Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 11:09pm On Mar 14, 2013 |
flow1759: Nairalanders wey no be kegite, una no go fit understand that part. My apologies pls. Its written in dat buk of bukosis chapter 8 vs 9 dat ekwensu can quote d bible bt kowasion remaineth 2 Likes |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:30pm On Mar 14, 2013 |
arizona145: "Snoop are u a kariabity? Who are wa?" I asked Snoop. "i am that kpokpoti entity that was librated from an animalee to an entity, that day D, time T, entities were made in fulani nassarawaly, when my chiefo of Ilya du Lake Nwebere baptized me and called me AB Snoop" Snoop introduced himself in Kegite slang. "why i no com know u na, i be entity from Ilya du Lake Nwebere sef, abi u no dey come meeting?" i queried. "i no dey too come oh" Snoop confessed. "Ab Snoop, shine me ur golden falangis" I said toSnoop and we shook hands in a Kegite style.
I love this one die. I A̶̲̥̅♏ an entity from Ilya Tawingy (IMT) Enugu. I was trans abakpa, trans Emene, trans obiagu trans what I can not decode from animalia to mmadu on that day D 12th Sept 06 by AB chiefo Nnodim Miracle a.k.a Gazza. FLOW ABEG ASHINA ME UR GOLDEN FALLANGIES kariability runneth2ru my chronosomes, any kwashiotic attempt on minawolus atete, i wil opendentia by fire. Ab 4kizo hama. |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:10pm On Mar 14, 2013 |
flow1759: Baba 4kizo u are so much jambraha, entity like amoir, walk minus stumble, may ur first son never resemble ur landlord. Daysis 2 al am karid in disco rumola shld fire dia numenclature 4 onward peacemass, any attemptd attempt on welamela atete 4rm any animalee nd his days shall b alaka dat of yaradua, may our days b alaka dat of methusela. |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 6:13pm On Mar 14, 2013 |
Baba flow keske oshodicomprayon, dis is Ab 4kizo on my tentackle firing 2 unilag 2 walk nd stumble anota, kpokponki, ilya hama reminga my hauz, d godz, |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 4:57pm On Mar 14, 2013 |
Nthg yet?  Nthg yet? |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 1:01pm On Mar 14, 2013 |
Oga flow nthg do u my man, abeg flow dy go jare |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 12:50pm On Mar 14, 2013 |
c0ast0l: 4kizo: jazz up "bro..whtz d 4eleven?, wea u pin?? My mua base 4 awka aka A.town, u nko? |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:24pm On Mar 13, 2013 |
Flow u 2 much |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 7:47pm On Mar 13, 2013 |
c0ast0l: 4kizo[b][/b] maintain..diz is retired 4 u Arn i benlow 4 u 1 Like |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 11:52am On Mar 13, 2013 |
johnwizey: Y r u ppl so mch in a hurry abi no b hand e go use type. Abi flow na robot ni? We suppose b in hurry nah, since flow kept us in suspence 1 Like |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:40am On Mar 13, 2013 |
[quote author=c0ast0l][/quote]R we lyk dat |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 10:38am On Mar 13, 2013 |
Gud a m guys. Flow oya type |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 7:32pm On Mar 12, 2013 |
We no b dia MATE. abeg baba flow ryde on 1 Like |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 3:18pm On Mar 12, 2013 |
ebamma: shut up my friend, before i arrest you for both for cultism u b 50-2 |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 3:02pm On Mar 12, 2013 |
kelvin1191: I almost joined the black brothers movement when i was in sch. But why i didn't joinwas because, guys in that cult were mostly robbers. Some were pilferers, others were pick pockets, while some others had matured to becomehighway robbers...
*****************Flow1759, u lost d respect i av 4 u immediately i saw this ur statement above. Baggas and , who stole better? Which av d highest numba of robbers, thugs and pick-pocket? What is d motto of ur frat cos it says what u guys are. In ur last thread, (ibo boy wey like yoruba) u said dat u ar XYZ and that u ar now a changed man but ur write up still show dat ur ar still a "Boyscout".When men ar leaving frat to reality, u ar here trying to score cheap point to Baggas. Mtcheeew! mind ur tonque 2 avoid being cut off 2 Likes |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 2:59pm On Mar 12, 2013 |
*relax afta lunch nd open my laptop, oga flow u neva type anytin? |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:10am On Mar 12, 2013 |
Flow nothing do u jare, kip it coming jor |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:47am On Mar 11, 2013 |
Oya flow continue |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 1:48pm On Mar 10, 2013 |
Ooh, continue nah |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:42pm On Mar 09, 2013 |
Hia! Flow nawao, u neva type anytin so fr 1 Like |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:11pm On Mar 09, 2013 |
Flow dis 1 wey u high dis evening, make u no com sleep off wey u go dy type |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 11:14am On Mar 09, 2013 |
Flow nawao, u wan pursue d master of concrete 1 Like |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:50am On Mar 08, 2013 |
Dat guy wey cover una 4 prayer need deliverance |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:57pm On Mar 07, 2013 |
Guyz, flow's wife dey labour room , so no story til further notice. Tnks |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 9:51am On Mar 07, 2013 |
Gud morning all, hw una dy? |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 8:47pm On Mar 06, 2013 |
Dia must b problem |
Literature › Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 7:34pm On Mar 06, 2013 |
Guyz man wey dey reason don kick off oo! |
Literature › Re: Man Wey Dey Reason by 4kizo(m): 7:32pm On Mar 06, 2013 |
Aro flow abeg continue |
Literature › Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 1:22pm On Mar 05, 2013 |
Flow abeg wen d next tori go kick off? |
Literature › Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 9:54pm On Mar 04, 2013 |
Aro flow, u r xx much. Kip it up |
Literature › Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 5:26pm On Mar 04, 2013 |
Nawao |
Literature › Re: Ibo Boy Wey Like Yoruba by 4kizo(m): 8:24am On Mar 04, 2013 |
U don suffer |