Bayou4sure's Posts
Nairaland Forum › Bayou4sure's Profile › Bayou4sure's Posts
1 (of 1 pages)
Transcript and certificate will be better proof.. |
9ja I hail ooooo |
Bros why u dey complain na.. If Internet no dey nko... Shey u go dey monitor her whenever she change her pant ni... Biko bros find something wey go keep u busy then checking her dp.. Next Plsssssssss... |
You said u think not in love with ladies... I would suggest something to u.. Pls try and mingle with guys if possible have guys as ur friends than girls.. From there u will definitely start to develop interest... If you know say u no get interest for guys that means say ur case need serious prayer with dry fasting... #myownadvice |
Congratulations... God is able |
Impossibility.... |
Both belong to water spirit |
Glory be to God almighty... Baba God u too much |
Abeg make them send the unstable woman to jail jare.. Maybe her brain go dey normal.. |
Instead make she dey pray for better husband and make God bless her to become a good wife.. She dey here dey yarn rubbish.. I pray u no meet the husband wey pass u.. Him go slap u then u return ya own that means two of una don hit head for gutter b4... |
Confusion go dey oo cos magu go deal with some of them.. Those wey dey bomb am questions... Na them him go first start with corruption case.. Magu na hardman, him no take nonsense.. If them confirm am.. I swear some senators go port enter APC to avoid probe.. |
na wa ooo.. |
English language belike I sabi am well.. Thanks for the information.. |
2m what ? Criminals...i wish the owner get soldier friend... Na to just write military zone and keep off or go arrange like 3 soldiers to dey around the area.. I swear those idiots no go near there. |
U better proceed to the marriage... Another babe dey outside dey wait for ur exit... Biko marry ur husband.. |
Hahaha.. Babalawo die ontop woman.. Na wa ooo.. |
So all dis Tori, u wan tell me say him no touch anything.. Although u don chop him money small... The guy don wise up... I be think say na muntula be him surname.. Thank God him wise up sharp sharp |
Make i do sharperly go collect custom duty papers for my dog.. |
Oga ur woman no bad ooo.. God bless ur union and the date.. Wish u guys best in marriage. |
I think that useless murder should be dead by now... ![]() |
Hope say Facebook don block the guy... Mr idiot... How Market? |
I love we country.. We no dey gree at all... See as them dey trow dis lady big stone.. She better take cover.. |
Welcome sir... Now I believe he's alive and healthy... Glory be to God. |
Thank God for the arrest... The guy village witches no gree leave am at all.. [sub][/sub] |
Shey una sure say baba don come back.. Na until him make speech for TV station b4 I go believe ooo... I don't trust dis we country anymore ![]() |
1 (of 1 pages)
? 
