Aladdin1's Posts
Nairaland Forum › Aladdin1's Profile › Aladdin1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 80 pages)
when naija no get leader or president wetin him expect b4?mtchew!! |
wonders shall never end!!.the troublers of isreal dey warn their co-troubler!! indeed the endtime has come. |
WHY? |
make sure it happened.we not want another mtn office set ablaze lie-lie story. |
Nigeria is the worst place on earth to live in.And the Nigerian police is the most unprofessional,bribe taking,corrupt bunch of r.e.t.a.r.d.e.d maniacs in official uniform on Earth. |
Its a relative of the parrot |
Na house wey fall make goat climb am! who be southafria for where nigeria dey if no be bad leaders wey spoil nigeria.na im make southafrica come see us finish dey do us anyhow.dem dey fight southafricans back for their own country?.e be like say those naija guys want make dem roast dem like the yam wey ekweremadu be wan go chop for germany.e no let you stay,kukuma come back home than to go kpeme for southafrica. |
In nigeria,if you have money anything is possible. |
When the man was doing jungle justice on the private part of an innocent underage girl,did he pity her? i dont support jungle justice becos i have human sympathy and the sight of jungle justice is gory.but i also do not object to jungle justice if the culprit was heartless and caught in the act. |
bandits or fulani herdsmen? why this people dey lie like this? |
yes get his dna lets know if its the real buhari.perhaps Abba kyari have played an obubuyeye on us all |
so tey he no gree to remove prick!!! dem take toto wey strong take swear for the boy and who curse am done kpeme.chai!! |
See lizard who think say him be crocodile dey boast.dem neva burst him fat belle with blow. |
Very good info.i love it. |
haba!! no be one day dem dey start police commissioner work? dem dey learn am for dream.incompetence different from inexperience. |
No.we cant take dis!.e must kolo really o!.he cant take us for a ride!!.he can play pranks with madness.i am off to go inform his village people.they must reopen his case file tonight. |
Thats what they do.i have been saying it.its the hobby of the nigerian police to arbitrarily murder and shoot to death unarmed or armed alleged criminals.its their way.very unprofessional and wicked cos many innocents have fallen victim to these trigger-happy lawless officers of the law. |
Chai!! jesus is lord.wetin be dis? ewooh!! who curse nigeria with dis kind evil? God abeg save us o! |
The yam go sweet die.after dem don pummel the shady politician from naija.na to settle down eat yam with correct pepper soup. |
Why him no remove him pant make dem see him small pikolo?.make shame kill am.dem dey wear pant to baff for bathroom? baff wey dem wear pant to baff,dat na baff? full grown man come public dey disgrace himself for old age.mtchewwww!! |
ok |
You dey mentally unstable.but your abuna!,abuna!!,abuna!!! bambam.? what a bomboclat! babylon!! |
All i know is that a house divided against itself cannot stand.respect for elders is one of our cultural values as africans and no sane freedom fighter should jettison it.the attack on Senator Ekweremadu sent a very strong message to our political office holders especially the judas iscarriot governors of the south east.but methinks the attack on the formal senate president was carried too far and the man did not deserve it to that extreme level in which it was done |
can the poo be sold for money since it looks like gold? if yes then i would be interested in becoming a goose that lays the golden eggs.but if it cant be sold for money then its a total waste of money,afterall the poo would still stink. |
Na God save am.like say the army woman arrange soldier men to beat am.him for know say police na im best friend.him go dey say;where police dey sef make dem come arrest me b4 these people go kill me.him face go come resemble cartoon characters. |
Dis one go marry man.Mtcheew!! |
Gorrila self wan escape the zoo wey be naija.maybe suffer don mama the gorrira for inside the zoo.na im the gorrilla vex escape by fire by force. |
Na wa o! this man wahala too much o!. |
even though.it does'nt warrant such dehumanization of a child who is even your relative.a child is not an animal.dont treat any child like an animal.enough is enough!! |
abomination of desolation spoken by jerome the prophet.chai! |
EXCELLENT REPORTAGE. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 63 64 65 66 67 68 69 70 71 (of 80 pages)