₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,155 members, 8,425,212 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 09:03 AM

Toggle theme

AlabaSlim's Posts

Nairaland ForumAlabaSlim's ProfileAlabaSlim's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)

PoliticsRe: Panic In Kano Over Osama's Death by AlabaSlim: 7:02pm On May 04, 2011
@kholis utaik true
@abu09 i no evun no say pple no dis truth abt dem & arabs i think say na only mi no
Foreign AffairsRe: Obama Watched Bin Laden Die On Live Video As Shoot-out Beamed To White House by AlabaSlim: 6:07pm On May 04, 2011
4 dose wey dey doubt, if osama neva die den mk we wait 6mths 4 hin new video na
PoliticsRe: Bauchi Gov Yuguda: Murdered Corp Members Were "Destined" To Die! Shikena! by AlabaSlim: 11:45pm On Apr 29, 2011
@canuck God over Bless u
I 1st hear pple dey tex Star fm dis mornin (moyo&mofe show@ 8am) abt wetin yuguda talk so i say mk i check am gosh i no suprice cos na so dos guys b 4 dere weda u b literate or not dier mentaliti dey low cos til 2moro RELIGION NA NO 1 WEDA U SCH 4 HARVARD OR XFORD
i serve 4 jos 2yrs ago so i notice say d almagiris dey do d ACTION while d so caled educated guyz dey do dier OWN ACTION wit mouf
if u check veri wel i sure say sanusi,umar, & rest literates surport dese almagiris but dey go hide dey talk dier own
i jus piti al southerners 4 north.wetin wi corpas c den na onli GOD fit save us
til 2moro i sti dey piti south guyz 4 dere
PoliticsRe: I Was Attacked As A Corps Memberin Ibadan –yuguda by AlabaSlim: 11:34pm On Apr 29, 2011
I 1st hear pple dey tex Star fm dis mornin (moyo&mofe show@ 8am) abt wetin yuguda talk so i say mk i check am gosh i no suprice cos na so dos guys b 4 dere weda u b literate or not dier mentaliti dey low cos til 2moro RELIGION NA NO 1 WEDA U SCH 4 HARVARD OR XFORD
i serve 4 jos 2yrs ago so i notice say d almagiris dey do d ACTION while d so caled educated guyz dey do dier OWN ACTION wit mouf
if u check veri wel i sure say sanusi,umar, & rest literates surport dese almagiris but dey go hide dey talk dier own
i jus piti al southerners 4 north.wetin wi corpas c den na onli GOD fit save us
til 2moro i sti dey piti south guyz 4 dere
PoliticsRe: I Was Also Attacked As A Corps Member In Ibadan–governor Yuguda Defends Violence by AlabaSlim: 11:18pm On Apr 29, 2011
I 1st hear pple dey tex Star fm dis mornin (moyo&mofe show@ 8am) abt wetin yuguda talk so i say mk i check am gosh i no suprice cos na so dos guys b 4 dere weda u b literate or not
i serve 4 jos 2yrs ago so i notice say d almagiris dey do d ACTION while d so caled educated dey do dier OWN ACTION wit mouf
if u check veri wel i sure say sanusi,umar, & rest surport dese almagiris but dey go hide dey talk dier own
i jus piti al southerners 4 north
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Must Barca Cheat To Win! by AlabaSlim: 10:23pm On Apr 28, 2011
i b UNITED FAN.ooo but i no go lie barca deserve dat victori
i jus dey pray mk united no disgrace mi again lyk 2009 final
PoliticsRe: An Open Letter To President-Elect Goodluck Ebele Azikiwe Jonathan by AlabaSlim: 10:18pm On Apr 28, 2011
@least i sure say hin go try do 1ʚ-10nth of dose promise
sure
PoliticsRe: Lagos Is Too Expensive For Diasporans And Even Oyinbo Sef by AlabaSlim: 3:42pm On Apr 27, 2011
SegzyJoe:
@ KNOW ALL,
You re kiddin me, Lagos is by far cheaper than Abuja, houses around my office are sold for N950 million, Ni.3 billion, infact the least you could get in Asokoro is around N600 to 750 million. So by comparison, Lagos is far cheaper than Abuja.
Am sure no diaspora can afford house in Abuja, except such is part of the looting elites
ya na true
i evun read 4 paper say al d 'real elites' dey compete 4 properties whaut 1.5 to 2 billa so 4 mi dou lag xpensiv,dey sti dey farrrrrrrrrrrrrrrrr 4rm ABJ
PoliticsRe: Lagos Is Too Expensive For Diasporans And Even Oyinbo Sef by AlabaSlim: 3:41pm On Apr 27, 2011
SegzyJoe:
@ KNOW ALL,
You re kiddin me, Lagos is by far cheaper than Abuja, houses around my office are sold for N950 million, Ni.3 billion, infact the least you could get in Asokoro is around N600 to 750 million. So by comparison, Lagos is far cheaper than Abuja.
Am sure no diaspora can afford house in Abuja, except such is part of the looting elites
ya na true
i evun read 4 paper say al d 'real elites' dey compete 4 properties whaut 1.5 to 2 billa so 4 mi dou lag xpensiv,dey sti dey farrrrrrrrrrrrrrrrr 4rm ABJ
PoliticsRe: Video Evidence Of Massive Rigging! by AlabaSlim: 11:38pm On Apr 14, 2011
[/color]fh[color=#990000].
dis riging dey bad 2 bad BUT hw fools go open dier mouf say dey prifa 2 b slaves 4 yanki dan fri born 4 nija
& dese same fools go con dey komplane hw dose white pigs dey trow monkey BANANA
I RADA B DOG IN D CITI DAN A LION IN D JUNGLE-sound sultan
a livin dog is beta dan a dead lion-proverbs
PoliticsRe: Buhari Broke Into Tears by AlabaSlim: 7:21pm On Apr 13, 2011
@OP
u lie cos i lisin 2 radio stations & no stori lyk dat.
u no fit buy vote lyk dis cos 99.99999% of NLers no get vote or no go vote
PoliticsRe: Pdp Wins Five Seats In Plateau by AlabaSlim: 9:25pm On Apr 12, 2011
@hillsate no ans dose foolz wey dey outside nijaa
i serve 4 jos 2009 & we wey b copas den no d terorist 4 dat state
jus no ans sum foolz wey dey claim nijaa wen dey b chad
Foreign AffairsRe: Breaking News: Gbagbo Arrested. by AlabaSlim: 4:44pm On Apr 11, 2011
Thus europe rules africa
PoliticsRe: Nigeria's First Legal Female Senator Without Court Issues. . . Oluremi Tinubu by AlabaSlim: 12:31pm On Apr 11, 2011
No mata enitin imposition of candidates no good 4 dis countri.wel mk she go kolet dier jumbo share.veri soon una wey dey sorpot her go vote against her jus watch
PoliticsRe: Nigeria's First Legal Female Senator Without Court Issues. . . Oluremi Tinubu by AlabaSlim: 12:20pm On Apr 11, 2011

PoliticsRe: I Dey Laugh O - Tinubu by AlabaSlim: 10:26am On Apr 11, 2011
I sorpot werepe cos yes i lyk GEJ BUT u no fit compare a regional parti (acn,apga,cpc) to national parti lyk pdp no hw hin laf rich.
& abeg stop al dese SW smart or get sense too mosh
PoliticsRe: I Dey Laugh O - Tinubu by AlabaSlim: 10:25am On Apr 11, 2011
I sorpot werepe cos yes i lyk GEJ BUT u no fit compare a regional parti (acn,apga,cpc) to national parti lyk pdp no hw hin laf rich.
& abeg stop al dese SW smart or get sense too mosh
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 6:11pm On Apr 08, 2011
Hm enuf 4 d wise
no talk wetin u no investigate & evun if u or mi C eni Man of God wit eni Ashi aBEG CLOse ur mouf
no mata enitin dey ar God's Anointed
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 6:09pm On Apr 08, 2011
Hm enuf 4 d wise
no talk wetin u no investigate & evun if u or mi C eni Man of God wit eni Ashi aBEG CLOse ur mouf
no mata enitin dey ar God's Anointed
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 5:29pm On Apr 08, 2011
@bros1234 wel don
@190 easi i no dey go d church but d man no supose AD say hin dey giv chariti so b4 u criticise cmot 4 ur funi cumfot cm investigate no b 2 dey rant up & dw as if u b d man fada or bros na wa 2 u ooo
members no komplane na outsidas dey drink para abi na poison
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 5:23pm On Apr 08, 2011
@bros1234 wel don
@190 easi i no dey go d church but d man no supose AD say hin dey giv chariti so b4 u criticise cmot 4 ur funi cumfot cm investigate no b 2 dey rant up & dw as if u b d man fada or bros na wa 2 u ooo
members no komplane na outsidas dey drink para abi na poison
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 4:28pm On Apr 08, 2011
Una dey Drink para 4 onoda man headooo.,
members no konplain na Outsidas dey drink poison 4 dem na wa reali wa
lol go open ur church mk we no weda ur fada or moda go cm b4 wi go dcide 2 cm or not
so cos 1 american die 4 NY i 4 nija go kon go hang my head God4bid
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 4:14pm On Apr 08, 2011
May d LORD JESUS CHRIST HAV MERCI ON UNA & ME
N.B. Careful wit wat u say of eni i ripit Eni Man of God weda popular or not evun in ur own Church
Curse dem u are Cursed Bless dem u are Blessed
Rem Balaam & Balak
liv God 2 fite 4 himsef
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 3:45pm On Apr 08, 2011
@l of una hipocretes
if u no lyk wetin dey go on 4 dere go change am nw
i nono Y una b INCREDIBLE HULK 4 NET BUT 2 CAUSE EVEN SMAL CHANGE AROUND U GO BCM ANT
Wel d more u dey curse dem d more BLESSINS DEY FLOW 4 DEM
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 3:21pm On Apr 08, 2011
@segaKatridge
B careful wit ur state against any Man of God
as 4 mi u & i fit face oursef eniwere esp outside PC COS i notice pple lyk u b Paper tigers
so hw wi fit mit
i dey Ijeshatedo 4 Lagos state u fit find mi 4 OldNEPA bustop so wetin go b ur reply
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 2:59pm On Apr 08, 2011
Hm ABEG na BEG i dey BEG AL UNA
Close ur Mouf ooo
READ DIS STORI:
A member heard his pastor was slipin wit his wiv so 1day he pretend dat he was travelin.dat day d wiv caled d pastor 2 cm & while dey were enjoin dere was a knock on d door 4rm d husband.d pastor ran & hid himsef in the wardrode.d man new his pastor was dere so he caled al d oda church members 2 cm & C d pastor naked in d wardrode.
immediateli al d members arrived & d wardrobe was opened 4 evribodi 2 C, Dis man bcame MAD instanti & i am sure til 2day.
U C as much as d member was rite in his own eyes & wanted 2 disgrace his Pastor but b4 GOD's eyes he was rong COS D BIBLE is clear u can neva & wil neva fite 4 GOD live him 2 do want he wants 2 do.
N.B.-TOUCH NOT MY ANNOINTED & DO MY PROFET NO HARM.
REM MARIAM & MOSES.
SAI GEJ
Christianity EtcRe: Bishop Oyedepo Acquires Yet Another N4.5b Private Jet by AlabaSlim: 2:57pm On Apr 08, 2011
Hm ABEG na BEG i dey BEG AL UNA
Close ur Mouf ooo
READ DIS STORI:
A member heard his pastor was slipin wit his wiv so 1day he pretend dat he was travelin.dat day d wiv caled d pastor 2 cm & while dey were enjoin dere was a knock on d door 4rm d husband.d pastor ran & hid himsef in the wardrode.d man new his pastor was dere so he caled al d oda church members 2 cm & C d pastor naked in d wardrode.
immediateli al d members arrived & d wardrobe was opened 4 evribodi 2 C, Dis man bcame MAD instanti & i am sure til 2day.
U C as much as d member was rite in his own eyes & wanted 2 disgrace his Pastor but b4 GOD's eyes he was rong COS D BIBLE is clear u can neva & wil neva fite 4 GOD live him 2 do want he wants 2 do.
N.B.-TOUCH NOT MY ANNOINTED & DO MY PROFET NO HARM.
REM MARIAM & MOSES.
SAI GEJ
PoliticsRe: Why I Cancelled Jakande's Lagos Metroline, By Buhari by AlabaSlim: 12:38pm On Apr 08, 2011
Dere are diffs btw An Annointed &
an appointed.
GEJ IS D ANNOINTED OF GOD EVEN SATAN KNOWS.
JIHADIST OSAMA BINHARI IS APPOINTED OF ALMAGIRIS EVEN SIGNED & SEALED SATAN HIMSEF
SAI GEJ D ANNOINTED

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)