Adeoba10's Posts
Nairaland Forum › Adeoba10's Profile › Adeoba10's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 77 pages)
Android users can also download d application, but most numbers do show Delhi |
. |
Although, I dnt go with such idea, but one of d reason might be, because of the money used to buy the form, dat of d beauty pageant will b more higher dan d debate, if not FOR FREE self. |
E b like say na local govt dis Yomi dey work, wey make u get time to dey chat early Monday morning |
masterpower: He is a ritualist just like many others. Their end will always let u know what they are/were.Person wey mumu like u still dey nairaland? Dos truck u saw av bn insured, so wat do u expect after accident... Try to upgrade ur thinking n reasoning faculty to version 4.3 |
marv1: OP U want to die. When God called smbody to do smthing u want him to undo it. u be God. People die everyday anywhere. If u are jobless pls find smthing to do. Ok.Ppl dey talk good for mouth, na swear u dey swear... abeg grow up jare... Can't u see how matured mind dey gv response to d post?... D Op jux dey write d post out of frustration, very soon e go get himself... buh e dey pain person smtimes, sitting inside bus for almost 4hours... |
Na dis beard dey make me go salon every weekend after watching premier league, na him u dey hustle for.... Jux a mata of tym, u go get am na |
nwaobitex: https://static2.lxdcdn.net/images/ff1af3f1617d1233f7c10cdfcd88c535.pngNa wu count am? |
jeffizy: My pastor asked me how much i bought my iphone6 . And I said 25k instead of 200k cos I didn't want him to know I have that kind of money with me.Na watin dey ask u b dis? |
Go use thermometer... |
mysticgal: Yea for a boy to desire the mother sexually is psychologically called the oedipus complex and a girl to desire the father sexually...electra complexkaabo!!! Igi iwe |
I think d driver was practising for formula 1 |
Umuahia |
Av mercy |
PapaNnamdi: how much did u get urs, i wana buy one dis weekA friend of mine bought it last week @ d rate of 21500 |
Ekiseme: too dry,think of her as your sister before typing this nonsenseChoi... Wia d invitation wey I take invite u? |
Yes ofcus, especially IBO girls, carry ugwu give dem... |
Put am for silent mode |
born2fuck: hahahaha hope say the toto no go even deep self like well selfOre, her Toto get users pass Facebook. |
At ur age, u never born, n ur breast don fall like d wall of Jericho.... Chaiii... God dey |
Why dey no go counter am, bcus dia papa pension no reach dem paint nails not to talk of dia boyfriends salary |
I rememba one day like dis wey I dey follow one Ghanian boy play ball, sometyn happened sha, na so dis guy gimme blow for ear, gbau!!! na so my ear dey hot, water dey drop for my eye like tap water, my mate for dat matter, me jux bite d guy, as I dey bite am, na so e gimme anoda one for ear again, come see how I hold my ear pick race go my house, for gud 2months I no reach dat field again... |
moscobabs: I just woke up now...let me quickly go and hug transformer then I will come back and comment.Guy, d money wey dey with no fit buy black troussers n top plus candle o. abeg no hug transformer o. |
U go carry ur sister's weavon go put am for dog head |
it happens mostly weneva am on d queue... |
+446377310 Dats Ji Sung phone number, call him to come and take his gf back to HongKong |
Only a lazy and dirty guy uses black singlet.... |
See them... #teamnosextill... Na express if person enter dia, dey come dey claim holy Mary for here... Abegi, park ur napap well make my bently park. |
Ayamatanga in Ibeji oran |
ChiSun27: Ignored....today is Sunday. Let there be peace....You won!!! |
ChiSun27: Please, my brothers and sisters...you people should forget all these demonic slogan our politicians are using to deceive the masses.Oponu agba |
make I polish my shoe first, I wan take passport.,... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 77 pages)