Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,255 members, 7,953,957 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 09:46 AM

What Are The Benefits Of Having A Girlfriend (Especially Nigerian Ones) - Romance (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Are The Benefits Of Having A Girlfriend (Especially Nigerian Ones) (2880 Views)

"First Time Of Having Sex With My Boyfriend Who Has Bigger Dick" - Owerri Girl / She's Tempting Me Or Am Having A Dirty Mind?? / At 22 I've Never Had A Girlfriend. Is This A Problem? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply)

Re: What Are The Benefits Of Having A Girlfriend (Especially Nigerian Ones) by BigYash: 2:57pm On Feb 13, 2021
Xenry:
We go still born girls, abi u no go marry? — so I could only agree for some extent. tongue
But one thing for sure: I won't marry any useless nigerian girl—never. grin
Me no wan born girl abeg. And if I go marry,no be Nigeria girl abeg.. E be like say ,you no sabi wetin this girls dey do this days. No be emeka story we dey talk yesterday? That one no small one o.. If you see wetin girls dey do these days ,bros you no go bother marry.. Only you go say"No Need"
Re: What Are The Benefits Of Having A Girlfriend (Especially Nigerian Ones) by Xenry: 3:09pm On Feb 13, 2021
BigYash:
Me no wan born girl abeg. And if I go marry,no be Nigeria girl abeg.. E be like say ,you no sabi wetin this girls dey do this days. No be emeka story we dey talk yesterday? That one no small one o.. If you see wetin girls dey do these days ,bros you no go bother marry.. Only you go say"No Need"
Nawao! cool Nigerian girls don suffer for una hands oo!
What if u come born only girls through out, wetin u go do? cheesy
Those girls sef. I don see wetin yahoo boys dey use them do. The time wey I see the videos, omo fear catch me die.
Make I upload am here sef.


https://www.youtube.com/watch?v=atXoSxpFdhg
Re: What Are The Benefits Of Having A Girlfriend (Especially Nigerian Ones) by AgentNnamdi: 4:08pm On Feb 13, 2021
Xenry:

#copied

Hahahaha

Every guy in Nigeria Must do it oo! It's a process for every Nigerian Man. Las Las, you will get children or Marry.

You are very funny ��

(1) (2) (3) (Reply)

A Nairalander Is Set To Wed. Check Out The Pre-wedding Pictures! / Should I Go Ahead And Date Her Despite Wide Age-range? / Would You Save Your Lover Or A Whole Nation?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.