AKPOSbaba's Posts
Nairaland Forum › AKPOSbaba's Profile › AKPOSbaba's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 17 pages)
Dat hushpuppi guy sabi misbehave. I hope dis gets to him. Phyno wear fake watch,Ice Prince wear fake watch Wetin concern dis hushpuppi? Wear your own go show prince Charles if u like and let pipo live dia lives. |
U for no commot. Shaybi u were fighting Harrysong manager the other day for kcee as if were paid to fight. |
axortedbabe:Alert me wen dem come out, Make I blow tools for dem face. Weda na crime to do simple cover,dem go tell me. If dem come out Lemme know. |
Weda na u givam bad luck against chile sef we nor no. Ronaldo,Ronaldo dis boy no go allow pesin pikin hia word again. |
praizephoto:Seconded. |
Nobody should bring Davido/Wizkid feud here o. I just want to enjoy good music from the other side. |
I tire o. Muslim wey dia laws plenty. Isis fit hide for her back she no go know. |
Please Has the leaking roof in Murtata Mohammed airport been fixed? I want to visit Nigeria. |
Would it be fair to say Lagos is a lesbian,gay,bisexual,transgender,LGBT state? How does dis guy manage to live among sane pipo without getting lynched? No nonsense states like Delta,Bayelsa,Rivers would have silenced dis Bobrisky for life. I pray God touches his heart soon. |
Dis guys are very good friends. This is premeditated beef. Gaining more popularity by the day. They are just scamming our data. |
She dey sell rings? Or dem engage her for inside the film or outside? |
Shuo! You don dye ya hair? |
Major Olosho. ![]() After Churchill, Mosquehill will be your next victim. Ya plan no go work. |
Make una leave my Broda alone. If I'm vying for the sit of a president,I can decide to use Mandela pix to drive home my point. If una like make una shout,dat na my plan for Aso Rock 2019. |
Thanks for the tips. Listed a battery as basic need for this month. |
Runmad my enemies. |
My new song title: Wyclef Jean #LegendsOnly |
Fela na baddest sha. |
A missing girl has been brought to Inspiration 105.9fm at Udo Udoma, Uyo by a concerned citizen. The missing girl, a 9year old Miss Victoria Idorenyin Ekong, reportedly got missing yesterday in Uyo. Victoria Idorenyin Ekong schools at the Apostolic Faith Nursery and Primary School at No.26A Atan Road , Ikot Ekpene. She was reportedly left at Oxford Supermarket located at No. 34 Oron Road, Uyo on Monday, February 6th 2017. Victoria Idorenyin Ekong speaks English fluently and was brought up in lagos. Anybody with information on how to re-unite Victoria Idorenyin Ekong with her father should please contact the nearest police station or call 09020105959.
|
Dem guess. |
Na wa o, I neva understand wetin dey make all dis pipo faint for artiste. D day wey I go faint for any musician na dat dey I go tear my Canadian green card troway. |
A trip to the world capital of marijuana. |
She puts in lot of hardwork. Accolades well deserved. |
Bizness plenti o. You don hia about kontri to kontri MMM bifor? If you neva hiaram naim be say you late come class. Switzerland don Hama N25 billion kormishon from di N125 billion Abacha loot wey dem return give federa gofment. Na di agreement wey di two kontris don rish be dat and na di Chairman of di Civil Sosaiti Network Against Koropshon, Mr Olanrewaju Suraj naim yarn dis one for one joinbodi sidon wey dem do for Abuja. Abacha,you nor try for di mata wey dey ground so o. Any moment from now,Dia gofment go send dia account nomba to Central Bank Of Nigeria,CBN for di online transfer. O boy,see money. If I resiv dis kain alert ehn,dem don die for my hand. I go plasta skata. Source...http://ogakpatakpata..com.ng/2016/12/shuo-make-una-see-o-federa-gofment-don.html
|
lawal28c:Open your eyes and see the truth. Only 2% of Nigeria population is happy with Buhari. U don't have to be among them. |
royallord1:Tanzanian Spotted |
Dem dey craze.yeye pipo ![]() |
ok |
Baba God put hand for my matter. |
Ok o Lets wait and see. |
