AlabaSlim's Posts
Nairaland Forum › AlabaSlim's Profile › AlabaSlim's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Lol@jimmysho if na d way e sopos b professionali lol SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ |
@innocent u talk wel. I bliv say if dese diaspora net warriors bliv in change dey 4 kontribut(like obama)money 4 Pat Utomi kampane.but no dey no wt Intellectuals whu den wt Dat bloodi ayotallah jihadist osama binhari evun satan dn reject am tey tey nosense & if ystdy dbate na wetin naija dey luk 4 abeg abeg abeg mk dn kansu eni future dbate SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ |
Abeg mk una giv me CHEATZ 4 MTN,AIRTEL,ETISALAT 4 OPERAMINI 4.2 & 5.2beta abeg na abeg i dey beg |
Abeg mk una giv me CHEATZ 4 MTN,AIRTEL,ETISALAT 4 OPERAMINI 4.2 & 5.2beta abeg na abeg i dey beg |
D debate ystdy no get head @ll but @lest ee beta pas dat NN24 debate wey dey 2 childish. Buhari 4kup 4 NN24 debate dats y hin pple tel am mk hin no show ystdy or else hin go disgrace hinsef again as much as i lyk Pat Utomi 4 presido my vote go sti enta GEJ SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ |

D 4ni tin b say naija sa b shout onli 4 house,sch,fone,net etc but none go cm out vote dat day no disrespect 2 Bouazizi(tunisia) naija neva & we no go reach dat levu cos our fight & shout na 4 mouf ee dey start & end SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ |
I dn c y debates 4 naija mean nutin cos even as we no say Pat Utomi beta pas all of dem 4 debates & odawise hin no go even win votes among hin own household SAI GEJ |
Men i no enjoy dis debate @ll but wetin we go do na nutin as 4 mi na sti SAI GEJ |
@fesse GBOSA 4 U |
eni wepun agast GEJ sha enta Sunamy Japan |
SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ SAI GEJ[color=#990000][/color] |
rip in peace natay dogga |