AKPOSbaba's Posts
Nairaland Forum › AKPOSbaba's Profile › AKPOSbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 17 pages)
Wetin dey pain me be say, Dat Jonathan no go compesate him family bicos he has channelled our money to his campaign team in his do or die bid to remain as president. Yeye dey smell |
Why hating on him bicos he granted interview? Shuo! Dis nairaland smellos sef :- |
Never heard of a man of God who gives like TB Joshua.never been to the church before but I see a humanitarian on TV anytime I watch. Some pastors na to take,take..no giving |
I sorry for Nigeria. Using Tax Payers Money for Personal campaign gains. I wish Jonathan exhibited seriousness in governing dis nation d way he is going about campaigning of late,there wouldn't have been cases of his kinsmen rooting for Buhari. Fish brain. Yeye dey smell. Bayelsans for Buhari ![]() |
How manage did dis one became una president sef? Una dey sleep ni? |
Yesterday, US-born Nigerian rapper, Wale said he was moving back to Nigeria. Curious fans took to twitter to ask him why he was making the move and he responded but it’s not a permanent move. He also revealed a collaboration with Don Jazzy and Rekado Banks. Click and See the tweets below… http://www.informationng.com/2015/02/wale-talks-to-fans-about-why-hes-moving-to-nigeria-announces-collaboration-with-don-jazzy.html
|
Even if Buhari dies today, I go still vote foram come March 28. |
[quote author=koolet post=30882354]if Buhari wins Next month Election *PDP would be thrown to Extinct in Nigeria..... *many would be detained for online presidential abuse *Boko haram would gain full dominion.. *States like ekiti state would suffer from it as an ekitarian ill say vote wisely [/qu Lies |
Were are the Girls ?? |
But sorry o. Wich state u dey? Edo,delta.gombe.lagos,kano,jigawa,imo,ogun, Oyo,plateau and rivers Bird flu has spread to eleven state in Nigeria, Test dem for bird flu. I pray for your fowl dem dis day The international community is watching us Sorry sha o |
Dis jona too like tori dat touch. E won win election at all cost. Sorry o! Count yorsef lucky to be part of nigeria history for d wrong reason though Sai Buhari |
ozoigbondu:March Nigeria ko! Dis carricature cartoon,na Nigeria people? |
Nice |
Give d pastor one cup of monkey tail make him eye open.some people forming "na me holy pass since 1888bc. |
See all dis child soldiers wey join army yesterday dey talk say one of d pesin wey lay d foundation for dem na embarassment to d millitary.Mumus for GEJ |
GEJ gone already. |
Dracula |
If dem press the deportation button now She go begin catch winch. |
This is mine http://ogakpatakpata..com/?m=1 |
Rapmoney:Were do u think Giwa-Amu,giniwa came from? Ok listen Were do u think Edjeba,Essi came from? If na so,d Urhobo have d claim too. Talk d one you know |
I disagree with M.I Etcetera is way too talented musically to be talked down by M.I His songs will be recognised internationally than M.I and the rest of them singing commercial music only for d Nigeria populace Etcetera winning the RECORD OF THE YEAR at the 2009 Headies Award is no mean feat. Di bobo Na very good musician but E be like say writing naim passion So make M.I think of anoda curse |
[quote author=Icecomrade post=30747143][/quote]Animal from bush.your fada!make centipede hide for shoe and give u beta problem.see yor head like rat shiit. |
Doyin Okupe-childish Reuben Abati-childish GEJ- childish Patience Jonathan-childish When you have this kind of people ruling a nation,then expect mockery from Bed bugs *Dis four people suppose to dey work for museum or local bakery. Sai Buhari ![]() |
Publicity stunt! They did a song togeda and d video will be out in a matter of days.they pre-selling it already with dis stunt. no mind dem. Who be fool! |
Coconut Head Uduaghan. Yeye dey smell. |
KwoiZabo:No be only God of d minority.we d minorities got the chance of a lifetime through GEJ to rule and he phucked it up. We'll give him free hooks so he can go back to fishing from may 29th. Yeye dey smell |
dryakson:Which pig?abi na jona be the pork! For trying to buy time to loot b4 he's sent packing.Mr cluelessness and his antics will crumble no matter what.Yeye dey smell. |
kristisking:Your Prediction will be needed in 1960bet not here.Useless Prediction. |
I go dye,I go save,Sugarsugar of inspiration fm(Urhobos) Plenty other ones |
2baba don yarn say make govment use dia church mind and introduce pidgin langua enta naija skuls espeshally all dose skuls dem for villa.He yarn say all dose smallie for villa na pidgin english be most of dem second language,so for dat rizin,e good make govment introduce am to develop dia yarnings and to use am transfer knowledge to dem since dem undastand di language like a,b,c. READ MORE>>>>>http://ogakpatakpata..com/2015/02/2face-say-make-government-introduce.html?m=1
|
kestolove95:tanks my guy.u too much,God bless u plenti |
kestolove95:lol. tanks baba |
:-
??