Ayojohn4real's Posts
Nairaland Forum › Ayojohn4real's Profile › Ayojohn4real's Posts
Na wetin we dey talk be that so anyone who doesn't support the drug baron is Igbo or IPOB, some people no just get sense at ll, una suffer just start , jor as Yoruba man I hope na 50 naira dem dey sell fuel for you idiot Alexiiydon: |
NA him sabi, I just tire for this country I need somalia visa |
ok |
Everybody eye suppose don open now that this is a FULANI government, I hear say Pig farmer or poultry farmer roaming around people's farm and land, cowing rearing is a private business, let every Fulani go buy and ranch his cows, Anti open grazing law is here to stay |
You be fool to come dey open your own parent for a forum like, my friend they sacrifice a lot bringing you up and you can never repay them enough for that, they move to your house so what? You should have begged them to move into the house before they do You get house wey you no dey live, yet your parent are renting you should be ashamed of yourself |
Lol... so you believe those flavored juice are made of real fruit? homemade juice is the best Enudapan: |
Unity beggers, all this Aboki actually know that without the south ehnn Somalia and Afghanistan go better pass their country, with the way their leaders have use poverty control dem finish Their elite claim to love them, yet no schools, no good health care, no security they turn all of them to ALIMAGIRI finish, but their our children dey school abroad...love indeed Until northern youth wise up and begin to ask their leaders' questions, nothing will change for dem their politician be like God for north, one begins to dey stray public fund the other dem gather like goat they praise am.. |
No be only my brother graduated in 2005 na POS and Recharge man dem sell to survive as I dey type like this oo martinsg17: |
Idiot, you ready sacrifice your people's life all in the name of one Nigeria and your selfish interest abi, come campaign for one Nigeria here in my area for IBADAN if dem no go stone you to death Oloshi, Oloriburuku, Omo ale ile Yoruba This politician too get mind self, talking as if na dem born us and get our destiny for their hand after they destroyed the country wey for be the greatest black nation in the world with their selfishness and wickedness, I beg make we all get stones ready for anyone that come for campaign in your area, if we don stone like 4 or 5 of dem to death dem no go know say we mean business, no need to chase dem up and down, dem go soon come by themselves with their leg come campaign We are waiting with stones here Gbaja abi wetin you call ur self |
GanDollar don speak make una hear ooooo or else him no go share him dollar reach una and this time we dollar is going to 1000 Naira chai this man don hammer I swear.. na why dem no won make Liegeria break na only dem dey benefit from the forced union You like it or not, soon or later Nigeria will break at last, I don't see Nigeria lasting another 10 years |
Our government is very wicked sending this soldier on suicide missions, look at the riffle the with guy compare to the ones we see with the bandit/terrorist he no match at all R.I.P to the dead |
One draw soup seller don ofend this one, she won come spoil their market ...... tell me what is better than draw soup with correct panla fish and fufu with a cold trophy Yeye pastor |
A BEG WETIN DSS DEY LOOK, IN A SANE COUNTRY THIS WOULD IN JAIL BY NOW...I SWEAR |
Abba Kyari ko, Maman Daura nii |
WHY CAN WE JUST BREAK THIS NIGERIA AND LET EVERYBODY GO AND LIVE IN PEACE WITH THEIR PEOPLE, MARRIAGE AND UNITY IS NOT BY FORCE BIKO FOR THE SAKE OF THE UPCOMING GENERATION LET EVERYBODY GO THEIR OWN AND TAKE CARE OF HIS PEOPLE, THIS OUR POLITICIAN HAS NOTHING TO OFFER, HAUSA, YORUBA, IGBO, AND FULANI POLITICIANS ARE ALL THE SAME PLEASE GIVE US A PEACEFUL REFERENDUM ENOUGH OF THESE KILLINGS BECAUSE OF YOUR SELFISH AGENDA, I WEEP FOR NIGERIA BITTERLY |
Idiot, una dey consider the emotion of the men before you start to dey nack up and down, bring bastard come another man house, Fear of women beginning of wisdom oo |
Na on craigslist dem still post am, dem like to dey open their yansh for public no be small |
The problem with snake farming is that lucrative ones are venomous snakes because their venom is used to make anti-venom, which require you to be extremely careful cause just a bite from some snake can be fatal Non-venomous ones are just kept as pets that's all |
I det tell you oo bro na them dey make Buhari get mouth Pusyiter: |
SEND YOUR ACCOUNT SEND YOUR ACCOUNT SEND YOUR ACCOUNT |
NA wah oo, hope dem no go tell their police if you download the wallet or not, coz me no won get anything to do with this yeye e-naira until dem lift the ban of cryptocurrency To think of it, this is the right time to lift the ban of crypto, which means we will be able to buy BTC at the rate of 410 or something per dollar, then watch the dollar fall against naira drastically |
The last time I check unity no be by force, I don't understand why all these politicians keep threaten us with war and genocide, whenever they hear about breaking the shit hole country call Nigeria Yoruba Nation now, marriage no be by force |
ok, noted |
okay |
You no go see name like Ali Kafasha, Muhammed Kano or Abba Kyari all they know how to do is carry gun, rape and kill innocent people, stupid Jihadists and their Oga in asshole rock come and see the Oduduwa and Biafran making us proud, na we go win as last |
Miss Pepeye is the lady name ...wow old memories oo wordcat: |
Well I think it's because those regions are very cold, so the snakes around there seek warmer refuge in their toilet and kitchen pipes It could have been fatal if it was a venmous snake, image say cobra bit person balls...Jesus |
Yet their Oga in the Aso no gree declare dem as a terrorist..dis kon3 tire I beg who get link for Somalia visa make I japa |
Hmmm God help Nigeria.. the situation of security in the country is getting worse day by day. I see the governors willing and trying to protect their people but the Jihadist FG as another plan to turn the whole country to Fulani land it really a tough situation for the Governors but there is God This is another sucide mission dane guns against AK47 carrying terrorists dem no fit see draw I tell you |
Dem dey deceive their self, shey dem no dey nack for ground nii If konji hold wella u go even nack on top water |
Yes of course, na church dem dey work for no be God as a matter of fact a pastor no suppose dey collect salary, cuz being a pastor no mean say you should not have a job and source of income, this is what has been the doom of religion in Nigeria, beside the church is making money so they should give it back by paying their workers , building schools , health center and empower the unemployed youth |
