Politics › Re: Group Condemns Ipob's Killing Of Soldiers, Growing Violence In South-east by Aboks(m): 7:30pm On Sep 24, 2020 |
Hmmmm |
Jobs/Vacancies › Re: JOB VACANCY: You HAVE/NEED A Job In Port Harcourt by Aboks(m): 3:04pm On Sep 24, 2020 |
ok |
Culture › Re: Marriage List In Okposi, Ebonyi State. by Aboks(m): 8:20pm On Sep 23, 2020 |
If i marry a igbo girl i will never help any of her relatives because after spending so much money marrying their daughter, let them don't expect any help from me
I swear tomorrow one idiot go dey expect something from person
Let them use the bride prize and open business for them selves |
|
Crime › Re: Woman Cut Off Maids Finger by Aboks(m): 8:11pm On Sep 23, 2020 |
Devils incarnate
Amusu
|
Crime › Re: 30-year-old Man Arrested In Jigawa For Allegedly Raping A Minor by Aboks(m): 8:09pm On Sep 23, 2020 |
Dis is the effect of magani burantashi |
|
Celebrities › Re: Car Dealer Slams To Bobrisky by Aboks(m): 7:47pm On Sep 23, 2020 |
Make una promise wetin una no go fit fullfil. oo Chidi dey find puna em go cho Bobrisky no try chidi o em go tear your ass
Wahala dey naija
U wan connect chidi with sugar daddy ahhhh risky chidi no be homo na u for talk of sugar mummy
|
Crime › Re: 60-Year-Old Man Rapes His Neighbour's 5-Year-Old Daughter In Bauchi (Photo) by Aboks(m): 11:34am On Sep 23, 2020 |
Sai baba Rapist |
Crime › Re: 60-Year-Old Man Rapes His Neighbour's 5-Year-Old Daughter In Bauchi (Photo) by Aboks(m): 11:32am On Sep 23, 2020 |
Dis aboki sharia law no catch u |
Romance › Re: BE SINCERE!! Can You Marry A Changed/repentant Prostitute (ashawo)? by Aboks(m): 11:26am On Sep 23, 2020 |
Ashawo dey retire
Abi olosho dey retire My ewedu brodas |
Romance › Re: Video18+ Nigerian Man Calls Out Pastor For Extortin His Wife And Sleepin Wit Her by Aboks(m): 11:16am On Sep 23, 2020 |
ABANGWABOI: #ILMOVON  #Attitude #Bliv
The man complaining is idiotic.. The Holy businessman aka Pastorprenuer raped your wife ?? Instead of the clown to hold his loose wife accounted for philandering .. he is blaming a Tithe & Kitty hustler.. Weak Ass Clown.. ahua how far confirm ur nomenclature/loc via pm |
Romance › Re: Video18+ Nigerian Man Calls Out Pastor For Extortin His Wife And Sleepin Wit Her by Aboks(m): 11:14am On Sep 23, 2020 |
dis wan na uwafe pastor |
|
NYSC › Re: NYSC Announces Passing Out Date For Batch C Corps Members by Aboks(m): 11:03am On Sep 23, 2020 |
uboma: Lol.
What happens if she decides to stay back after PoP? normal tin na |
Celebrities › Re: “it Is Not Your Fault If Your Man Cheats” – Yemi Alade Advises Ladies by Aboks(m): 6:29pm On Sep 22, 2020 |
DaddyRochie1642: Hope you're not the type that likes to
"Cut Off Husband's Dick When he's Sleeping"  na meat?
|
Romance › Re: ‘Reduce Your Sex Rounds’ — Ghanaian Police Officer Advises Personnel by Aboks(m): 6:25pm On Sep 22, 2020 |
SmartProf: Lol..For e.g from 5 rounds to 4 and a half rounds abi? I'm sure the Ghanaian police boss knows that his country policemen are so proficient at policing themselves in the holes of women. Some of them will rather resign from the force if it is made compulsory for them to 'calm down' at that level... Na only ear dey hear word, rod no dey hear. the prof
|
NYSC › Re: NYSC Announces Passing Out Date For Batch C Corps Members by Aboks(m): 6:23pm On Sep 22, 2020 |
so my corper girl friend go leave me finally |
Crime › Re: 26-year Old Woman Kills Her Two Children And Uses Them To Prepare Meal - Photos by Aboks(m): 6:17pm On Sep 22, 2020 |
which soup she use dem prepare make we know the tribe she must be a nigerian |
Crime › Re: Nigerian Soldier Fighting Boko Haram Commits Suicide After ‘false’ Theft Accusat by Aboks(m): 3:50pm On Sep 22, 2020 |
hmmm |
Travel › Re: Man Who Climbed Mount Everest 10 Times Without Bottled Air Dies In Nepal by Aboks(m): 11:26am On Sep 21, 2020 |
ThreeEyedRaven: Abeg bros this Guinness world record certificate. Them dey give money or them fit use am find job? Ask seun |
TV/Movies › Re: #bbnaija2020: “why I Refused To Accept Ozo’s Proposal” – Nengi Tells Laycon by Aboks(m): 11:24am On Sep 21, 2020 |
So why u dey tell us make we do wetin 4 u |
|
Jokes Etc › Re: Sexy Housemaid Wanted For An Immediate Employment (n250k Per Week) by Aboks(m): 11:20am On Sep 21, 2020 |
Just tell us say u want sex mate period Forget dat maid tin
|
|
Romance › Re: Cheating Wife & Lover Flogged After Being Caught Having S3x By Her Husband by Aboks(m): 5:58pm On Sep 20, 2020 |
Zimbabwe with weird news |
Politics › Re: Video "APC Wike Dey Come Oo" Dino Melaye Release Another Song For APC by Aboks(m): 5:51pm On Sep 20, 2020 |
Graxie: Where is APC lion of ubima? Amechi are you there? Lizard of ubima |
|
Celebrities › Re: "Vanity Upon Vanity" – Fans React As Linda Ikeji Celebrates 40th Birthday by Aboks(m): 5:46pm On Sep 20, 2020 |
So we should sit on our heads because u buy shoe abi
Mtsheeeeeeeeeeeeeew |
Politics › Re: Oshobaba Downgraded To Oshopikin - Dino Melaye Mocks Oshiomole [video] by Aboks(m): 5:43pm On Sep 20, 2020 |
Dis old men just dey mumu demsefs |
Crime › Re: 17-Year-Old Boy Arrested For Raping Two Sisters, Aged 5 And 7 In Bauchi (Photo) by Aboks(m): 5:41pm On Sep 20, 2020 |
D idiot dey smile |
Crime › Re: I Have Just N443 In My Bank Account - Kingtblakhoc Cries Out After Bail by Aboks(m): 5:10pm On Sep 20, 2020 |
Azmanaty03: Afonja and porn + poverty  All the toto wey em dey Bleep since so na free Bleep Make em go do agbero work |