4kizo's Posts
Nairaland Forum › 4kizo's Profile › 4kizo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Jst coming bac 4rm church, flow abeg continue jor |
So many trouble |
flow1759: me sef go go watch match na. MAN U match na 4pm na. Abi which club u dey fan?I b stamford blues abeg |
U don kip me in suspence again, flow continue nah,i go soon go watch ball |
Bt dat illorin of a guy really f up |
Flow continue abeg |
Problem |
Flow abeg continue |
Flow do quick nah |
flow1759: eleletiomo, woski son of Odin, remain nochious concious and sail to the Ice land. ARO MATE!!. WE BE THEIR MATE! |
flow1759: eleletiomo, woski son of Odin, remain nochious concious and sail to the Ice land. ARO MATE!!. WE BE THEIR MATE!Who dey boobonyaka! Suffering r 4 dose dat dnt want 2 lesson, let no bastard tresspass d ice land cos taye taha is d cry of a vulture wen d ship is abt sail every shaking tree must b target |
Foxy_Ultimate: Well we are patching things up. The last time a wrap of weed was smuggled in there for mehope d boys treating wella? |
[quote author=jay4genius]aro mate!!!!! Samakpe 2 all rugged n wosky sons of Odin. Aro flow, we dy proud of u joor. U r truly a proud baga. It seems we have lots of bagas on nairaland. Am tinkin of creatin a thread wie al bagas here on NL can anchor talk bout our xperiences, but d problem z dat, i dnt knw which section to open up d thread. Any advice wil make brain. May we al sail to iceland witout hangin a leg... Sail on![/quoate]because it was capiato miato, d sweetness of vikings r d best 2 d viking, on mata no mata panamat panamata warawara must dey, d rougher d sea d smoother we sail!! Aro mate!! BST skull roll 4 odin 2 rule, iceland final destination |
Foxy_Ultimate: Well, it is a long story but the long and short of it is that he was accused of trolling.... Well, nothing him fit do for the next 1 monthmy man hw is it going ovadia in nairaland kirikiri? |
Flow cntnue nah, nawao |
Guyz i v jst called flow nd he said he is busy wit his new catch |
Josphine4good: I will be back guys, let me feed my dogr u sure? |
Abeg make i go fyn wetin go enta belle, make flow nd his story no go let hunga kil me, coming ryt back guyz |
Aro norseman, abeg continue ur tori nah |
Josphine4good: Flow or what ever u call your name, what the hell is wrong with u. U better come out here and update before I call 911 for uAbeg make una take am easy on him b4 him go vex nd change mind |
cyril83: Whenever you give up the ghost. People would spit on your graveWetin dat 1 mean? |
I vnt take my breakfast because of flow, now am damn hungry |
Kennedyiheme: Mumu Girlnawa 4 u o |
flow1759: aro mate, omo e no easy to dey type dis tin ohi no wan make dis tin comot 4rm front page dats me dy follow up, bt sewankpe 2 al ruggd norsemen sail tight bt alakonta alakonta |
Aro nawao! Continue nah |
jay4genius: my man flow, i swear i dy feel ur flow die. U r truly a rugged wosky baga... Am an xyz, awaitin service by june july. My kappin code na 08160466225, i wil lyk urs to reason coz e be lyk gist ful ya body wela. Sail on!aro mate, sail on cos island is our final destination |
We all have questions to answer from GOD about the 21 century |
Blues til i die |
omodapson: Arsenal all the way come rain and sunshine, even if it remains trophyless for my life time.den prepare 2 die young |
Babamide: What happens at 0-0 or 1-1 after 90minsd ref wil gv his favourite team victory |
imperiouxx: That's why I don't like to be a celebrity but a redeembrityabeg am nt in mood 2 laugh |
JideTheBlogger: Are you happy now?u gt tym |

