Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 157 pages)
cdamsel: I said picture not engagement ringNa xo e dey take start. Boyfriend snatcher.....only u wan chop all d boyz 4 dis forum |
cdamsel: Skullz abeg post the pishure I was taking my beauty sleep,c plenty likes,chei I missed ooooToo late. Wait for beenumar He is engaged! Step aside |
[quote author=QueenR.A.W]Lust is not a factor.He's a handsome , well dressed man.Giving credit where its due. From your profile picture I'll give you 7/10.Very cute face, beautiful skin.I'm sure when your "Dressed to Impress" your a 10/10 as well [/quote]HMmmmmmmmmmmmmmMama G Teach me how to dress nao...serious |
prettyphlake: akposy thanks wagbayiHe is ooooooo... Abeg hug am make una PM una sef |
Skillbobralph: All those girls making mouth hear, they aren't even beantiful. If u vex me I go post my Girlfriend pics so all of u should @ least rest. I am not that handsome but I choose wiselyWatz our biz The girls here r cuteUr gf choosed wisely not u!!! She choose ur money nt ur face U get mind ooooo |
skullz:Kooooool! Sharp dude |
Pretty! The deal is done!! Skullz have u babe Pretty treat him cool |
Crisbrizy: Michael jackson styleJackson 6 ![]() |
skullz:Are u interested ![]() |
prettyphlake: haba!na coded things u suppose do na,infact i jst bliv wetin i dey hear abt akposyI dey go straight n forward na..no shortcut |
mazizi tonene:Commentator |
Skullz! Pretty wanna date u. She is so romantic n bedmatic..watz ur say |
prettyphlake: how many mins u go take deliver?Faster dan cheetah |
prettyphlake: i can do dat mysef *aproko manager*E no bad if u employ me as ur spoke guy |
prettyphlake: wowwww,am...speechlesss,u look handsome nd innocent....wowwwww but.....U want d guy? Lemme work him 4 u |
skullz:6.8/10 |
skullz:Fyn boi 8/10! |
prettyphlake: chaii,eyewideopen don suffer for ur hand oh,#big head# lwkmdNa him dey run dat him zig zag mouth wen don slack finish..... Otondo boy |
EyesWideOpen: yes, like dt boi alinco characterWho is below 18? Abi u dey wear condom 4 ur eye No tink say cos ur head big u senior anybody here Amateur |
ARABJAY: Nα ajasco b dat 1 Nα.I dey watch u wit syd eye.... |
EyesWideOpen: *grabs fingers, twist, and break 'em*Huh ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ?Run away patient fron Uselu |
PatienceAl: I hear say DELSU-ASUU no wan gree resume o. . .say dem dey behave lyk agbero. . .na true?Wetin dey do dem na |
EyesWideOpen: wen u already get @Akposy?No write my name again ooooo.... I dey warn u#pointing fingers at ur eye#* |
EyesWideOpen:C face |
cdamsel: what's with you two? Una dey una period?Cdamsel. Na im first cal me clown oooo Dat yeye fowl |
EyesWideOpen: dnt mention me in d same sentence as dt clown? I dey only criticize constructivelyU dey craze wel wel!!! Me n u who be clown Dat ur sour face...Mtcheeeeeeeeew |
cdamsel: why you & EWO like dey yab people, how una know say una be sef?MiSs...I no yab am... Na d truth I talk na |
donem: **Na wa oooo U sexy bt u no handsome |
[quote author=F.K.O]...[/quote]4/10 |
Crisbrizy: HhiiiiiiiI c u boss |
Crisbrizy: MMMMMMM.DIS IS SO NOT GUD..U GUYZ DINT C ME ND CULDNT ASK OF ME..ANYWAY WHO MISSED ME ? Cdamse,eyeswideopen,beennkumar,idowuogbo,akposy,iambreezy,coolndcute,mazizitonene,fko,arabjay,scon p,annawhite,biggame nd odas.......no vex if ur name no dey here..e no easy to write all dis stuff...happy Sunday to u allHappy sunday bro!! How was ur nyt? |
PatienceAl: wednesdayWetin do monday ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 127 128 129 130 131 132 133 134 135 (of 157 pages)

[/quote]HMmmmmmmmmmmmmm
The girls here r cute


