Alonso91's Posts
Nairaland Forum › Alonso91's Profile › Alonso91's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 21 pages)
Oga pick ur money in peace and move on cuz i will do the same if in ur shoes...... If your money drop for ground wey you no know,no be sombori go pick am? |
E no konsign me |
Destined2win:You feel for Chioma? Abeg Chioma na baby mama number wetin to Davido? Abi she no meet some baby mama for Davido life? Abeg she knew what she was getting herself into before agreeing to date/marry Davido... Yoruba says........... Pasan ti afi na iyale wa Lori aja(ceiling) fun iyawo |
See bad representative Man na wacko |
Everybody na tiff Ole ni everybody Gbogbo won no ole |
Na all those spoilt brat doing KISS OR GRAB with people's girlfriends/fiancee/wife be my problem... Arrest Dem all and lock Dem up never to be released till Bala blue completes his tenure |
Behold father Abraham of our time His name............ David Adeleke (Davido) |
Let the happie Boyz breath |
I swear say na greediness dey make people fall victims of scam......nobody can ever scam me,yes i said it with my full chest........Me wey no trust myself go con trust person with my hard earned money Lailai |
Serves him right with his dangerous and mumuish pranks..........Abeg next i want to see in prison are those small shameless and brainless guys with phone n camera doing KISS OR GRAB |
Ask Kanayo O Kanayo,Pete and Yul Edochi... They will answer your question.... Thank me now now not later |
Tracy na Ogba Seh you no get clothes nhi abi na camera dey suffer you like this? Cuz ayam not getting it |
Na demmmmm the bEASTERNER Developer........na after 7 solid years una con know say he dey tiff ?? Haaaaaaaa |
AroOkigbo:Noted |
Omoh d way people take dey move( steal) for my place of work now dey even dey shock 😈 sef |
Me sef wan dey go church now but all these corn artist ( una god of men) actions jus dey discouraged me like that bizzness center operator saying trash about white garments Churches Run ur buzz and allow others run theirs |
Your brain needs total over haul @ OP..... Back these ur stupid write up with Bible verse (s) |
You too can roll with him with concentrated hcl acid........ thank me now not later |
These is a "friendly" advert i guess..... Btw you are beautiful but try and work on ur Tommy to avoid one nigga abandoning you in a corner while rolling With hot girls |
Bro loud am abeg.......can only use my hard earned money to bang Olosho,,no time for girlfriend And any Olosho wey ur money don dey pass 5k abeg Carry ur Toto go else where mak me sef find another one.......pu$$i plenty outside,if you do shakara another one go jump at d offer |
Probably a ritualist.... I know of a guy like that He will never eat better food or put on better wears but money dey hin hand...... He died recently @21 and everyone was shocked when we learned of how many milli dey d guy aza + one Benz n lexuz that never driven |
Then keep giving him cuz I'm very sure that you will also keep asking him for money and attention..... You bring sex to the table, remember? |
I'm sorry for who ever brought you into these world.... I'm really really sorry Kindly accept my SINpathy |
kestolove95:Thanks goodness you are not god and can never be one |
Are you a member of Labour party? Cuz na Dem dey labour in vain |
Ur no 6 gat me laffin |
They should leave food matter n embark on fasting so that the black stone they bow down to will answer them speedily See Dem disgracing Nigeria over their Awon religion of pisssss |
Rephrase it please..... World Bala blue bula tinubu day |

Lailai