AKPOSbaba's Posts
Nairaland Forum › AKPOSbaba's Profile › AKPOSbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 17 pages)
FAZE-UP |
Na now dey break? ![]() |
Money good o. See Wizkid dey flenjor wit hin pawa bike wey dem say na 8 milion naira dem dey selam! Expensive abi? Dis hin expensive pawa bike show face some few days afta Wizkid release him new miuzik,'Expensive Shiit'. Starboy tins. But wait o! Dis pawa bike no too big for dis bobo so? We no won hia tori afta about dis ovaload bicos na so my broda dey complain plenti years ago say hin pawa bike dey fall press am evrytime. Nobodi tell my broda say 'okokobioko' na noun bifor he rush selam troway. I go siddon dey look. I wish him and he new dog luck. SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/05/wizkid-pose-with-hin-n8-million-power.html
|
Jonathan effects |
Bastardds! |
See Gobe |
Na stori. Will the time be differerent from the wrist watch Aboki sell for N300? |
U wey believe dia Otumorkpor, Na yor fault be dat! ![]() |
AwesomelyMade:It aint there fault. But dis regime is short of good news. |
Kolomental |
Jonathan |
Eyepencil:U know book reach Akpos? U tink say book na to dance awilo? |
sauceny:Dem know u? Go soak ur garri with kernel as usual |
Empty can ![]() |
Akpos:Sai Baba,my leader i hail u scata Buhari:Akpos Akpos,how yor mata be now? Akpos:Still on Still Ooo baba.Twuale baba. My leader,i fit yarn u something? Buhari:Shuo!u be my pikin boyfriend na!u be my pasonal pesin! Go ahead and yarn anytin Akpos:Tank u Sir. I just won remind u say our PRISONS dey empty now. Any plan? Buhari: You no need to remind me sef. Plan dey berekete! I must put Jona for kirikiri prison make him vomit evrytin wey him thief or else i go re-introduce firing squad come back if he refuse to vomit. No fear Akpos,he go die for my hand. He go hear nwhi! Akpos:Correct ![]() Seven Gbosa for Baba. Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa! No forget Ooo? Buhari: I dey mad? If i forget make i die! Akpos: Thank u Mr President. U go live long. In 9months time me and your pikin go come visit u. ![]() |
Dis is Akpos encounter witth BUhari at the Murtala Mohammed airport in Lagos Akpos:Sai Baba,my leader,i fit ask u for one favour? Buhari:Shuo!u be my pikin na!go ahead and ask anytin Akpos:Tank u Sir. I just won remind u say our prisons dey empty now. Any plan? Buhari: You no need to tell me sef. Plan dey berekete! I must put Jona for kirikiri prison make him vomit evrytin wey him thief or else i go re-introduce firing squad come back if he refuse to vomit. For Egypt, dem bin give forma President Mubarak, life sentence and last week dem give anoda forma presido,Morsi death sentence bicos dem fall dia pipo hand wen dem dey power, not to talk of Jonathan wey over fall Naija pipo hand. No fear Akpos,he go die for my hand. Akpos:Correct. Seven Gbosa for Baba. Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa!Gbosa! No forget Ooo? Buhari: I dey mad? If i forget make i die! Akpos: Thank u Mr President. |
psucc:which stupid impact?sentimental sickness! |
When some of us said CLUELESSNESS reign supreme in Aso Rock,we were getting backlashed from left,right and centre from sentimental minds. Now,Jonathan and his GANG,has ravaged the country financially,plunging it to a state of abysmal chaos, insecurity and doubt. No fuel no diesel. Radio,Tv stations are shutting down cos they cant power there plant.Airlines operators are following suit. A 100% hike in transport fairs,No single fuel station is open for business in one of the biggest oil producing nation. Naira to a dollar exchange rate reached an all time high under the most clueless regime in the history of the World. Just like the masses hit by this incompetence,the side-takers are suffering and smiling,hiding under the pretense that all his well. This is how Jonathan,his wife,Okonjo Iweala,Diezani,Fani Kayode and the rest cabinet turned the nation to a PlayStation. If Ex Egyptian Presidents,Mubarak and Morsi were given Jail terms and Death Sentence respectively for incompetence, Sai Baba, Do the needful. Fire must consume this Masquerades. YeYe Dey Smell. |
Cluelessness Fills Aso Rock |
Former Minister of Defence, Lt. Gen. Theophilus Danjuma yesterday asked the president-elect, Muhammadu Buhari, to probe the outgoing government. Danjuma said the administration of President Goodluck Jonathan was very corrupt. He spoke to reporters in Takum, Taraba State, while commissioning three newly built bridges along Takum-Katsina Ala road. The bridges were built by Danjuma at the cost of over N500million. Danjuma, who expressed dismay that the country’sdebt was over $60 billion, said he is optimistic that Buhari on assumption of office would probe persons found guilty of corruption. He pointed out the debt burden was necessitated by the financial recklessness of the outgoing government. According to him:”What we are hearing is that the treasury of the country is empty at the federal level. A debt of $60 would be left behind for the incoming government. “I’m calling on the new administration to investigate what happened to our monies as soon as Buhari takes over power on May 29. With that, some of the stolen funds would be recovered.” Danjuma also urged well meaning Nigerians, including security agencies to cooperate with the incoming government to succeed. SOURCE...http://thenationonlineng.net/new/danjuma-to-buhari-probe-jonathans-govt/ |
I know Techno phone but i know sabi dis Tekno. Covering his face? Dont get it! Dem no go know u b4 u go hide your face? Click like if u cant sing any of his song ![]() |
Cattle character ![]() |
wondament |
Di most pawafu man for di world,America presido,Barrack Obama no send anybodi message o! Check out dis pishoR as he tap him wife,Michelle yansh for public. No be say e concern me sha o but i just say make i let my pipo know wetin dey pipeline. But come o, Wetin Obama bin dey tink? He feel say he wife yansh na drum wey dem dey beat? Obama you be drummer boy or drama boy? SOURCE.....http://ogakpatakpata..com/2015/05/chineke-see-as-obama-tap-him-wife-yansh.html
|
Govnor Oshiomole of Edo State wey just marry one new sugar peperenpe,don kontiniu to tell di world some secret wey nobody askam. Di forma NLC presido yarn say,him new wife, Lara Fortes, na virgin and nobodi don visit her website bifor he meet di shenkez. He yarn all dis one for di wedding thanksgiving service, wen he dey teach and talk sense enta di head of di youth membas of di church make dem no dey use dia John Thomas and tomato do bad tin bifor dem marry. He also teach dem make dem run far from anytin corruption. During dis yarnings,Oshobaba boast say,naim be di fest pesin wey torchlight hin new wife website and he want make di youth dem learn how to keep dem sef holy until di time don reach instead make dem enta town dey sleep around. Make i tell una sometin. Na rumors Ooo! Rumors wey dey reach our tori room be say,dem say Oshiomole buy di girl Palleh and Malleh private jet make dem take jolly, sake of say,dem train dia pikin veri well and dem no allow anyboy dance awilo near her website. SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/05/my-wife-na-virgin-bifor-i-marry-am.html |
Work don't talk ![]() |
Baba Godeh,turn my ogogoro to henesee |
If na me give Dele momodu sister belle kon born, witout bride price,no wedding, He go congratulate me? Yeye dey smell |
Sure she's happy with d Baby Mama tag. ![]() |
Thunda fire una! Catch fire yale! |
Big belle |
The crime u know nothing about will not kill u. |
Akpos you don't learn fast. 