BAZ001's Posts
Nairaland Forum › BAZ001's Profile › BAZ001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 135 pages)
which one be northern petrol marketers ? Tribe go finish us for dis country ? Is this another form of subsidy or stealing 250billion to transport petrol how much come be d petrol itself ![]() Agbado president is in for it, cabals or northerners will show him shege banza too. He thinks dis is Lagos ![]()
|
dapotemi:Pearl and liar Mohammed na 5&6 when it comes to ehailing. Na do dem package Buhari till our eye clear When Uber drivers starts coming abroad for vacation then I will know they are balling.
|
SHOOPSYN:I been think say na our pearl musa 1.0 be uncle Musa Very valid but difficult unless u quickly cut off all urgent hse rent & school fees ties from naija. It’s even worse now. Everybody needs help from abroad. Thanks sharing though CheerfulGiver said we should work hard now and play later you said we should find time to play hard now incase we don’t get to play later like uncle musa. Which one make we follow ![]()
|
Larry1960:Ahh my G I reply you ? I no know ooh , na mistake no vex Enjoy dey go mbok. Ur mama house dey there. But try come abroad oyinbo go lik u die, as u no get job than to dey nak upandan na u go run all dis one u dey waste 15k for olosho na free.
|
Larry1960:
|
pope191:Shege banzaaaa promax ![]() pope191:Noooo dis jagaban regime will favor me and my family. I rebuke and forbid jagaban shege, wey dey carry grown man go back him mama house at 40 years old. Pope wetin u & blackbishop do no good sha.
|
Blackbishop:Ahhhh I thought pope191 was d bad person here You worse than pope. No wonder feli dey drag u join fight ![]() But well play On play on las las na u come pursue Feli from dis thread. Felicity001 know that in all of dis I’m with you. Tough times never last but tough people do And I know you are tough, stay tough and dis also shall pass.
|
Blackbishop:Hehehe u never see anything ; for dis thread. Na becos u go laugh for pope comment When Gentlelife50 ask CheerfulGiver if him meet up target, I go laugh for the comment na do cheerful leave Gentlelife begin drag me anyhow Na u call chilex8 snake I go ur comment laugh post snake meme , chilex leave you carry my matter for head ooo drag me ![]() I can go on & on As far as Felicity001 is concern your laugh & comment pain am pass all d things pope dey write.
|
pope191:I know most of u are lazy to read long epistle let me help una summarize here. Pope say felicity get mental problem, that he gossips him and him behavior no good. That he’s now so broke and needs help. He said pearl can lie for africa that he uses full tank to make 120k but he won’t call him a lair to his face other drivers can call him. Said TheModerator is dumb but na either spirit or ghost same power pass him own for now. Said Blackbishop dey always put phone on speaker anytime feli dey call am but won’t give him info or gossip feli but obinoral na amebo man always telling him when pearl dey eat upanddan like mechanic. Said what Glithronix can’t see at 18yrs old him don see am at 30 yrs (10 yrs driving on d go) In short na because of felicity he wrote dis epistle but addressed to pearl. Pope wisdom no be here
|
Blackbishop:You see u don dey support or believe pope again No I’m in a town hall different from balabluu clowns like Gentlelife50, mejai and yeyegbami they are never serious and very lazy drivers , always complaining but never pack go their mama house sha… Seriously I drove like ants but still no meet up 1M target na why I give up... Well, TheModerator is eyeing you with bombastic side eye… Just dey play
|
CheerfulGiver:Nope I’m not jealous ![]() I was shouting to save others from following your noncomptu head and pearl cos ur dashboard and mouth was misleading them. Especially those who wants to resign to join d hustle. See Glithronix now ![]() No it’s not easy like pearl will say; U have to drive longer distance and longer hours before you can make money. It can’t be consistent & sustainable like u say You or car will break down. I only follow ur 1M target as motivation to earn more that period but at d end I sick for 3days |
izzou:Haba ![]() If we have to blame someone. i will rather we blame the thief trying to rob a guy like him doing legit hustle. Why stab him to death ? D thief is d evil here. Then we can share blame with Agbado Pablo president removing subsidy with cushioning effects. Then d driver partially who did offline like cabu cabu and him go loose guard. https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2013/07/disgraced.gif |
Pearl1910:Just continue to pray u don’t loose guard. I usually sense my riders voice at night and park opposite PU or hide and tell rider to come out just to scan the environment scan d riders gesture be4 I drive away or pick up My car is automatic central lock once I put car on drive. Police , LGA tout and lastma has tried yo arrest me many times and I won’t open door. D day dem carry me go there office e be like juju I was going to ask d lastma how did u enter my car. I just loose guard put car for park thinking it was neutral. Bro just thank God for safety u never see traffic robbers breaking windscreen and robbing driver n rider ? I ve experienced it twice beside me at apongbo bridge in d afternoon n early morning, why dem no come my car ? I smart pass d other drivers ? |
CheerfulGiver:Bia mind urself at least you know me for something. I know you for driving from 9am - 4am .... Na ur 1M motivation & dashboard wan kill me so but my God rescued me ![]() If i can do it u can do it… I will leave lazy drivers Gentlelife50, pope191 and all. Work now and play late…. Sleep 7 hrs a day , sleep during car wash… I drive from 5am mainland - island and from island to airport/Berger/ ojota. Go home at noon till 4pm then join rush hour and drive till mid night. Friday & Saturday no sleep no rest… BUT at the end when I peep at my dashboard and my pocket e be like jonathan regime to bulaba subsidy. I come here and see u and pearl1910 saying u can make 150k easily week in week out and I will shout LIE … How EASY ? cos it’s not sustainable & not consistent. I thank God I escaped b4 my eyes bad or na swollen back pain dem talk. https://www.reactiongifs.com/r/woah1.gif |
Conner44:Dav1002 u do dis one ![]() Mr Cho choo say ur energy pass him own
|
Olayetan:This is so sad, Just wasted a life like that… he could be a silent reader on dis thread or telegram group. For those still blaming d driver, pray u don’t loose guard on a deadly day. I got a request once @11:15pm at night and drove straight to PU cos rider was going to Ijesha and I e we I’ll drop him and go to lere to close for the day. Got to pick up Rider: male (very red eyes) sat in front and said pls wait Me: okay Next thing 2 guys dead high with bags open door sat at d back, smelling of weed as I wan go, another guy open door with bag too from road side and said oya make we dey go . I started car and drove for 5mins then I realized I don loose guard for night and dis guys no dey talk I parked closed to a street light ran to window and ran to other side begin beg d one infront Me: sir I beg na food I dey find, na hustle I dey help me Rider 1: Oga wetin happen? Me: I dey fear … told him straight say key dey ignition. Rider 2 : at back started laughing dt dem go drink after work and going to sleep say dem no be thief Na half mind I carry drive that day. Imagine if dey were real killer. God no go kukuma leave us. |
[/b] HobbiDr: The kind of mentality here is astonishing and demeaning... Could this be traced down to stress due to long hour driving? I supposed. [b]Another thing I notice here is, many don't wanna hold on to the truth, that's one thing about the guy Felicity and BAZ001 and Pearl, these guys tell you guys the truth you attack them just to shut them up. Blackbishop even you, a service provider... Some controversies and allegations have been tired and leveled around you instead of you to play the ostriches you're still taking sides. Bro you need to stand by the truth. This same Jesus you're joining hands to crucify promoted you some years ago remember? 'ore' you're burning bridges you may regret later in the future. Well, I know many of you don't take advice so let me unfollow thread after all the thread is full of hate. You all should enjoy.Tell dem always trying to shut me up from saying d truthWhoever is behind dis moniker you are doing well. U be better person https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2014/01/yippie.gif |
Blackbishop:Red card for you… Wetin u dey do Feli no gud. Pope dey drag am for head, u dey pull him leg. Allow feli breathe ![]()
|
boundlex:Bia bundle of wahala X or wetin be u new name I never cast d job be4 or after Jappa. U were on our side (Lazy D) and always attacking pearl1910 until dem comot subsidy u run go join opposition party like wike msheewww. I only said d hustle can’t be consistent and sustainable and that graduate should jappa cos work and opportunity dey abroad. I no fit cast job wey dey put food for table. D last time I say CheerfulGiver motivate me to dey pursue 1M up & dan Lagos (which himself no meet target & turned to bus lover) una wan crucifer me say I dey deceive pple dey follow him for back. Now him n pearl dey motivate u Agbado president is doing wonders ![]() Na only Gentlelife50 subsidy never change him mouth. I no hate pearl, I no hate CheerfulGiver I just no gree with their narratives. Make person bring proof when I cast d job ![]() https://www.reactiongifs.com/r/tmhnks.gif |
boundlex:Pope191 shouting foul play & ojoro from dressing room ![]() Pearl1910 beg u make u rest, u no gree ![]() You think if Tinubu/Sanwo olu no carry Tout snatch bailout box , beat Ndigbo blue black dem go win election free and fair. ? Him don use ojoro 4 u… before u tell us wetin happen to him father na so so family u self dey attack well well any how una wan drag una self for public no foul play we dey here dey observe Play on play on
|
Felicity0001:Me I know say pope go collect from ur hand ![]() Who no know Felicity for dis thread, you don conquer everybody we attack u for here. Odogwu felicity 1 the lion himself ![]() How u know say dem ban am ![]() |
Felicity0001:U mean pope don chup red card ![]() Now now ? Pope191 no sabi who him dey play with ![]() A whole Felicity with 7 lives Play on felicity ![]()
|
Gentlelife50:U and mejai no whistle me since ![]() Se na fuel increase dey cos all dis ? All of you are now in dis same Town hall different from bala bluuuu bulabaaaa ![]() |
Itsrm: Felicity001: pope191:Today wey i busy… blood stain just dey everywhere and mods dey clean am ![]() Play on play oonnnn
|
Crvrider:I hope it doesn’t get to that, though we heard d president is not listening to anybody He dey jump pass him cabinet No economy cabinet , No cbn governor, No NNPC MD, No minister of petroleum, No minister of budget , No minister of finance Yet baba dey drop policy dey borrow money 500B to distribute 8k Naira. Hopefully he will start listening before Dec donbrowser President seems to be biting more than he can chew ![]()
|
donbrowser:Same way we can’t verify ur Pablo Escobar school records We can’t verify state of origin We can’t verify election result disappearing on inec server At least I no dey see shege… DR Congo better pass Nigeria like dis ![]()
|
pope191:General just dey do suffering and smiling after he save up the dollars he will convert back to naira with max 10k Naira profit then Garri & rice price go don double too. Even we wey no dey naija dey feel am, billings left right and center.
|
Crvrider:I dey see dem as dem d prophecy ![]() Dis fuel increase will favour me and my telegram group drivers … driving from 9am to 4am. … d more dem increase d more dey become millionaire.
|
donbrowser:Pope191 u can’t be complaining about situation of country when Tinubu is the president, he needs all the support and prayer from you YORUBA RONUuu… I say problem go get worse when Agbado man become president him boys they ask how ![]() Someone that is not prepared to rule but power hungry. Wish only his supporters and praise singers can be d only one affected by all this
|
Blackbishop:Chaiii u just drop flows and rhymes with my main guys before before. I miss them oo ![]() Snake chilex8 just go oblivion like that Them pursue Dru23 go exile not gud… Me self don leave d thread go dey find my millionaire circle thread Na dis new increase in price make me come peep.
|
Chidimma628:I won’t mind him again, he’s worse than everybody on this thread. NFA (No future Ambition), probably a son of politician or police officer Until he sells all d properties before him eye go clear. Imagine a young guy bragging that he’s jobless and eating fast food every morning. Let him be shouting 25million upndan, his lazy ass can’t even survive 2weeks abroad. D guy matter weak me
|

