Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,150,034 members, 7,807,081 topics. Date: Wednesday, 24 April 2024 at 09:17 AM |
Nairaland Forum / 404eater's Profile / 404eater's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 8:52pm On May 14, 2010 |
Wetin Gators naked pishure? i dey vex oo |
Romance / Re: Please Help Me Out Of This by 404eater(m): 8:50pm On May 14, 2010 |
190: oya mr scammer, wetin dey gators naked pics? i dey vex oo |
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 5:04pm On May 13, 2010 |
nobilia:LOL na waa oo Fani Kayode only na girl pikin, no boy pikin. na waaaa wahalla dey oo na Plat na move on, she no come back sef, , see oyinbo dey snatch na good ones sef tigerpaws:u no sabi engsh? shame shame, wia dey papa na mama born u, na u read cheat wetin seeka no write? |
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 4:55pm On May 13, 2010 |
ThePelican (m) Dreamland Posts: 133 Offline Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . « #10 on: May 08, 2010, 02:19 PM » -------------------------------------------------------------------------------- The relationship ended on December 12, 2009 to be precise. But emotionally it had ended before then, if that counts for anything. The reason it ended was because she said she's convinced I'm a scammer. She mentioned just the fake bank documents as her main reason and the UPS bills as what spearheaded her suspicion that I am a scammer. Straight na Seeka mouth Na u say cheating na love burn I dey say u MUGU. Onyezuzu |
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 4:51pm On May 13, 2010 |
^^ una no tire? talking rubbish! Many people knew na boy dey Nigeria So If I lie, na mean I dey do 419? oya if na have two gfs i dey tell one say I dey abuja na other dey warri na mean i dey 419 a lie collect money? stop all this cheating rubbish. seeka no say it be so , plat say it no be so seeka said na first page, plat na accuse him of scammer not once na two times o! if u no fit read abeg, go back dey primary school |
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 10:39pm On May 08, 2010 |
i no be 190, sha no insult me for hia o if u got beef with plati fine i no say same thing happen to u na u dey cry commot for road abeg seeka broke instead of job he na do 419 the bobo sha said he dey abuja na plush but plat na recieve his bill he no pay for from na crime thread plati na say she open eye when bill dey carry to job if na love tin why na fake copy if na mad say he no pay bill say he no pay bill seeka na bring fake copy abi una still argue dey fall my hand too bad o |
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 9:57pm On May 08, 2010 |
@ayett- una get time o see wahalla ova nairaland. i no no plat nor seeka but i dey just read and use my brain lol oya one thread the bobo seeka even boasted that plat was talking to his twin! wahalla dey o and nl say una no scam plat loved seeka but seeka was looking for mugu na se wetin happen o abi say thing happen last year from today lol wahala o me i no play with fire lettme go eat my 404 |
Nairaland / General / Re: Platinumk And Theseeker - Our (nairaland) Romance Flopped Because . . . by 404eater(m): 9:44pm On May 08, 2010 |
@nairaland- i think some people have a personal beef with plat or maybe they are as stupid as they seem. i read through all the threads sef wahala dey o to me it seems that plat was trying to help him but he used fake documents and didnt tell her. i remember before the bobo say he half igbo and half yoruba then one thread he say sef he only yoruba then see the ups from her and the bobo sha the thing no match. if it was just na love burn why na fake copy? abeg the guy fishy na wey his friend na claim scam na he no claim scam. wahalla dey. one one thread the bobo seeker sef brag that plat didint know his real name is it not the hand of a scammer? abeg we as nigerians must not cover anyhow because of beefs with omo 419 is 419 nairaland dey fall my hand o |
Romance / Re: Is It Wrong To Ask Your Husband To Wash The Dishes When You Are Sick by 404eater(m): 10:52pm On Feb 15, 2010 |
H2O2: its not a curse sef. Let the man pikin marry a guy just like him To him it should be a blessing |
Romance / Re: Unofficial Valentine NL Match-up Thread. by 404eater(m): 6:53pm On Feb 15, 2010 |
190: na u must shout? valentines will never be over |
Forum Games / Re: Which N/lander Would You Do,ditch Or Date ? by 404eater(m): 6:51pm On Feb 15, 2010 |
Date and Marry Chi-Baby Do Platinum and Amaka Ditch- NL Men |
Romance / Re: Unofficial Valentine NL Match-up Thread. by 404eater(m): 4:50pm On Feb 15, 2010 |
Happy val Chi Baby |
Romance / Re: She Wants A Phone Even Though: by 404eater(m): 11:45pm On Feb 09, 2010 |
tbabab hahahah so na cream or food wey chop? |
Romance / Re: I Advice Please by 404eater(m): 11:42pm On Feb 09, 2010 |
You say he is perfect, meaning you think it would be hard to find someone like him. But when you're married no one will rescue from his anger. he cannot even respect your mother, he wont respect you. |
Romance / Re: She Wants A Phone Even Though: by 404eater(m): 11:00pm On Feb 09, 2010 |
tbaba u need to put cream on ur face, it looks too white men |
Romance / Re: Unofficial Valentine NL Match-up Thread. by 404eater(m): 10:56pm On Feb 09, 2010 |
To the most beautiful woman on Nairaland! Chi baby I see you and me only I wil never leave you lonely I will always be involved You can have it all I thank heavens the day you said you'll be mine Chi baby, my lovely Valentine |
Autos / Re: CUSTOMS CLEARING AGENT ( ADEXFEM ) by 404eater(m): 10:46pm On Feb 09, 2010 |
Una dealers, how much should I pay this guy in the UK to buy a car for me? |
Romance / Re: Are There Beautiful Ladies On Naira Land by 404eater(m): 10:43pm On Feb 09, 2010 |
To the most beautiful woman on Nairaland! Chi baby I see you and me only I wil never leave you lonely I will always be involved You can have it all I thank heavens the day you said you'll be mine Chi baby, my lovely Valentine |
Romance / Re: Are There Beautiful Ladies On Naira Land by 404eater(m): 9:54pm On Feb 09, 2010 |
@ topic- My valentine Chi-baby is beautiful and Platinum is very sexy |
Romance / Re: Unofficial Valentine NL Match-up Thread. by 404eater(m): 9:39pm On Feb 09, 2010 |
chi-baby: my dear I miss you, Im sorry, no dey easy o Are We Watching the Same Star? Chi baby My star I'm looking at your picture tonight, Wishing wishes could come true. I wonder if by some chance, You could see me too. The darkness cannot scare you, Because you stand and look so bright If everyone could see the star I'm watching, Her smile is my very delight There are many miles between us Chi baby, But still our souls could meet. Nairaland gave us an opportunity That our hearts could find their beat. Happy Valentines Chi Baby ~you're beautiful~ |
Romance / Re: Unofficial Valentine NL Match-up Thread. by 404eater(m): 7:01am On Feb 07, 2010 |
@chibaby- good morning my loff I must confess, I knelt down and swore to God that if I had you for one day, as my Valentine, I would dedicate a day for prayers of thanks. I thanked Heavens Day and Night for sparing me with their angel I leave this song for you: [flash=300,300] https://www.youtube.com/watch?v=oofSnsGkops&hl=en_US&fs=1&"><[/flash] My Chi-Baby~ Her life is brilliant. Her love is pure. I saw an angel. Of that I'm sure. She smiled at me on Nairaland She was approached by other men, But I won't lose no sleep on that, 'Cause Chi-Darling, I've got a plan. You're beautiful. chi-baby, You're beautiful~ You're beautiful, it's true! I saw your face In a crowded place, And I don't know what to do. . . 'Cause Chi-baby, I always want to be with you. Happy sunday My love chi-baby ~You're Beautiful~ |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (of 6 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29 |