Asgard73's Posts
Nairaland Forum › Asgard73's Profile › Asgard73's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 175 pages)
BKayy:Free yes.. but no be to scatter businesses.. make dem enter Bush.. go chase herdsmen while doing their normal diplomatic international relations. |
IPOB gbayelugodiri government obere film.. ha Na eko.. ![]() If they come play seasonal film.. Na him be say churchy agbasa.. Igbos need peace for business to grow and expand.. Kalu need to tell his Ogas to carry their cows comot from dem Bush.. Na the first step be that. |
Corruption... as introduce President Ibrahim Babangida. We come eat .. come tear mouth tear eye.. Na the very problem be that. ..... now everyone wants some more. |
Apart from Dss navy air force .... the rest Na suffer head |
God bless PDP South south is PDP... Wike can join Ayade .. Wike please Decamp.... To APC. |
Apc miscreants everywhere.... |
Which one Be bendel again Wetin concern IPOB and bendel This iteskiri and urhobo people sef... always feeling like birds and Na houseflies for the matter. Na wao... Orishirishi .. |
Fulani no send una Na only federal government send... Jihadist no even the reason oyel... Na virgins dem Dey reason And funny enough they’re already in rivers forest akwaibom forest , delta forest , calabar forest All this one Na noise Make men enter Bush .. this fight no be creek fight As una dey burst pipe line.. for front ... Fulani Dey Bush Dey slaughter If una dey fight army Fulani Dey take over from home front No be time to brag Everything no be oyel I greet |
Nigeria confusing Nigerians.... There’s a problem |
An adult with a dumb brain.... and this man been the contest for President ![]() Nigeria sef... |
You no go resist this urge now... if the start to tidy em mean mean .. Na una go shout pass. |
Good Lagos must develop |
Normal news for Nigeria Nothing new Benue no wan help themselves.... and Fulani no gree stop Baba no even send them... Life goes on Jihadist are here ... pity tribes and area wey still Dey sleep on speeding byke.. |
Like say Dey wan call for sharia for plateau state Dis wan Na beer palours and joints be their target. .... and enjoyment Dey that town..J town. Apc is evil. |
Yoruba miscreants still envy... all those jealous Apc crooks catching cold Tinubu for the pip now.... trying to figure out if truly Buhari being the only Apc President Apc is demonic and evil.. today again Agatu Benue lost soul.. not news in APC Government Pdp will restore Nigeria back to 2015 and correct mistakes made.. then drive the nation economy and naira back to #100 to a dollar. ...giving back power to the people.. not to cabal or Fulani herdsmen Yoruba did damage this country.. with their change and next level mantra |
All this slaves and their tiny god sef... disturbing the peace. Tell him to contest Na.. make we rest |
![]() Will advise Ngige at this time.. to go the way of Fashola He’s loud and his people ain’t taking this his trash Where’s Fashola |
sammirano:No vex.. sense is relative |
Stay of Nairaland politics section.. You will heal. |
No be any shocker... Nigeria get oduduwA Head for ile ife.. Akwa cross get one big mermaid structure if you travel by water from oron to calabar.. that mermaid structure go cut your liver if you see am.. Every aboki with him kettle. |
This Agatu people no Dey finish.. dem don Dey kill them.. and Dey no wan fight back.. even wen Ortom said fight back.. I no Dey pity em again.. which kain thing... belike say Na Dey town wey go first get new Emir for central be that. How dem go Dey... this people Dey chop dem.. Not blaming herdsmen... but them.. we all know say this jihadist won’t stop. Every Nigeria tribe should arm themselves.. even if it’s with plank stick .. hammer.. no lose guard Jihadist are here and they won’t stop.. don’t say it’s happening in Benue .. walahi e go reach every part of this country .. Zaria is not safe.. talk more of this middle belt and south. Rip to the death Nigerians arm yourselves is no nor joke. I’m not encouraging violence oh.. but Na lives Dey go.. People family and friends ... just like that. |
Graysons:Why do the have to wait for the war to claim those properties.. why didn’t they take over from the white men? Same with all abandoned properties? Or you think Town .. is the only place with such stories? |
This one no be igbo sense ... Na politics Speaking like a Yoruba man... dancing with words.. Tell him straight not to bend words Igbos are being played on daily in every aspect and sector of Nigeria government and Nigeria as a country You for tell em straight to name one federal infrastructure in the whole of south east. Then name one functioning anything federal government in the entire southeast Then name one federal government employment structure in the east. Umahi is still a fool.. Dancing diplomatically to please Buhari Idiot of a human. |
Zaria ... the very quiet town.. they wan change us for us.. Nasir should do something urgently. It’s been hell since last week. |
Graysons:Now talking gibberish Next. Thinking I was talking to human. |
Graysons:Yoruba man ... so this is the lies your Yoruba father told you.., I know many igbo chiefs that build from scratch and their building taken over after the war.. They’re still much alive.., spiff help one retain his house a close ally to zik. You people will just make useless statement to deceive people because una think say ., history no Dey school Nonsense Oyibo place ... why dem no take M from oyibo .. and have to wait for the war before claiming it Shameless |
To serve God and do his will.. through his son Jesus Christ. Even Lucifer witches demon all humans ... will be judge on the judgement day. Ask any witch or demon around you to confirm. Life is simple... with Jesus. |
Cultism is bad... |
Kemi adeosun. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 143 144 145 146 147 148 149 150 151 (of 175 pages)

