Aladdin1's Posts
Nairaland Forum › Aladdin1's Profile › Aladdin1's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 80 pages)
But when police beat conductor or driver dem go say na part of their work.mtchew!! |
I thank God for am.Him village people dey sleep.trust naija police.dem for shoot am for back.come claim say him na armed robber wey dey evade arrest and attempting to flee.dem go come parade him bloody corpse.the useless police p.r.o. go come they speak oyibo dey say"after a gun battle with gallant men of the nigerian police force.this armed robber,cultist and kidnapper was successfully gunned down. na so him case go close. |
Chai!! Dem do colabo to rape mentally ill woman.dat na mix blood.na black albino the woman go born.some men sha no get self control at all.even if goat wear skirt and blouse dem go rape am.i suggest open castration for rapist. |
I Pray dem rape him yansh tear for prison.make him know say rape no dey sweet the victim. |
CAN YOU IMAGINE? |
May thunder strike this fulani animal to death.mtcheew!! according to bishop oyedepo "fulani demons" |
They have done again! what they know how to do best.extrajudicial killing,shoot at sight,aim to kill is the only way that the barbaric and brutal nigerian police knows.may God continue to visit all evil and wicked nigerian policemen with horrific death.may they meet their waterloo in the hands of terrorist,kidnappers,and dare-devil armed robbers. |
they should employ all the diehard cult boys in akwaibom as forest guides to man the forest,to confront fulani herdsmen menace and to protect the people of akwaibom |
Imagine the nonsense!! what a country!! |
this is why i always condemn police shooting suspected criminals to death.now the police have become a victim of the jungle justice that they are used to.what happens to shooting ta kidnapper on the leg.now they have shut police on the stomach. |
see as he resemble pig wey wear cap.rubber seed abi na rubber stamp senate president.mtcheew!! |
FOR WHAT!!.FLOWER DEY GROW FOR THE PRIVATE PART? ABI NA HONEY COMB PUSSY? RUBBISH!!. |
Sice its been proven that she did not die as a result of poor academic performance.then what led to her suicide?more investigation should be carried out before we conclude. in anycase depression is not a respecter of persons,creed or social status.nigerians dont give attention to mentalhealth as an important aspect of wellbeing.if one is not physically or bodily sick.then all is seems to be well.forgetting that one can be sick or troubled in the mind without anyone knowing. |
Una still dey dis matter? na God go punish una o. |
Only you.armed robber and cultist.chai! diaris God o!.all cultist should be sent to prison with hard labour.AND those who kill should be killed by hanging so they poo their pant before dying.I HATE nonsense. |
very good. |
Na wa! bloody wa! no be small thing! |
ok! seen and duly observed.wetin make we do again? |
See these miscreants.according to nigerian police dem go say "hoodlums" "criminals and criminality".for me; na total "rubbish" picture my eyes see so.wakanda iberiberism to dey celebrate crime for naija.if na better country dat idiot kobo marley for still dey prison.mtcheew!! |
Guy! na so e reach? this early morning kongy wan kill you. na toto you come dey find like hunter wey dey find bush meat.abeg go rub aboniki balm for your gbola |
See the face like monkey wey miss road.all the phone theft and robbery dey im head.becos if dem no dey buy stolen phones from thieves and armedrobbers.the thieves and robbers no go take phone stealing as serious business.him cup don full.dem dey many like am,but him be scapegoat.meaning to say; him water don "loo" |
YES! get dem arrested and prosecute dem.infact crucify their gbola!!.I hate nonsense. |
Okay! hand don finally meet am!."you can run but cant hide".na im be say him water don "loo" |
Chai!! 2000 people no be joke o!.when naija go better sef? |
Bleaching old alaafin with many young wives.I HAIL!.You try well,well!!. money wey him take dey bleach go reach open several cottage industry for him domain.na dangote wan help am solve unemployment problem? |
Strive ke! him dey strive for him own pocket and belle.na im "self" him dey strive for.na dat be numba 1 agenda of almost all naija politician.to serve themselve not to serve the people.see buhari now. with all him fake & failed promises. |
Money good! the guy no just know wetin to do with money again.na to pls himself anyhow and enjoy life. |
GOOD!! "Stay woke" Nigerians. |
Dis one water don loo. |
Before nko?why dem no go disassociate dem self?.dis na my belle first youths.dem no dey join any rally,protest or anything wey dem no go share money. |
Good assignment from her naughty little mind.evil genuis |
Good to know. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 80 pages)