AlabaSlim's Posts
Nairaland Forum › AlabaSlim's Profile › AlabaSlim's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
@rman jus say u no get d power or u no dey @ d top 2 reduce prise no cm here dey insalt us,abeg tank u |
@rman jus say u no get d power or u no dey @ d top 2 reduce prise no cm here dey insalt us,abeg tank u |
4 mi sha i say God help u BUT if na mi i no go try am o |
@EKPOMA u talk true most nigerians b HYPOCRITES Wen eee rich al man turn na so den go CHOP klin MOUF |
, & kerozin prise dn go heavun hm in as much as i sorpot GEJ,i no go sorprice if anoda Rawlins rice up suna dan i tink |
, & kerozin prise dn go heavun hm as much as i sorpot GEJ,i no go sorprice if anoda Rawlins rice up suna dan i tink |
Hmm i dey wate 4 her side of stori b4 i go, yes |
OP na beg i dey beg God in Heaven go giv u Beta JOB wey beta pas dis 1 xcept u wan dey slip wit wepun evridy rem-UR PARENTz luv u SHALOM |
unti den remove al dier ****** midfidas & bring spanish,brazilian midfidas wey go feeeeeeed TOOOORRESSSSSS(like LIVAPUL) i tel u TORRRESSSS go score @lese 30goals evriiiii SEASON SURE N.B. i b UNITED FAN |
nonsense sey na onli dem dey surfaaa cm south con c as pple dey surfa;no food,house,cloth,etc abegiiii leave dis useless xcuse |
Problem wey wi get 4 Naija na SAY: NA MI HOLI PASS;holier dan thou ATTITUDE |
@lease i like d man hin talk true wot of odas wey dey talk 1tin 4 public & kolet dier own millions 4 backdoor al politician na same evun wi wey dey curse & criticise wi go evun do WORST abegiii mk wi close MOUF |
I dey lag Wel fash dey work But Tinubu jus box d guy 4 1 corna everibodi no d truth |
media & mp hemmin abeg freeeeeeeeeeee gigggggggsiiiiiii |
op u dey jelus find ur moni mk u get like bill gates,carlos slim & co nawa 4 jelusi jelusi |
MI & RUGGED NA PALS DIER ENEMIIS NA ICECOLDBEAR & MODE10 |
dis 1 naaaa real GOD'S BLESINSSSSSSS WEN HIN DEY SURFA NOBODI REM AM NW PPLE DON DEY CLAIM NA MY BRO WHU GOD HAS BLESS NO MAN CAN CURSE-PETE TOSH |
MAY 21 DEY RONG NOBODI NO WEN EEE GO END BUT PAUL D APOSTLE GIV US CLUE HW CHRIST GO CM(1THESS 4:16-17) & WETIN GO HAPUN B4 HIN GO CM(2THESS 2:2-14) 4 DOSE WEY NO WATZ SUP D ANTICRIST(MAN OF SIN OR SON OF PERDITION)HAS ALREADI BIN REVEALED & HIN DO ALREADI DEY FULFIL WETIN REVELATION 13,17&18 TALK ABT AM & HIN 666 rem MANI R CALED FEW R CHOSEN WEN CHRIST GO CM ONLI A FEW GO MK AM & JUS LYK NOAH TYM ACTIVITIES GO STI DEY ON TIL JUDGEMENT CM COS MANI NOGO NO SAY RAPTURE DON ALREADI TAKE PLACE for e.g D JEWS STI DEY XPECT CHRIST 2 CM BUT DEM NONO SAY DEM DON KILL AM DO AS DEM C FIT & D FUNI TIN B SAY DEY STI DEY XPECT AM(CHRIST)2 SHOW BUT LIKE (ZECH 12:10 & 13:6)EEE GO LATE 4 SUM OF DEM as 4 mi i sti dey fight my way 2 mk am at last(HEAVEN) mking my calin & election sure(2PET 1:10) JUS WATCHIN & PRAYIN |
Abeg mk den no sack am o so dat my United go dey win trophy to lyk 25 EPL |
GOD is blesin him & if u think he has not suffered enuf to attract God's blesins den try & open ur church na HW PESIN GO DEY DRINK PANADOL 4 ANODA MAN HEADACHE Hmmm, |
dis vdio na FAKE |
@johnpaul2k2 eeee b like say u no no INDIANS estead mk den liv NiJAA,MTN & ODAS go close BUSINE$$ liv onli dem 2 operate 4 NIJAA ABI u don hear eni INDIA OR KORA COY komot 4 nijaa b4 NEVA TIL MORO INDIANS,KORA & CHINCO GO STIL DEY KILLL NIGERIANS & NOTIN I RIPIT NOTIN GO HAPUN IN ADDITION DEY GO EVUN SACK D WORKAS JOIN & KON MK IBB DIER CHAIRMAN,OBJ DIER PRESIDO |
na wa oooooo dis 1 na pas newsss na ORJI don PEEL egusi finis in xchange wit hin memori as hin sacrifice 4 power d DEVILS 4 DAT STATE KOLET HIN BRAIN. ABIA NA D ONLI STATE WEY I DEY REGRET 4 D HOE OF EAST I LIV 4 DERE B4 SO I NO WETIN I DE TALK @macfarland dat 1 wey u talk na small cos d evil pple kari d state dedicate 2 SATAN himsef |
na wa oooooo dis 1 na pas newsss na ORJI don PEEL egusi finis in xchange wit hin memori as hin sacrifice 4 power d DEVILS 4 DAT STATE KOLET HIN BRAIN. ABIA NA D ONLI STATE WEY I DEY REGRET 4 D HOE OF EAST I LIV 4 DERE B4 SO I NO WETIN I DE TALK @macfarland dat 1 wey u talk na small cos d evil pple kari d state dedicate 2 SATAN himsef |
na wa oooooo dis 1 na pas newsss na ORJI don PEEL egusi finis in xchange wit hin memori as hin sacrifice 4 power d DEVILS 4 DAT STATE KOLET HIN BRAIN. ABIA NA D ONLI STATE WEY I DEY REGRET 4 D HOE OF EAST I LIV 4 DERE B4 SO I NO WETIN I DE TALK @macfarland dat 1 wey u talk na small cos d evil pple kari d state dedicate 2 SATAN himsef |
Don baba J |
d prob na d religon e.g C d ARABS wit al dier education dey sti KILL U in the name of AALLLAAAAAH so religon followed by odas |
i jus hope wi beat barca dis tym cos i no wan stori |
as 4 mi i sti dey look 4 JOB i studi ACC so if ANYBODI get JOB 4 MI i dey wait, ooooo contact mi 4 alabaslim@yahoo.com hmmmmmm tank uuuuuuuuuuuu |
@SEGAMATA IF U EVAAAAAAAAAAAA 4 UR LIFE ABUSEEEEEEEEEEEEEE MI DEN I NO SAY U BBBBBBBBBBBBB SISSIIIIIIIIIIIIIIIII |
@sagacatridge u lyk 2 dey form bruce lee,jetli,lexluga,al 4 d same tym na real wa 2 u i no say u b my grand fada age mate so u fit kil mi con fist on top my skele bone eee donnnnnnnn tey i dey wait 4 u 2 cm nijjjjjjjjjjja cm c mi wel incase u take sty 4get my add i dey nepa busstop 4 ijeshatedo surulere lagos state cm backkkkkkkkkk ABEGGGGGGGGGGGGGGGGG mk i c d VOLTRON WEY DEY FORM NIGA RAW ABI NA EEEEEDRES |