Akposy's Posts
Nairaland Forum › Akposy's Profile › Akposy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 157 pages)
seyideco: I'm fine buddy buh, who be Bro?Sorry dude ![]() Am up now |
EyesWideOpen: yes, better than even me with my own fat cheeksYa c am!!!! ![]() |
seyideco: Hello houseBro seyi! How u? Whr ave u bin? |
PatienceAl: fank Oghene. . . .man pikin jex dey land. . .Naa monday u dey enta abk?? |
Doneze: @Idowuogbo please don't be disappointed anoda cutie 4 u. Rate ma ladies and handsome guys[img][/img]5.1/10 U fat oooo |
[quote author=scon-p] |
Doneze: Am really enjoying ds thread. have been opening ma buccal cavity since (⊙o⊙)Easy bro ![]() |
Idowuogbo:Madam. What apin?? |
EyesWideOpen: I refuse!C im tongue....aaaaaaarrrrrrrggggggghhhhhhh |
[quote author=scon-p]Akposy pls keep uploading your pics o. One of the ladies might become attracted to you[/quote]I tell u say I want sugar mummies? No go put exhibit 4 my pocket oooo |
EyesWideOpen: Mtssww, guy wetin I do u? I thief ur last morsel? I thief ur wallet? Shey na me snatch ur gf? D way u dey mention my name I yaf lose 10pounds in 3days!Y body dey cite u lyk dis U no tank God say person knw u sef Pepper body Upload ur pix na |
Crisbrizy: ah ah wat apin ,akposy nigeria produced by nairalandLol |
Just took dis pix nw...I wan go baff... Lol Eyeswideopen go finish me today Anoda 1
|
cdamsel: c temptation this night ooooooNo go mast oooo |
EyesWideOpen: kai, move over, oya ban guri naga hanya.Na u start am oooooo. No chapter again! Book closed |
cdamsel: @Skillbobralph, dont take this wrong way ooooo, i'm just curious,how old re u? Mayb not the actual age,but gimme a range if u don't mindGbam!!! |
EyesWideOpen: U dey dash me ur pic?Ur own na to save people picture Ashewo last born |
EyesWideOpen: SMDBH!!!!!Wetin dey ur body wen I wan luk sef? No dey fool urself jooor Sumtin fishy lyk wat? |
[quote author=QueenR.A.W]@Skillbobralph A handsome man with poise a style.......10/10[/quote]10/10 ![]() ![]() ![]() Lust filled gal |
Crisbrizy: Mmmmm dis one is for akposy,eyezwideopen,cdamsel,idowuogboNyc one...u too young here oooo...why nao |
coolandcute: the name of the cream is lemon fresh!!!just go to any shop around u and ask for lemon fresh!!!Lol! U bad pass boko haram dem! Chai! |
EyesWideOpen: so u'll say u like my lips next ehn?Ehn If I hear!!!!!! Day dreamerDat ur expired lip...SMH |
EyesWideOpen:Abeg go find whr perch ooooo... No dey disturb me oooooo. Upload ur own na...yeye guy |
IAMBREEZY: I'm the most handsome on nl take it or leave it.Proof am na! Whr ur pix |
Skillbobralph:D first pics no too fyn...but d second pic kul |
coolandcute: I just use normal body cream and eat good food and rest of mind!!!that is the secret.U dey shame to talk ur cream name? |
Beennkumar:Oboi! C fyn boi ooooooo Coolandcute.... Una won resemble ooooo 8/10 I lyk dat ur jaw |
[quote author=Skillbobralph][/quote]Ur own na to snap near water U get marine spirit?? |
[quote author=Uti _Jara o] NOMINATE A NEW MODERATOR ON THE ROMANCE SECTION ![]() Sexkillz has been forgotten instantly! [/quote]Wat happen to sexkillz |
Crisbrizy: Young meI love ur eye lashes oooo........7.8/10 |
coolandcute: na GODWich cream u dey use U too fresh |
Skillbobralph:U try! 7/10 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 157 pages)








