Allisgud's Posts
Nairaland Forum › Allisgud's Profile › Allisgud's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 210 pages)
This is how they will release all the election thugs, terrorist make una dey play |
Make Japa easy |
Pidgin English supposed be official Nigeria language |
Nuisance dey pay now o,don't waste it |
When I was looking about for a better thing this idiot want to say,is the same rubber-stamp fools who buy their way in with money,if this people are to contest buy qualifications abi merit,they wount be a govnor,how much more a minister |
That guy no serious abeg, person give u job linkup,u still dey find transport,if he is serious for the job he will use his feeding money to transport |
Agbadocassava:he came to do a music video with Vladimir putin |
You name a university to the country who have barred u from stepping into their country or the country u claim u don't care if they ban u to work |
Bedroom SAN |
Blaze14k:help me find one |
If u check well the wife fit be the person wey persuade am to be a man of his own and stop doing sir accounting to his father,awon isreal dmw wife |
It's hard for a Nigerian guy to get a fresh young oyinbo babe,na old women full everywhere |
All this na rubbish without adding l Japa Sapa Capping |
Naira Marley will never be free again like before,make him just dey carry about olopa wey free ham,because he wount differentiate between crowd cheering him and those who want to wipe him 2by2 |
Davido for kuku no dey chop and bathe na,because at that moment he may have loose millions from failure to attending meetings,omo this capping no too much |
This one wey dey handle kalashi,make the husband dey use bullet proof oh anytime he wants to cheat |
Nothing he will do differently from obaseki,Edo people will push lp candidate if there is |
This is the situation in many relationship called marriage,just pay the bills I give u respect and have ur children in return,no deep affection, though as time goes love begin to grow,some women go wan climb ur head when u still behave like a responsible and simple husband |
Money that was used on that wedding no be small, there's no iota of respect in that relationship at all,a 21 year old now don see herself with a 35yrs old as mate because of marriage |
See who dey advice,no be something him dey do before him change ur phone from 60k to 800k he bought u wig of 300k why u no tell am to stop waisting money on those liability instead he should bring the money so u will invest it in one of those ideas u have |
The way this girl just go extinct like dinosaur,a talented artiste for that matter |
See natural happiness from the students,not the one bought with money knowing that peter obi is a former student of the school |
When u as a woman visit man for the first time u pay ur transport without even mentioning it,he took u out u no demand for food like who never chop for 3 days,even if u no go pay ur bill,the guy will be wondering if u are a Nigerian,he will give himself respect not to touch u |
Wetin happen to the days of feeding our children with ogi bahbah ![]() |
Until Nigerian storm aso rock with 2/2 to sit up politicians,hence we still much okay |
If I get that ability to detect any individual who voted this apc,I go tear am invisible slap for airport to go back and enjoy the dividend of gari and ewa |
Time will com only old people go remain for this country, everybody go don takeoff |
Them don use land do garden finish |
No serious suitor,dm me if u are interested |
One yeye girl tell me I am much older than her,can u imagine Regina wey marry ned nko,I tell her to ger out if to say I get money she for no talk this rubbish |
Anyhow we express the English is not our fault because the oyinbo wey get the English no dey experience blackout unless if the light is faulty,so the correct English for it is,nepa power is restored back |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 210 pages)
