Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,151 members, 7,818,473 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:40 PM

Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do (687 Views)

Wetin una want to dey do now? (Pictures) / Why Did You Get Ban? (Pic) / If Ashawo Say "Hw Far Na?" Wetin I Go Say As A Reply (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Ladiesdream: 11:27am On Nov 02, 2021
I go soon do giveaway, after 4 comments
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Nobody: 11:30am On Nov 02, 2021
Oya o
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Nobody: 11:31am On Nov 02, 2021
You fit insult that mod wey like snake well well or that the one wey get mind
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Ladiesdream: 11:45am On Nov 02, 2021
excellence44:
You fit insult that mod wey like snake well well or that the one wey get mind
lalasticalala, seun. This guy say una be fools ooo
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Nobody: 11:49am On Nov 02, 2021
Ladiesdream:
lalasticalala, seun. This guy say una be fools ooo
Come oh! You be full? Why u dey call them fools.
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Ladiesdream: 11:50am On Nov 02, 2021
excellence44:

Come oh! You be full? Why u dey call them fools.
na wetin go land you for police station you wan dey do abi. Quote me again may I trace you lock you up for cell.
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Nobody: 1:06pm On Nov 02, 2021
Ladiesdream:
na wetin go land you for police station you wan dey do abi. Quote me again may I trace you lock you up for cell.
Cell? I go bring presidential guards brigade for you. Even malami no go fit bail you.
Re: Na Wetin I Go Do May I Get Ban I Wan Dey Do by Ladiesdream: 3:05pm On Nov 02, 2021
excellence44:

Cell? I go bring presidential guards brigade for you. Even malami no go fit bail you.
grin grin grin grin
grin
grin
grin na joke I dey ooo

(1) (Reply)

This Is What Will Happen To All Simps / Housewife Gets Pregnant After Testing Her Fertility With Her Husband’s Son / Why Are Traditional Worshippers Regarded With Disdain?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.