Babadem2much's Posts
Nairaland Forum › Babadem2much's Profile › Babadem2much's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 69 pages)
My greatest Joy, Suarez is not an African. Na dem bite dem self if not we 4 don suffer 4 dis white Bingos hand with insults and mockery. Let dem do de 1 wey de bite sef eno concern Babadem |
softsparkyy] I will slap whoever that is doing this. I support u joor! |
Obiagelli][color=blue] in all these na nursery school pupils i pity pass, how dem wan read this state and capital? Lol that ur swagg mek me fall of bench n roll on d floor. Laff don finish me die |
One common habit about Nigerians is criticism, this soldiers have been puting their best to quell this insurgency but since the Govt are reluctant n all they want is 2 c me n u dieing like chickens. Give these guys what they want d weapon the need n give the damn order i swear with the kind of ARMY we have here in 9ja sambisa will turn 2 desert, 4get even about the airforce. But instead of us 2 encourage n pray 4 dem we kip ranting n naggin saying all kind of shits that will not help us juz bcuz etisalat don dash una 15mb. Mek i hear! We go trace u go sambisa go join those Army dem wey de dia. God bless n Protect NIGERIA N NIGERIANS, |
UNKOWN SOLDIERS. DAZZ ALL |
bin gbagbo] [b] every day for the thief, one day for the master. chairman i tink say na only Joke section u de na, anyway u 2much sha |
all na smoke joor, if its near a church or inside it will explode killing scores of worshipers but if na MOSQUE dem go tell dem say go dat conner u go see somtin i no blv d tin @ all go show d ppl inside mosque e b like say na bomb, immedietly d person left dia 2 report d oda one go don take off mek dem no talk say na hin show d tin. WHO IS FOOLING WHO? |
God's willing thatz what he mean, am from d North bt Luvd GEJ cuz he has love 4 d north bt d foolish ones are bz castigigatin him Vyolet: We shall end Boko Haram insurgency in 2014 #GEJ on AIT news. |
just because you are 1 of them Abdul Adam56: I no believe. |
[quote author=Seezzy]Bia... You get only 1 chicken wey deaf,dumb,blind,albino,bow-legged,dwarf,with beards and don get miscarriage at the same time And if yes,how much![]() its very rare here in 9ja but u chech that @ Republic of Turkey, congo, n Timbuktu na dia dem dey yapa. WARNING! dont it dat kain 1 4 afternoon oh |
2yrs jail term. Gbam all rise nerodenero: You don buy job! |
u will juz go 2 hell straight |
two words are better dan 1. mine is beta man, too original dat guy swagg till hin die beta ppl no de last but he lasted more than some bad eggs |
u remind me of dis swagg, lyk otipoju, jeun lo, jeun soke, jeun seyin etc a no b yoruba man oh bt d swagg na fun lyk when a conductor will c a murano jeep n say carry dis ya srab comot 4 rood joor. lol [quote author=dridowu]I love danfo or public transport cos u hear diff story from the truth to the lie, u will witness the good and bad........................to me always fun. One of fun again is btw the conductors and agberos, as dy are cursing dmsef u will c dm also hailing eachother . Double Twale owo meji fun eyan kan omo iya aje olenu paaaa etc always fun[/quote] |
guy ur yab get swagger, dis Airforce one d mount traffic 4 every junction in every thread Akshow: Guy, do you have a life outside nairaland? U are always a fore runner on any thread u get job so? |
E be lyk say na ur team mate u de support so, if not why u de para lyk dat? even ur user name don talk am. :pTEAM OLDSCHOOL babyosisi: She doesn't owe anyone any explanations |
[quote author=nameo]Is your Xtain child an Almajiri [c question on top of answer, u mek me laff wit one tooth |
[quote author=noblezone]The day Islamists forgets about the many wars of Mohammed, is the day they are no longer Islamists! A true follower of Mohammed must wage wars, it can be: Weapons War: like Mohammed himself did, Usman Dan Fodio over ran Northern, Al Qaeda is waging this war, the Taliban are faithful messengers of Allah, Boko Haram is waging this war. This war has no ending till the Messiah comes. Political war: In this war, all infidels are subjected to second class citizens. there are some posts they will never be allowed to occupy. Government is run from the Islamic point of view. That is why you have Sharia in the North to intimidate and harass non Moslems. State funds are used to build mosques, churches are demolished, it is a crime to preach THE CHRIST, etc. Economic War: Non moslems are denied access to the goods of the land, Moslems are preferred when it comes to jobs, shops and even occupations. Non moslems in the middle belt and core north can tell you more of this.[/quote]u 've said it all am from d core North n a non Moslem, datz exactly what we face but God pass dem |
anyway wetin concern fish with raincoat ? anytin dem 1 do mek dem do jare bt onething i Notice here in 9ja is 9jeria belongs to us all but is controlled by d people afraid |
abeg mek ina dey cut ol dis big big grammar wey mek we sef follo read am na, habaaaaaa which day pesin go read dat book wey una gum dia Finish? ahn ah |
[quote author=PasD]Who is tinubu? Is he a musician? so u 4got ur neighbour in dat ur face me i face u in Ajegunle abi? |
the way i c it oh, these dudes dnt want the man 2 rest in peace. if not why d boots? dem want mek im continue d work wey hin neva finish 4 wia hin de go be dat na, datz my thought |
[quote author=speedyboi]I can't take this list seriously! Why? Okay, can someone tell me the reason Halima Abubakar is not topping that fvcing list? ![]() she is not a bad dresser @ all its juz dat she no de wear cloth cuz her own na naked kawai |
police de 4 ya back yard, a tin u say ur mind sabi drive rough abi? |
Magic Bishop: oh I forgot to add...this guy is bokoharamic in nature n dont even kia about other human. I got one word 4 u. DAMN!! |
[quote author=idupaul]Just one question :How many Boko Haram members have the Hisbah arrested and jailed? tell me how God no go bless ur father with dis kain pikin wey get sense lyk this |
fire for fire ministry affiliate to 9ja police. abeg i no fit shout cuz my ribs de pain me |
this guy has just succeeded in wasting my tym, go learn joke u hia? ok Mr man leave hin ear e go try nxt tym |
juz drink otapia pia |
all the female girls stand hia 4 my domot! u go fear!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 55 56 57 58 59 60 61 62 63 (of 69 pages)

And if yes,how much