Astute28's Posts
Nairaland Forum › Astute28's Profile › Astute28's Posts
BEWARE!!! END TIME IS HERE ALREADY |
[quote author=ClassRep001 post=68967884]After all the money you made through drug and other fraudulent business all you could get your mom is this second hand tokunbo under 500k trash,, really? Shame on you young man [/quote lol |
Eco99:u no go kill me with laugh lol |
useless husband |
wetin concern me who 606 abi wetin dem dey call am epp? |
LET IT SHINE BY TIMI DAKOLO , WISH ME WELL BY TIMI AND PRAY FOR ME BY DARE ART ALADE |
nonut:na so bro |
and u still have gut to say ur daddy and mummy died during ur birthday aunty where u dey kneel down u need a serious deliverance not serious self wetin i dey talk u need a total deliverance.and u no take am serious . |
shoro niyen!!! abeg my fellow nairalander nigeria don tired me.wetin we go do for this bad economy.i never chop since morning.na wa o |
i bought camon c8 then new one with my hard earn money i dash it out to my girlfrnd we broke up later sha |
Poshriel:guy it happen to me before im addicted to football betting not only betting with baba ijebu too it reached sometime i am down financially and physical becos of this addiction but i reason with my self one day dat if i continue like this my life will be miserable so first thing i do is i make a decision and then determine and i stand on it with fervent prayer and today i m free.. "DERTEMINATION" |
my regret this year is playing bet9ja and baba ijebu and dating mary i promise my self it wont happen next year by the grace of GOD |
lol laugh won kill me dat is y i love naira land |
hard work pay CR7 deserve it congrat christiano ronaldo .e don win e don win wetin concern me with messi argue with ur ancestor |
slay mama still slay on a wheelchair |
im confused im totally confused, bible say it has been appointed for a man to die once after this judgement so how can we explain this situation nw |
Weldone lliegh tunde u don enter one chance abeg hello lliegh |
hmm tunde u are a disgraced to manity for treating ur adorable wife like this ,nwah u are gone ..aunty liegh abeg continue |
more ink to your biro lliegh more grease to ur elbow keep d good work |
hmm im relieved nw i have been waiting for this update i no fit sleep since i dont knw y i addicted to this story and writing of urs oyinprince u came from anoder planet with this ur analysis ..thumb up bro u are genius |
Auric:that guy na witch how he take write am like say i dey watch real movie guy u are indeed a genius |
tarasha get well soon rex ur end is near |
infact im speechless i have been reading as ghost mode before but nw i must commend u u are good good write with killer grammer u are a genius keep d goodwork |
courage is what u need bro believe in ur self walk to that girl u loved and say ur feeling for her love is not a crime bros there is either two option from the girl for you is either yes or no follow ur heart bro summoned courage take away your fear bro and approach that girl that u loved. bro love is a good thing |
LIIEGH U ARE A GENIUS BEFORE READING IS NOT MY HOBBY BUT NOW AUNTY LIIEGH U TURN READING TO MY HOBBY WAO U ARE GOOD INDEED ..HOW I GO TAKE GIVE U THIS POPCORN NW |
hmm i dey wit u Llieph ride on im here with d popcorn already |
abeg Lliegh share me the link to that river story i need to read it |
y cant u give birth idiot gay u want to bypass GOD protocal it impossible male cant recieve is only female that can receive and give u back men is 100% givers we can only give Bleep all the gay outthere |
hmm Lleigh pls this pain is unbearable for linda will ask GOD for forgiveness and GOD do forgive us our iniquity bible say no sinner shall go unpunish but this punishement of linda is too much to bear i really pity linda and Lliegh u are the only one that can free linda i knw she had learnt her lesson pls lliegh free her for me biko n nu abeg .. thumb up sister kudos to u .i dont knw how to describe you in one word u a great ,. indeed more grease to ur elbow Lliegh more popcorn for u i cant wait for ur next update Lliegh |
the bible say that it as be appointed for man to die once after that is judgement so the bible do tell us that the wages of sin is DEATH but those die in christ will have an everlasting life ..fistly after your death on this planet earth your soul will comeout of your body and rise up for judgement.,.pls if admin permit me i have a powerful message for the house "title" ""THE LONGEST FIVE MINUTE AFTER YOUR DEATH ON THIS PLANET EARTH""if admin permit me i will give the message..is a powerful message from my prophet ""TONY IBUOYE"" GOD BLESS YOU AS YOU READ |
hmm i like d question is a good question for a christian home who have given there life to christ but as the question you asked firstly i will like to say that .the husband have not given his life to christ the husband is an unbeliever how would you called yourself a born again christian for that matter and you went to go and impregnat an alaja is very bad habit that husband should seek for GOD forgiveness ... but as for the wife as a good christian who have forsake all iniquity and she has given her life to jesus christ there is nothing she can do about it,it has happen there is no mercy after death as good christian she has to go on her kneel and pray fervently for forgiveness on behalf of her husband and the woman will pray and fast aggressively against the intruder coming to there family because that ALAJA is the intruder sent by devil .... for the case of the nurse she will forgive before i drop my pen .. if you are truly given your life to christ my brothers and sisters you have to runaway from iniquit |
since dat yesterday match ma blood dey boiled i dey vex serious dem suppose use firing squad to execute all d players that play dat match yesterday e be like say i dey dream psg dem be useless team i have ever seen in d history of football i think say na arsenal mumu pass the match touch me i dont knw maybe na fixed o or not but all i knw is dat psg football career team don finish i trust ma club chelsea for where barca go vomit blood for camp nou jst ordinary one zero down barca go hear wim! up chelsea |