ArcBishopmarie's Posts
Nairaland Forum › ArcBishopmarie's Profile › ArcBishopmarie's Posts
1 2 (of 2 pages)
Emmanuel Iwuanyanwu is 73yrs old and he married a girl of 23 sharp sharp with the consent of the parents.... Life begins at 40.. |
Guy we dont count age cause age is just a number: what count is your achivements, your Mma Nwoke and not age. The world is moving and you should move along... We gat our lives to live. |
You dey keep tab on a girls since seven yrs and u never do any thing, how many girls u don promise marriage since 5yrs and u never go see their people. Person go come back from away come marry and e dey vex u... Who is deceiving who here oga local. |
I can see poverty talking. You wey dey Naija how old do you think u are and how many girl u do marry. They no dey tell person: travel and see..... |
Confirm.. Chei!... E don teeeee!! Person really enjoy those days.. Catching Lizards and birds and went to the market to sell it, flying Photo Chewing gum with another guy.. But children og these days dont know dis stuffs. |
After 2yrs wey u don collect 5million naira.. You came back to ask for 150,000.... You no be correct guy, na you cause am naa.. |
Please what is their current ages now?... |
Your amansi no fit work oga... Still on still you are the worst governor Abia has ever produce. Very heartless... |
See ur mouth... Mr innocent Saint Obi.... You wey dey abuse small girls how many yrs u go get? |
God will not come down from heaven to deliver Nigeria.. When God wanted to deliver the Isrealite: he uses Moses to deliver then, but our leader has all turn to pharoah even the once we taught will be our moses has turn to pharoah.. Let our leaders tell themselves the truth, turn to God and not politics, then boko or haram will be a thing of the past. |
Nwoke n'ife, onye o bula na dogadoga.. Mputakwa uwa ozo chukwu olisa nyekwe m nwoke... No bi ur fault bro, if truely that was ur faith: i say go well. |
Leave dem, na God go judge dem all.. Naija even in my next world. |
Which image? U get image... Taa comot joor. |
Na bad belle dey worry u.... As u dey u fit train for 20minutes? |
Guy why u dey vommit anyhow 4 social network... U need more home training abeg. |
Objection please.. They were not loud and drunkards, they were just being thenselfs. Even those that pretends not to be needing anything and some white started asking for more when they saw that the hostiess were responding positively... Guy da services was paid for. |
All i know is that dis is a Nigerian issue and should be tackled as one. We are one Nigeria and will remain one Nigeria forever. |
Its is a crime to live in Mubi? Why not also ask why an Ibo man is living in America or UK.. |
Nwanne no different btw a first timer and a regular, it all depends on how u pattern urself. Ma first time was turkish air... Guy after our normal food i demand for whatever i want, I drank 4 bottles of red wine. Whener i am traveln i do take pics unless i am using ET airline. |
Including you... Talking as if you will not do the worst. |
Nwanne riaria ka njo.. Mpekele nshi bu nshi... As a street guy na da red button oo, because na da one wey u confirm immediately na em you sure say be your own. |
Which people be Nafdac? Wetin be there work? I never hear of that one before. |
Guy learn how to adapt, me da country wey i dey now too expensive and i just get dia few months ago.. Very hard. The soup wey i dey use now na for saturday wey i prepare am and i plan mek e last till next saturday, even when i no eat am, i go just warm am, leave am kwa. Try to avoid girls. No be say gals no dey hungry me oo but guy me no dey for now. |
Na bad belle dey worry u... |
You get proof abi na bad belle dey worry?.... Person enta street mek money, dey carry one name give am... You fold ur hand for house, poverty dey hammer u: they say na laziness... A beg live ur life and life others. |
Yes, u ar right but dat period half of da players for dolphin na enyimba boys from A.. B.. A... So na da same people. |
iammo6:. U na sychophant wey u go be.. Me i no see anythn special about da shoe wey we go begin jump up.. Guy be a a man, no try mek u please someone when u ar not suppose to...me i dey mek ma own money and i get ma own shoe collection wey dey dray attention... Abeg free people. |
Glowstone:Tell am wetin? Dat shoe no fit pay ma one month rent, not to talk of a yr rent. |
My manest man. Love all da songs wey u vomit.. Mostly this verse : oge m no na street, ima... Oge no na hood ima... Onwee gi itinye isi gi n'otula okuko...... |
sademola:name da state please... If u are so sure. |
I dont think sagging is a crime. The bible do not say do not sagg, no country law says do not sagg. I prefer being a sagger to being a rapist |
sauceny:See ur mouth... taaa mechie onu gi, eburu ozu onye ozo o di ka ebu ukwu nku... |
1 2 (of 2 pages)