Asabaman's Posts
Nairaland Forum › Asabaman's Profile › Asabaman's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
AnnbabyHot: Fucking Danicome u don 2 dey show urself o. wetin sef, wen u come here sef ![]() |
Oh my my! wat a welcome party. nah wah o. |
Do i need to curse u? ![]() |
This is wat i call GOOD JOKE . booqee u must be a projan in d spirit. because this kind of joke can only come from a projanian. ![]() |
Bar fooooool, where is my order? bring it here now orrrrr !!! |
which kind bar be dis sef? wey person go order for sumtin dem no go ansa peson. abeg i dey go joor. make i go look for better bar joor. |
jackpot: cold or chilled?Pls let it be chilled oh nwannem. |
*enters d bar tap Vicky from behind* Vicky u don reach here. mehnn! 2day rain no be here o. abeg give me one bottle of alhaja and pepper soup and pls one isi-ewu for Vicky. wat drink do u care for Vick? |
pcaliphate: Many wanna cry, but half wanna die. Many wanna smile but few,wanna smile..many wanna fly.but hate sky....Sry no vex bros, how old are u? ![]() |
MOGUL.O:see me see wahala o. ![]() |
WEY U! no take ur disco spoil my raggae o. which one be ur own? open ur own thread nah. ![]() ![]() ![]() |
Akpos was sick, so the doctor gave him a tablet. He started cutting the sides of the tablet..... The Dr asked, why are u cutting the side?Akpos replies: To avoid the side effects sir. ![]() |
Even if it takes me one elephant to join PROJAN i dont mind. UP PROJAN !!! |
BEST JOKE I HAVE EVER SEEN IN YEARS. BABY, U DESERVE AN AWARD. HOOOHAAAA !!! |
PretiEbony: 'kay, what duyhu want me to do for yhu?.??Nne please make we tangle nah. be mine |
PretiEbony: Tell him!!!But dats not the answer to ma question nah. |
I no mind my guy. if i follow where i come from go back no be bad tin nah. ![]() DICKtator: Dude, you de find trouble ooo!!!I no mind my guy. if i follow where i come from go back no be bad tin nah. ![]() |
shee u dey read between lines so ![]() odizzy: no mind hm no knw wetin coward be, abeg no vex too much na night sch hm goshee u dey read between lines so ![]() |
Pretiebony, how far nah? make we relate fyn nah. me i dey trip for u o |
OP. guy u too much |
Lagusta: So, how am I a coward oooo...I knw wetin u fit do, nah opposite u talk so Tascocent: if e dey pain u, abeg go hug Transformer.Guy be mature nah, d guy say hin no lyk am. say sry. haba! |
Lagusta: Me I will touch the ground to feel the snake's body, cos most snakes are blind......COWARD ![]() |
Lagusta: Me I will touch the ground to feel the snake's body, cos most snakes are blind......COWARD |
Please am i still in the joke section or romance section? ![]() ![]() ![]() |
My VP no fear any tin. if u put ha for ground climb na ur gain, if she manage put u for grand na still ur gain. if u no fit fyt ha, abeg invite me. |
case close. oya return to voting thread. |
on behalf of the association of mad men (home and abroad) we vote for larride. *removes hid boxers waving it arround singing. wina ooooo, wina. larride u don win ooo wina* |
singing fela. *foooool na foooool no matter for aage, yes sir!* |
all the way jojo armani |



which kind bar be dis sef? wey person go order for sumtin dem no go ansa peson. abeg i dey go joor. make i go look for better bar joor.

