AKPOSbaba's Posts
Nairaland Forum › AKPOSbaba's Profile › AKPOSbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
I don get plenti inspirate from dis mama corn |
Majek get. Back real quick Reggae music is missing u |
During Di nomba 63 Annual Convention for Redemption Camp bifor di holy communion Service, Pastor Enoch Adeboye Di Genera Ovaseer of di Redeemed Christian Church of God (RCCG),Yarn during di message, "Ovaflowing Cup", say spiritual richness beta pass worldly richness. Adeboye say,if di richest man for di world,Bill Gates need shoe, he go enta market go arrange am but if him announce say he want shoes for redemption camp,di shoes wey pipo go carry come no go contain di auditorium. He say Him rich pass Bill Gates welwell bicos him get houses for at list,188 kontris were Redeem churches dey and anytime wen he visit dis kontris na so him shidren go dey strogle say,"dadi!dadi! Come and stay wit me!". READ MORE FOR HIA......http://ogakpatakpata..com/2015/08/i-rich-pass-bill-gates-pastor-adeboye.html
|
ZUBY77:Una too worry!pesin do good na wahala,he do bad na wahala!ogbanje spirit dey worry crowd for dis country |
Dem say anything wey belong to Caesar make u nor waste time to givam to ram. 2face don carry di respect wey Eddie Lawani dizav givam. Akordin to 2face,di day wey he meet show promota,Eddie Lawani, na dat day naim levels change for him life. 2baba yarn all dis one wen he dey follow tori pipo yarn. He say during dat time,Eddie introduce dem to plenti pipo. He say wen he see dem naim he alla say,"shuo!na dis kain bizness una dey do"? Like play,like play 2face say,na since dat time naim tins take be for him life come rish now. SOURCE....http://ogakpatakpata..com/2015/08/without-eddie-lawani-my-life-for-get-as.html
|
Naim cousin Davido send am He only disguised as Sina Rambo ![]() |
No mean feat. D biggest song in Africa right now |
lurdabdaniels:Hater I diasgree. Pele,Wenger,Roger milla cant all be wrong wen they said okocha na magician. |
Kerewa Wahala! |
Jay Jay, So good they named him twice
|
Two times African footballer of di year and Jay Jay Okocha forma team mate for English primiaship, El Hadji Diouf, don yarn say, Okocha make dem disobey dia coach Sam Allardyce for Bolton wen dem play togeda. Akordin to wetin africanFootball.com report, Diouf say Okocha dey always tell dem for Bolton Wanderers say make dem play wetin dem like and make dem no listen to only di coach yarns. Diouf say wen Big Sam giv dem orders, Okocha go giv dem anoda order to play wetin dem want. Di Senagal forma winga El Hadji Diouf say,for two good years dem finish for numba six position bicos of dia biutiful football. He say na dem play di most entataining football for England dat time and he enjoy to dey play wit Jay-Jay Okocha, Fernando Hierro, Vincent Candela and Nicholas Anelka for dose years. SOURCE....http://ogakpatakpata..co.uk/2015/08/okocha-make-us-disobey-our-coach-diouf.html?m=1
|
Weda una like am or not Ojuelegba is receiving a lot of buzz internationally right Now than Africa Queen.Wen topmost rapper,Drake,topmost crooner Alicia Keys endorses u,di Eagle don land be dat. |
Beyonce Puts The M in Music. Di babe good die! (In2face voice) ![]() An all round entertainer. |
John Thomas landing man in trouble since d days of Adam. If yor own dey give u ceaseless wahala,abeg cut am Off. |
E get some kain praise wey go make yor head swell and if dat praise no make yor head swell, naim be say boil catch yor head dat piriod. If dat praise kon come from pesin like 2face, di ogbonge legend for African miuzik,naim be say u get enjoy dat moment. Wande Coal,di "from Mushin to Mo hits star",don get beta praise from 2baba imsef for twitter. 2face yarn for twitter say,na Wande Coal be im best Nigeria miuzishan right now.He say di boy good die. 2face imsef don get plenti praise too but most of dem come in di form of awards. Upon all dis praise, 2face and Wande Coal neva do any colabo togeda and pipo don alreadi dey guess say, two of dem don dey cook somtin for studio but dem neva know wen e go don. SOURCE.....http://ogakpatakpata..com/2015/08/2face-don-yarn-say-naija-number-one.html |
Castroii:Na yor papa language? |
danpaul1:Na tori u dey find ![]() Speak for yourself Dat yaansh wey u dey see for dat pishor so,even an impotent man will jump on it praying for hard-on |
bigiyaro:Silly man? Na wa for una sha. Una sabi surprise pesin. |
Wimbledon fc product God punish devil |
genearts:Wellsaid |
www.Ogakpatakpata..com ---Tori For Our Language Contacts:08039252828 Twitter: @ogakpatakpata Email:ogakpatakpata@yahoo.com |
I miss. His. Motorolla. Skills |
Beta pikin |
Nice one op. Likkle. Island. Name. Jamaica |
Congratulabia |
Nice Rugedy |
With dis kain ikebe wey Linda Okello di Kenyan police woman carry,she go fit make pipo obey traffic rules so? or u feel say she go cause more accident? Nicki Minaj dey one side and we also get Linda Okello for di oda side. Come O, Linda and Nicki,why una dey look for trouble? SEE MORE PHOTOS HIA:http://ogakpatakpata..com/2015/07/oh-my-gash-nicki-minaj-and-dis-kenya.html
|
I like as dem hate her so dat i can av her all to my sef. |


