity. Another explanation is to sell the diamond in bits, so that he won't be caught and to also maximize profit. |
Shey flower na vegetable? ![]() Mtcheeeew, naira babes only appreciate ugwu leaf, scent leaf and bitter leaf. ![]() ![]() Make una no crucify me, na joke I dey o ![]() ![]() |
#1800 The guy gave the woman #800 change, after selling #200 goods. He had to give John #1000. Total loss=#1000 + #800 = #1800 |
Mtcheeeew, is she too young to be pregnant? ![]() |
That guy should be arrested WTFf! na human skin dem take make that brown shoe, I swee. ![]() |
foolinlove:This ur moniker na WA o ![]() ![]() FOOLINLOVE.... bwahahahaha ![]() ![]() |
Bluffly:That's very true sir, doctorate of business administration, but most people just need the MBA certification in Nigeria. Thanks anyway, I just learnt something new. |
Abodunrin07:Baba I swee some girls no get joy o, after chopping free food faa ![]() Make ladies dey pity guys small small na. ![]() |
Professional master is terminal, that you can't further to PhD. Professional master is ideal for someone in the industry. Academic masters is not terminal, you can become a professor if your career is academics. |
You stingy o, you should have given her tfare at least.As you be her papa now. ![]() ![]() Haba, after chopping free food she still dey expect money. ![]() |



