Abdul9ice's Posts
Nairaland Forum › Abdul9ice's Profile › Abdul9ice's Posts
1 2 (of 2 pages)
tempolistic:check fzmovies.net |
pls any site to download Chinese movies |
Bright2: Compare her also with your own ex,one one!u bad gaan o ![]() Bright2: Compare her also with your own ex,one one!u bad gaan o |
vision2050: The boy fine oo but he get ogo for headogo is the process of carrying belle 4 head. |
NO! I'm a born genius. Love sets people free. Has love ever trapped u b4? |
unilorin abeg o. . I don tire to dey stay 4 house o. |
Nawa o! See as the forum dry abeg! Abi all of una don go buy jamb form? Well, me sef don join the train and i dy go register 2day! Bestluck to those who are still waiting ( i'm included) but not forever, lol! |
Mooreguch:guy u are too korekt, i've been checking dia utme requirement for statistics buh all dey have there iz just story, damn! I'll rather make udusok ma 2nd choice! As for those dat are still waiting for the admission list, beta know dat jamb is closing on thursday ( the day after 2morrow), so if u know whats best for u, beta get d scratch card and register. I also applied a.b.u zaria dat gave only 892 candids admission on the 1st list and recently bring up one socalled ommitted list dat comprises of FAF (family and friends). So beta wakeup and stop dreaming, foreward ever, backward never. Imagine, only 4 candids were given statistics in a.b.u! A very wonderful nonsense! |
The list stil dey o, and its stil dsame 56 names dat were added before. 892 to 948, as big as a.b.u, dey're admitting only about a thousand candidates wen over 80,000 candidates applied! Na wa o, 9ja is blessed! |
Alaji16:bros u korekt jawe, thumb's up! A.b.u don turn MTN . I agree wit u jare! And if em lyk mk em chop d list sef |
Chai, abeg mk una go check 4 d meaning of ommitted! Anyways i don apply 4 poly rems and d list go komot soon and 2morrow i dy go buy jamb form, so if u get doubt bout d 2nd list, abeg join me o b4 its too late! Buh, insha ALLAH i'm still on the list! No giving up until its over! |
Hm, human being are dynamic! See dem dy debate on andriod, bb, iphone. When me still dy use javaphone and i dy eye symbian, na wa o. I am far behind. God help me! |
Long long tym! Insha ALLAH we're on the list! |
sinji:mr sinji, r u stil having lectures? And wats d authenticity of ur info bout d list coming out dis wik? Wud be xpecting ur reply, fnx |
chima12:she's 4rm sabatica. . . . Lol obongproff:lol, wetin u go talk bout 'molobo' (dats in yoruba). . . Na wa o! |
Hmmm, na wa o, wen evn for fm sef i dy change station wen em no play 9ja song! 9ja 4ever strong. . We go survive no matter how much dem dash outsiders! |
BabatundeGPD:oboy, i no know o, buh ma own na Abdul Abdul sha. Ma advice for odas b say mk una dy write una name mk e dy correspond o, Many tins dy hapen 4 dat kind mistake o, |
Hmmm, i dey cough-smile-sneeze! Cough in Hausa, Smile in Igbo, Sneeze in Yoruba! |
pkv:ok na, we rely on u o! |
Oboy, 90yrs no b moimoi o! Evn if na true sef i no believe am so long as na 9ja em b! |
yuboy:well i got 217 in jamb and 47 in postume and an aggregate of 203 to study statistics! Wat bout urs. Fnx bro we appreciate ur concern. |
Guy, na so o, e b lyk say i go join u o, which course u apply sef |
I never finish sef, how only 6people go get statistics, wen ova 70 apply? Make my name beta dey o or else na me go first sue a.b.u! Last year na 60 people get statistics for 2nd list only. Kon imagine d nonsense this year. Well sha thats 9ja 4 u. Abegi any news dey bout dat 2nd list? |
Hehehe, imagine say last post na yesterday wen 100posts dy dey b4 1st list comot. Na wa o, me sef neva get o, buh i must dey 2nd list, how 187 aggregate go get pharmacy wen 203 aggregat no get statistics, hmmm! Anyways i still get 1m.1hope and i'l advice y'all to do thesame. May GOD help us all. Amin. Amen! |
Abeg guys mk una hlp me chek dis one o! 15022100JE |
Hahaha! Imagine say pesin bring letter 4rm bokoharam leades say' i swear if una no put dis guy name 4 d list ehn, Mk una just ready to build anoda senate building' buh d letter dey cool o, I wish say i fit get dat kind letter! Lol |
U wey say u apply maths. Me na statistics i apply o! Dat means we met at post ume. Anyway me dy pray wella and if em no release am by monday, me dy go arrange rems form 4 elsewhere o! Dou no b say i give up o, abi 203 aggregate na beans? Me don tire to stay 4 house o! |
Abeg who b d mutula wey post dat nonsense? This admission stuff no b joke o, And if na joke una dy talk 4 here me go look 4 anoda forum o! Angry! Sote hypertension wan katch me! |
Oboy, i 4 dey during d beef period! Anyways GOD don show me ma name 4 d list say i b number 1! Dou una names dey back of d list! Na only prayers go kary am kon front o! Buh wait o! My dprtment no get problem sef! I was ranked 28 out of 79 ppl wey apply 4 d course o wen we bin go 4 post ume! Oboy ma name must b 1st 4 dat admission list o! Lol! |
Thank GOD i find u! My phone is behaving strange! I use nokia 2690 and i just noticed dat my email tab in my message folder has dispappeared! I contacted nokia helps on twitter n dey said i should use ovisuite. I used it and it told me dia is no software update and dat d fone has no fault! I've restored factory settings 3 tyms and all to no avail! Pls help me! I nid that tab! |
Fnx bro! Oboy d tin get big belle o! Abeg dat jamb admission status dy work so?, sharp reply will b appreciated! |
1 2 (of 2 pages)

