AlabaSlim's Posts
Nairaland Forum › AlabaSlim's Profile › AlabaSlim's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
Ha,its a PITI well wat do u xpect 4rm a South african-naija bank dey are afta dier kishi_biz dats all |
4 mi BRILA FM al d way followed by Inspiration & klasic fm @jimmy boy no doubt Klasic fm d best & i gree wit u 150% @sizzlers i hear cosmo fm close afta Forma Gov.Chimaroake enta EFCC cage |
Afta readin opinions on dis forum i am konvinced wat Daniel(my signature) rote abt d wiked na ril wa oooooAfta readin opinions on dis forum i am konvinced wat Daniel(my signature) rote abt d wiked na ril wa ooooo |
Eee b like say una nono say dey don turn Naija 2 islamic state teytey na nw d bigot Sanusi dey unveil d northan agenda no wori dey jus start,gradualli oda agendas go follo suite i dey laff in boko ram |
I hear say Boko don dey near Lasgidi smal smal |
I hear say Boko don dey near Lasgidi smal smal |
@ada24 no disrespect/offeinse 2 female children actualli wat i mean is dis,wen u cm 2 naija esp here in our churches u c COUPLES inclusive d Man beggin GOD 4 a child.dey don't mind if its a girl/boy al dey want is a C-H-I-L-D |
Now d profe C 4 d division of naija is @ hand oh yes i c it hapunin 2015 ha ha ha ha |
Taxpayas my foot 'm supportin d woman afterall dis is life & death & 4 u wiked souls against dis woman i pray wen u mari u don't CRY day & nite 2 God 4 evun a GIRL-CHILD nonsence thread |
Abeg whu b osaze shey hin b messi,ronaldinho,xavi,iniesta,sanchez,neymar,pastore,etc abeg tel mi witch 1 nonsence |
Abj i dey hail una o wetin my eyez c las 2yrs 4 Gwarinpa,garki & wuse my mouf no fit talk am thou Lag dey tight too BUT mo#i go kill una |
Hm i no say dis rubbish no fit eva hapun 4 igbo land neva i ripit neva den neva readi wen den readi 2 fight den go fight back hw sumbodi go cm ur house cm beat u where ee dey hapun nonsence |
@jamalah i luv ur boldness BUT are u ready 2 die facing those ur people pple like u in d north are not up to 0.3% of ur population |
@least he is beta dan Osama binhari & his cohorts 4eva & eva Northerners are dead 4 good & dey no it |
Mohammed & his occuult god (allah) dis guy was so promiscous dat in order to sell his occultic religion 2 arabs all he had 2 do was tell 2 thougtless arabs marry as many as u like & allah will luv & cherish u u no wen u tel a man wit blood runin in his veins 2 accept a religion wit advantage 2 mari as he pleases he will join o ha infact sharp sharp religion of piss u say mi i call religion of occultic blood suckas |
Mohammed & his cult god allah dis guy was so promiscous dat in order to sell his occultic religion 2 arabs all he had 2 do was tell 2 thougtless arabs marry as many as u like & allah will luv & cherish u u no wen u tel a man wit blood runin in his veins 2 accept a religion wit advantage 2 mari as he pleases he will join o ha infact sharp sharp religion of piss u say mi i call religion of occultic blood suckas |
Ha, The issue here is that the wicked Northern leaders(includin ahmadu bello,tafawa & odas)OPENLY told if not FOUGHT the british not to educate their people.its like a norm & their present leaders MUST ensure it continues.am sori but its d truth GOD4BID but as usual more heads wil roll dis yr,nex yr,nex 2 yrs,etc & so it continues. am sori but this is the UGLY TRUTH & wi all know d truth abi i lie |
I thought i read in the paper sum yrs back that he had 2 wives wit 2 sons each i.e d same fada diff modas well i don't remember so can't say anytin |
I don't have any prob wit dier junk food d only issue i have wit d junkies is that 90% of them cannot make common stew much more egusi,nsala,evun ewedu soup na there ee worse pas |
I döñ't trust him oha |
D onli sorprice i c here is the ABSENCE OF EKO ILE Dis is UNBLIVABLE sti defendin abt d floods,drainages, abegiii cm help abi bail ur master head hm BASTARD GOD HELP US |
D onli sorprice i c here is the ABSENCE OF EKO ILE Dis is UNBLIVABLE |
@Kbdrim,u dey jelus whu giv PORTSMOUF FA CUP abegi PAPILO giv am GAP ee jus b lyk mk pesin kompare Lampard 2 Xavi Imposicant abi na Imposiblear den dey cal am |
Mi wey no dey joke wi my ofe nsala,ofe olugbu,ofe akwukwo,etc chei dis generation na wa o |
No wonda women dese dayz no fit cuk comon stew,soup,etc hei GOD heeilip mi wen i go mari GOD 4BID I MARI ANI INDOMIE WOMAN again GOD4BID |
Seun i no no weda u sef don join dem COS i notice say 70% of pple wey dey nairaland wit multiple ids dey for politico payrol weda as houseboi,mai guard,bonboi,driver,or political adviser i tire 4 una as if una b GOD wey no 2moro wel mk wi C whu get Lagos weda na Tinubu(cruk,or wetin TB call am) or na Lagosians get mouf mk wi dey luk |
@enyojo & pro01 i respect ur views wella |
Dat na y naija girlz dey divorce everiday den dey wait 4 pafet man wey go later on send dem go grave(by beatin,cheatin,etc) no wori no b CURSEoooo but wey u stat 2 kluck 40 & 45 kon ful deliverance church den i go no weda u sti fit talk nonsence |
Tinubu kiafool o una yoruba politicos go use awo name kontes elektion den kon hinsalt d name again na wa as nwaifo as i b if i kontes 4 lag wit awo name i go win 99.8% votes cos d fulls go sorpot mi 1ce den hear awo awo gan ni |
But Opera 4 mi phøne overslow dey wori am die |
i no say wetin hin do bad but how many of una dey fatefu 2 ur wife or woman abeg mk wi no dey pretend,if u neva sin oya cast all d stones wey u fit find i dey sure say if u find out wel ur own fada fit dey ontop anoda |