Asakel's Posts
Nairaland Forum › Asakel's Profile › Asakel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 66 pages)
*now singing* "Started from the bumbum now we're here" I hear sey result ti jade.....sey na true ni? |
Didi 5: Just opened page 95Lol! U mean u're at the bottom ov page 94. |
Goo'evening here 4rm Pluto. How u guys down dia doing? :-) |
Adex099: Good morning bro.Tchaii......sowie ooo. Buh y u like nite duty like diz. *security officer* U no go work beta work wey go make u sleep coole in the nite. Hmmmph! *chewing sugarcane wit palm wine* |
G'morning..ma 100L mates. How una nite? :-) |
ojingbe: Reney u will be ma date in skul wount u?*ERROR* *Access Denied* Check the next shop. |
Mehlena: lol i noticed hw ya doing?Ehee! I'm mwah dearie. Tnx 4 noticin me......:-) |
Everybody z busy chattin dat no wan notice Asakel was online. :-( |
ojingbe: And the much awaited result is out.Use style swear. |
Profemmy001: Pls Ouh, Can Another person do my clearance 4 me? Coz d fellowship guyz were kinda confusing me ouhLol! Which wan? |
*Yawns* God no go wan punish dat person wey put me 4 sleeping mode since yesterday. >:-( |
Jes wanna wish u guys best ov luck. Wld hv written in Delsu after Uniben buh jes b'cos ov some tinz. I jes pray ma hardwork in Uniben wld be fruitful. Amen! Best ov luck guys...Admission is sure 4 us diz year. Amen! |
I've jes seen it on CNN iREPORT. The result iz out oooo. PRESENTER: Isha Sesay Also to be on 2nite in Piers Morgan Live CNN |
Profemmy001: Are U pondering wah m pondering?Lol! Buh 2mao..person wey study dat music fit dey hama pass d oda o. Hehehehehehe! |
B E N I N I came, I saw, I conquered. Now in Warri. How una deyz 4here? |
Adex097: Before the end of the year...Lol! Dec.31 abi. 11:50pm |
fr3do: wrong!All courses are equal shey? Lol! Buh some are equal than the other. |
Mickey7: mexzy,didi,asakel i see all of una..result neva commot make una go back to bed naHahaha! Oga na watch and pray we dey do o. No dullin diz mornin. |
Mickey7:Lol! If i hear sey prof BIG. Take ur dream mit anoda person o....e fit be me sef. Lol! |
jelel6: any idea of MANY student apply 4 elect/elect engr.900 |
Mickey7: @korme2me,sumone just called me saying he is d one marking my script and dat i scored 40 dt i shud call him back if i need assistance.he told me my name,nd jamb score nd course.im tinkinin he got it from d attendance sumwhere or sumtin but hw he got my number...dnt u tink it's a scamHaa...call him back na. Or tell him u guys should randevouz in 4rnt ov Boko Haram's office. Lol! Olori buruku nla...olosi. U no telam sey na plus 30 u get 4d exam ni. Na 70 na. |
ojingbe: Result will be out tomorrow.frm auditoriumOk o. |
Rain jes dey fall magamonously for here. Mntchew! Still in Benin |
Profemmy001: Yesternyt, I dreamed of I and 2 oda guyz takyn pictures in matric gowns. ☀̤̣̈̇☀̤̣̈̇☀̤̣̈̇☀̤̣̈̇☀̤̣̈̇Can't really identify them buh i knew dah dey r nairalanders...If u're 101% sure it's U, Pls show face...#Gud Morning☺Haha..tis me..u're ryt. |
Tchaii. O'boy...the toilet wey dey dat chemical block gallant o. Na there me dey pass time wella. E no be like doz wans wey dey dem hostel... God. E be like dat era ov Spartacus dem. Inshut...Spartacus own beta pass da wan sef. |
STORM2: Lol...long talk...but the problem has been solved..thanks though..xoxoHey...hey..hey I'm still on ze way o. I'll not mount ma camel finis spend 2days 4 road...get 2 ur place and u'll telme u've gotten it o. No jes tok dat wan. I'm on ma way. *CAMEL EXPRESS* |
STORM2: Hahahahahaha!!! #shaking my head#Never give up.....Ur past question iz on ze way. |
Diamondwriter: almost a thousandLol! If i heard eh! Pfft! |
STORM2: If I catch u eh! Una no dey try oh. Upon the tears? Kai..harsh boys..As u no want tru DHL or FEDEX....even NIPOST(fastest delivery). Make i mount ma camel com mit u 4 whr u dey na. *On ze way* |
STORM2: Nobody is answering me.... No fair ohU want it by DHL or EFEX? :-) |
Pls when z the result comin out. OAU wrote diaz yesterday too and dia result z out already. Lol! Dem get mouth dia o. |
Profemmy001: Yea...I wrote mine@UDSS by 13:00pm. I rep history and international studies and according to the arrangement of students, I scored d highest UTME score among all d history aspirants <250>. I was also d 1st to finish in d entire UDSS centre, afternoon session. I got back 2 lagos around 1am. ASAKEL, I was d cute dude who accosted U @ d UDSS main gate. SO D MILLION DOLLAR QUESTION IS WHEN WILL D SCORE ND D LIST BE OUT?Lol! Remember vividly. 9'ce U kon run go houz sharp sharp. Na plane u use com ni? Lol! Congratulations bwo in advance. We'll make it. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 58 59 60 61 62 63 64 65 66 (of 66 pages)
[color=#990000][/color] 