Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,070 members, 7,956,991 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 01:59 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs (9000 Views)
Two Married Couples Who Switch Partners Every Night Open Up About Their Relation / Access Bank Staff Caught On Camera Action To Have Sex With A Lady In His Office / Sex: Access Bank Staff Caught In UNILAG Branch Office Ready For Sex (2) (3) (4)
Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by IamGbanks(m): 4:21pm On Apr 12, 2022 |
MARRIED MAN KINGSLEY DEY DOKE ANODA MARRIED WOMAN WEY DEM DEY CALL RITA. BOTH OF DEM NA STAFFS OF UBA BANK, OKPE ROAD BRANCH. I don dey "tete" this matter since last week wey I get feelers of this two mumu. I take my time settle down well, as I observe all the evidence. I carry out massive investigation and I found out say this two ekpa dey doke each other despite say dem married to their respective spouse. Rita na girl wey grow for Sapele and dem get house for Uruakpa, but she con gain admission and go school, she con finally get work for UBA. Just as she dey work for UBA, she con meet Kingsley, both of dem con dey date. This UBA worker (Kingsley) dey friend this girl before she marry. After the Rita marriage both of dem con continue the relationship. This na how many men take dey kpuff for marriage so. This Rita na Urhobo girl wey marry Benin Man. Also, the Kingsley dey don marry and na Benin nai Kingsley and he wife dey stay, also Rita and her husband dey stay Benin, but na Sapele UBA Bank, Okpe Road Branch nai the two of dem for dey work. So dem go stay Sapele from Monday till Friday, before dem go, go back to meet their respective spouse. This na issue wey the entire workers dem know for Okpe Road Branch and na something wey dey very annoying and irritating. He get how person go lock up about something's reach and e go become unbearable and upsetting when e don becomes too much. Married man and a married woman for the Bank dey doke themselves for that branch. Even sef the Rita just born self. Yet dem nor wan stop. The Rita dey give the ekpa Kingsley puna back to back for baby head wey norva reach 6 months. Both parties spouse nor dey stay Sapele nai make dem dey get time to dey do this openly. This Kingsley dey openly dey hold another man wife follow road, and dem dey kiss each other for Road. The husband of Rita nor get iota of weytin dey happen because he nor dey stay for Sapele with he wife. If Rita husband know weytin good for am make he go for DNA to confirm the peternity of the child because for pikin head wey norva reach 5 months. If we when be customers for the bank fit they see this rubbish when they go on then I wonder how the Management nor see am and put an end to it by transferring dem to separate branch and different State. Both of dem go close from work and begin hold each other follow road, kiss follow road as if dem be husband and wife. Na different hotels both of them dey spend the night all over Sapele. Na so so Hampshire both of dem dey spend the night. Even when she get bele sef. After she born, both of dem still dey go doke for Hampshire till day break, and na the Rita Mama wey dey stay for Uruakpa, na she dey hold the baby while she and Kingsley dey go stay hotel. The Kingley even dey secretly dey brag to some of he friends say na him get the pikin self, as he dey tell dem say the Rita husband na mumu wey she marry just to cover face. Further investigation show say this Kingsley wife norva born for am. Na so so miscarriage she dey get. I sure say na this he evil ways nai he innocent wife dey pay for so. We dey hear say na the Rita Mama nai dey even dey encourage the relationship. Make unu hell me ask the Rita Mama weda she nor get the Kingsley number, na the mother dey call Kingsley to come carry Rita, say she go look the baby till dawn while them they Hampshire dey gbensh. Nobody go fit come out to deny this Gbwa. Kingsley and Rita dey doke each other for a long time now and attached to this update na their pictures and one of the confessional screenshot of Rita inbox message to me. How unu see this matter EPILOGUE: Kingsley Ediale (Married man wey dey doke married woman) Rita Osaretin (Married Woman wey Kingsley dey Gbensh) Onogure Ediale Splendour (Kingsley Wife) Osas Osaigbovo (Husband to Ritoto) THEATER: UBA Group, Okpe Road, Sapele Branch. [url]https://m.facebook.com/story.php?story_fbid=492915175915825&id=100055920412748&m_entstream_source=timeline&anchor_composer=false&refid=17&_ft_=mf_story_key.492915175915825%3Atop_level_post_id.492915175915825%3Atl_objid.492915175915825%3Acontent_owner_id_new.100055920412748%3Athrowback_story_fbid.492915175915825%3Apage_id.86946405652%3Aphoto_attachments_list.%5B492914989249177%2C492915035915839%2C492915079249168%2C492915149249161%5D%3Aphoto_id.492914989249177%3Astory_location.4%3Astory_attachment_style.album%3Aott.AX-5sbZ8-i-zpTS9%3Asty.22%3Aent_attachement_type.PhotoSetAttachment%3Aapp_id.350685531728%3Apos.1%3Apage_insights.%7B%2286946405652%22%3A%7B%22page_id%22%3A86946405652%2C%22page_id_type%22%3A%22page%22%2C%22actor_id%22%3A100055920412748%2C%22dm%22%3A%7B%22isShare%22%3A0%2C%22originalPostOwnerID%22%3A0%7D%2C%22psn%22%3A%22EntStatusCreationStory%22%2C%22role%22%3A16%2C%22sl%22%3A4%7D%7D%3Aprofile_id.100055920412748%3Aprofile_relationship_type.3%3Aactrs.100055920412748%3Atds_flgs.3%3Athid.100055920412748%3A306061129499414%3A2%3A0%3A1651388399%3A5591807626270845303%3A%3A&__tn__=%2AW-R[/url]
|
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by MrBrownJay1(m): 4:22pm On Apr 12, 2022 |
they should all go for SWINGERS PARTY together na! so as Kingsley dey fukc Rita, Rita's husband will be fukcing Kingsley's wife. EOD! 9 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by IamGbanks(m): 4:24pm On Apr 12, 2022 |
More
|
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by IamGbanks(m): 4:26pm On Apr 12, 2022 |
Admins come and do the needful. Front page real time. 1 Like |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by eddynaira125: 4:28pm On Apr 12, 2022 |
Congratulations to the docker and duckee 8 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by mymadam(m): 4:29pm On Apr 12, 2022 |
Abeg, wetin b d title of dis Netflix movie? 2 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by immortalcrown(m): 4:31pm On Apr 12, 2022 |
Humans are... |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Nobody: 4:36pm On Apr 12, 2022 |
Hmmm |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by DickDastardly(m): 4:37pm On Apr 12, 2022 |
Good exposure. 1 Like 1 Share |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by carl90(m): 4:38pm On Apr 12, 2022 |
Can someone interpret that post pls? Even me that speak and write in pidgin english is having headache trying to decode all that. Meanwhile,I can't understand why someone is saying they should push this post to front page. Common ! 8 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by falcon01: 4:41pm On Apr 12, 2022 |
Wetin concern una? 3 Likes 1 Share |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by gaby(m): 4:45pm On Apr 12, 2022 |
Sapele...one very small notorious town where everybody sabi everybody and dey inside one another businesses. Everybody for the town na amebo. I miss Sapele sha.... Na Foodland I miss well well... 6 Likes 1 Share |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Nukilia: 4:55pm On Apr 12, 2022 |
Someone is gonna get sued 2 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by DryMouth: 5:00pm On Apr 12, 2022 |
Choi! See wetin man dey suffer for marriage. Lai lai! I no go ever marry anybody. 1 Like |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by czarr(m): 5:13pm On Apr 12, 2022 |
Marriage na for who get mind. I no get that mind. 2 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by absool(m): 5:51pm On Apr 12, 2022 |
I need y'all's advice on this https://www.nairaland.com/7075483/industrial-training |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Bashnigga(m): 5:57pm On Apr 12, 2022 |
Yawa don gas |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by IbrahimSkiba(f): 6:13pm On Apr 12, 2022 |
We the online in-laws sentence this marriage to divorce 4 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Kingjay5(m): 6:13pm On Apr 12, 2022 |
Shame |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Nobody: 6:27pm On Apr 12, 2022 |
carl90:Warri na the senior brother of craze The pidgin don make me lose appetite for wetin I wan chop 6 Likes 1 Share
|
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Emmanuel909090: 6:28pm On Apr 12, 2022 |
And when he is killed now his wife will now start suffering. But he is comfortable eating another man's wife. |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Nobody: 6:33pm On Apr 12, 2022 |
Na wah.. she even dey beg say na 2 years marriage. U never get over somebody u go marry another one. And u still dey relate with am like say nothing dey happen. Some people no get brain sha 3 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by flokii: 6:34pm On Apr 12, 2022 |
Shameful.. the lady's mom is even aware of her illicit affair with a co-worker. Now she'll lose both her career and marriage and the poor baby subjected to paternity test.. all for dlck. 1 Like |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by advanceDNA: 6:37pm On Apr 12, 2022 |
When hoe man and hoe woman go into marriage ... the result is 2 sure adultery People....A ring on the finger won't reset ur sexual appetite..... stop jumping from one pvssy/ pen!s to another when you are single in the name of being woke and cool.....u will mess up your marriage...... say no to sleeping around like dogs them use sex swear for una.... 3 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by franchasofficia: 6:47pm On Apr 12, 2022 |
Pakistan Prime Minister have been impeached, Imran Khan didn't do half of what Terrorist Buhari have done yet Nigeria's docile HoA can't impeach the terrorist and you Nigerians are rather here discussing useless inconsequential sexual affair between two adults. Nigerians are one of the most foolish citizens of any country on earth 2 Likes |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Nobody: 6:57pm On Apr 12, 2022 |
can't stop laughing, I loff this kind news |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by PIXSPEAKS: 7:43pm On Apr 12, 2022 |
[s][/s] |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Nobody: 7:46pm On Apr 12, 2022 |
.... The prevalence of ASHAWO in the banking sector can not be overemphasized I was shocked to my marrows that a young Bank customer care provider couldn't evaluate and calculate simple variables given to her by me. I was like how did she attain such a height? She was abjectly dull for my liking... When she stood up, I was shocked to realise that her authentic CV for job placement was factorily fitted at her backside. 5 Likes 1 Share |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Hector09(m): 7:53pm On Apr 12, 2022 |
What's new here...this is the norm 1 Like |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by revolt(m): 7:56pm On Apr 12, 2022 |
The docker be like those guys wey their d..ck na 15 inches.... wey go stand 5ft away dey give the girl doggi style... lol |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by luminouz(m): 8:14pm On Apr 12, 2022 |
How dafuq is this on NL |
Re: Two Married UBA Staff, Caught Red Handed In Extra Marital Affairs by Yusufisraelj(m): 8:17pm On Apr 12, 2022 |
franchasofficia: Woah khan is gone? What, I saw his interview bare three week ago or so. My brother e get where our politics nova reach. |
For The Ladies, Lines That Got You Blushing Or Speechless / I'm Sexually Attracted To This Girl. Is Something Wrong With Me? / Look at What My Shakara Has Almost Cost Me [Picture]
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33 |