Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,412 members, 7,954,647 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 04:32 AM

Husband Hammer $8.8m As Court Fine Man Wey Dey Knack His Wife - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Husband Hammer $8.8m As Court Fine Man Wey Dey Knack His Wife (565 Views)

I'm A Fine Girl, I'll Get Married To A Fine Man So My Kids Will Be Fine - Lady / Ladies, A Fine Man Without Muscles Or An Average Looking Man With Muscles? / Nigerian Lady Shoots Her Shot At A Fine Man With Special Offer (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Husband Hammer $8.8m As Court Fine Man Wey Dey Knack His Wife by chiefotota(m): 12:21pm On Aug 01, 2018
One guy for North Carolina don buy market, base on se court don order di guy, Francisco Huizar, to pay another man, Keith King, $8.8 million as compensation for having horizontal refreshment (sexual affair) with di man wife.

According law, na crime for North Carolina, for pesin to dey knack (have sex) another pesin wey dey married, dis Huizar guy, don dey knack dis married woman, Danielle Swords, for di last 16 months, as soon as di husband know se na crime for di state and he fit use di mata take hammer, after he catsh (catch) dem for bed, he carry di guy to court.

Check ut di funny reason wey make di court fine di guy $8.8million:
http://www.ototaspalmyjoint.com/husband-hammer-8-8m-as-court-fine-man-wey-run-horizontal-refreshment-with-his-wife/

Re: Husband Hammer $8.8m As Court Fine Man Wey Dey Knack His Wife by 9jeria: 1:24pm On Aug 01, 2018
Dont check my signature please. You may improve in your finances
Re: Husband Hammer $8.8m As Court Fine Man Wey Dey Knack His Wife by donbachi(m): 1:40pm On Aug 01, 2018
And i hope sey,d court tell d husband to abandon dat very mining site aswell.

1 Like

(1) (Reply)

Please Let's Discuss This Issue. / 18 Killers Of A Good Relationship (read) / Youtubers And Vloggers In The House Please Get In.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.