Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,193,961 members, 7,952,870 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 06:17 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / The Street Betting Of A Rude Rich Girl (36854 Views)
A Rich girl is in love with me / What Would You Do If Were In The Position Of This Jobless Guy Dating Rich Girl / Man Reveals Difference Between Fornication With A Broke Girl And Rich Girl (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply) (Go Down)
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 7:05pm On Jun 30, 2020 |
papadenzel:you too much boss , more bar to ur aza 3 Likes |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by mbanefoeze(m): 7:27pm On Jun 30, 2020 |
Guy abeg drop the next episode 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by larrixauto2017(m): 7:29pm On Jun 30, 2020 |
My nigga no goo kee pesin 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Oharina(m): 8:40pm On Jun 30, 2020 |
Op u wan tell me say after meeting such rich girl from wealthy family, u no play ur card well so that u go elevate? I wonder nah because of how u dey beg of #100 airtime to buy to complete ur story. Abi na fiction ni? 3 Likes |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by papadenzel(m): 8:46pm On Jun 30, 2020 |
Drop ur own make u no quote na. How una go take hail me if I no quote...���� Cold141114: 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 9:04pm On Jun 30, 2020 |
Oharina: Good vibes only , or you drop yours , always wait for the finale and stop being faster than your shadow |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Oharina(m): 9:12pm On Jun 30, 2020 |
Dreyton36:Okay no vex, waiting for the update... I like ur narrations shaa, it's very interesting... I just want to hear at the end that u na owo blow o! 2 Likes |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Makavelli25: 10:30pm On Jun 30, 2020 |
Nice,episode 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Kvng6464: 10:46pm On Jun 30, 2020 |
Ur story dy giv me joy ahswear bro keep it up next episode 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by LegendaryAce(m): 7:56am On Jul 01, 2020 |
Nice episodes. Following... 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Austeeenxx: 9:26am On Jul 01, 2020 |
Oharina: Must they tell u everything? 3 Likes
|
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Oharina(m): 9:40am On Jul 01, 2020 |
Austeeenxx:Hahaha bros, my mind dey tell me say na fiction o! 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by femmoy(m): 10:12am On Jul 01, 2020 |
ghost mode deactivated. Pls mention me when u update. Thanx. 2 Likes |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by dom80: 10:16am On Jul 01, 2020 |
at d end of dis fiction, op go say na dream him dey dream. 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by latexxbro(m): 10:45am On Jul 01, 2020 |
Interesting but you are taking too much time oo 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Johnjnr(m): 12:00pm On Jul 01, 2020 |
Interesting.... Your write up is good. This would pass for a seasonal movie 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 1:57pm On Jul 01, 2020 |
Una don enjoy the trend abi ? At least some of una smile abi? Now airtime na problem to send ? Show love and motivation naw |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Kvng6464: 2:20pm On Jul 01, 2020 |
Dreyton36:after the next episode i go show u love 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 2:40pm On Jul 01, 2020 |
Episode 4 Omo mehn I leave there sharply ooo I go betshop sharply to stake games In my mind , how them take know each other sef ? How I want take enter the Lamborghini babe now ? I discuss the thing with my pass sharply , e give me some scopes as d womanizer that he is When the babe returned home, I didn't even bother asking how they knew each other to avoid suspense Babe: thought u said you're going to see a friend, so it's a smoking joint you went to right? Me: I wasn't smoking jare , I just went there to wait for someone , but the person was taking time to show up Babe: and why did you now leave me there immediately yiu sae me speaking with my friend ? Me: firstly you'll have to explain to me why you were trailing me , besides where do you know that your friend from ? Babe: she's my good friend , we're childhood friends , we got to know ourselves when during our primary School days Me: ok I thought as much ,. So does she live around there or what? Babe: she always describes her house but I hardly visit her Me: so what are u gonna eat now , wanna eat the remaining jollof or ? Babe: no I'm fine , I already ate something at her place , took some snacks Anyway for my mind , thank god ooo , me no get shishi before The next morning I got ready for work, she didn't wanna let me go , saying she misses me and all that GBOLA sweet her Small time her phone rang , her mom called her and yelling at her on why she has been away for two days This babe yelk back ooo, saying am i a baby that can't take care of myself ? What exactly will I be doing at home when you're hardly home ? Listen mom I'm living my life in my own way now and no one can tell me what to do , I'm an adult for crying out loud Omo my mind don dey beat ooo Wondering why my mind is beating? That's because if her mom trace her reach my place I don go be that My people una know say there's a big difference between a poor person arresting you and a rich person arresting you If poor man arrest you Las Las na beg go solve am But rich person go buy you age for cell , them go just transfer millions to d.p.o account say make them keep you there make u they collect breeze there Mehn i just tell her say make she come they go house oo I force her she no free oo She just vex talk something Babe: stop forcing me kay, I'll go anytime I wish Me: in my own house? Babe: which house, is this what you call a house? Me: I like it like that ma'am Babe: instead of you to tell me you've gotten another better place so that I can transfer some money to you to pay for it and you're telling me shit Omo mehn I calm down straight , that word enter my ear wella I turn past chris sharply Me: see babe if only you know how much I love you , you'll know that I would love u to stay here as long as you want , in fact don't go again , Go where ? Don't go ooo , if you go I'll miss u die Babe: if you love me then prove it Me: how do you want me to prove it? Babe : stay at home with me Me: ok , done I call my guy sharply , Me: guy I no fit come ooo , she want me to stay Guy: oboy she don enjoy your JOHN THOMAS BE THAT OO anyway no wahala i full ground but u owe me ooo Me: no qualms boss Guy: go buy tramadol make u Bleep her well we'll , she go double any amount wey u bill her Me: you mean am? I never try that tramadol before ooo , hope I no go kill myself oo Guy : nooo , you go Bleep her like 2 hours sef you no go cum and you no go tire Me: I love that idea , ok na later Guy : one love I went to the closest ATM to withdraw 1k out of my 2k in my acct I went to buy tramadol When I returned home , this babe don shower , lie down naked for bed , but she cover herself with duvet I buy lacasera and put the tramadol inside and wait make the thing settle down I eat jollof rice then step the food down with the tramadol Like 20 minutes to my GBOLA. Just raise anyhow like ijebu garri She noticed it , she just came over to give me a BJ. Chai this girl sabi suck preek I come they feel like obasanjo I come they feel like person wey do make am for life I come they tell her say , I get plenty houses for village , where i for see house ? Sweet sensation is working I just tell her to touch her toe, I slap the ass hardly , she shout , she say smack me again baby , I love it when you smack that ass I smack am like primary school drums wey don tear , those who go government school go understand the sound of those drums I slide in my preek inside her kitten , she screamed , I notice say my preek come get vain and very hard too I just they bleep her continuously , she just they promise me heaven and Earth, She just mention something say " I will transfer you 300k to change your wardrobe Omo I pause first oo I tell her to transfer the money first else I no go continue Meanwhile my dick don they pain me as I commot am from her kitten She no waste time she send the money I receive alert Sharply i switch to missionary , I bleep her sotay tears dey rush from her eyes, Babe: pls stop my pussy is on fire Me: c'mon baby I gat u Babe: I'm dead , you're tearing up my pussy , pls Kay, pls Kay , I love you Me: I pause first Babe: why did you stop ? Me: you asked me to Babe: c'mon don't stop , She put the dick inside herself again I start again , the 300k sef don ginger me , chai money dey ginger man oo I rough handle her breast Wella , I just they slap her breast , she they shoot, you wanna bursy my boobs? Take it easy on my juggs I know you love them Episode 5 Coming through Nobody they show love for airtime abi? I go slap person pikin oo 08172063383 9mobile Thanks 4 Likes |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 2:41pm On Jul 01, 2020 |
femmoy:Keep following |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 2:42pm On Jul 01, 2020 |
dom80:Lol noooo |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 2:42pm On Jul 01, 2020 |
Kvng6464:I don drop am , oya show love |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Makavelli25: 5:28pm On Jul 01, 2020 |
I dey gbadun you 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Kvng6464: 5:40pm On Jul 01, 2020 |
Dreyton36:for night but if i show u love u go drop episode 5 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Dreyton36: 6:40pm On Jul 01, 2020 |
Kvng6464:Sure na , i go drop am once I see ur signal of the level |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by Jackossky(m): 7:51pm On Jul 01, 2020 |
Wow. An interesting read. 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by dom80: 8:28pm On Jul 01, 2020 |
op continue. I go surprise u as time goes on 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by femmoy(m): 4:36am On Jul 02, 2020 |
following |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by adesupo2018: 7:24am On Jul 02, 2020 |
Lol Sheyb you don colllect 300K. Buy Airtime inside nah Dreyton36: |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by sirzee1660(m): 7:49am On Jul 02, 2020 |
Cha!....bro u make me laugh I swear...I no get money I for help out...plz we are waiting...go and buy mtn or Airtel is free browsing from opera mini 1 Like |
Re: The Street Betting Of A Rude Rich Girl by mescan(m): 10:36am On Jul 02, 2020 |
Oga continue this story na |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (Reply)
A Nairalander Pre-wedding Shoot / You Love Someone So Much, But You Have To Let Him/Her Go! / 8 Funny Ways Broke Guys Spend Their Christmas
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 60 |