BAZ001's Posts
Nairaland Forum › BAZ001's Profile › BAZ001's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 135 pages)
donbrowser:Oga stop misquoting me ![]() I was only dragging with pearl & cheerful driving is not as easy as dey describe and post dashboards and I got into driving cos I was misled by dis dashboard net 350k easily monthly not knowing I will drive 4am to 9am to make a living Na Tinubu wey I attack dey pepper u like dis First na larry1960 bend leg living in face me I slap you apartment Now na ur turn una mean me ooh You agbado president don’t have d capacity to run dis country let him allow people younger with sharp brain not drug lords See as u dey long and derail d thread now ![]()
|
donbrowser:Na una know ooh ![]() Dru was too jealous to believe I’m in d But anywhere una say I dey e concern me ![]() is still better than Nigeria ruled by ur agbero leader. Na DR Congo oo , not Canada or US or UK So e dey pain u since As e dey pain u e dey sweet me #DR Congo
|
donbrowser:Oga no need to shut me ![]() I don already dey go silent mood u think it’s easy to be keeping up with thread & time difference. I try so hard not to loose touch with home the news the politics and all but it’s telling on me already. So una just dey help me. But if i see dragging and banter, I will comment and post my meme. So better shut d people dragging and throwing subtle jabs ![]()
|
donbrowser:What’s Tinubu contribution to Nigeria since he became president ![]() He selected himself and to run d country hard am ![]() Remove subsidy and low key paying subsidy? You APC tout what have you contributed to the thread than to be defending agbado president and sanwo olu up & dan, with d way dey tax everyone in lagos to d level of people hawking pure water and food on d street. See d way people are complaining in Nigeria yet you are still defending ur APC team. All of you are wicked. Wo no make me pour apc anger on you ![]() Person go just open phone like dis na so so billing u go dey see. I can’t imagine we already missing Buhari
|
mejai: tojahh:Abeg oohhhh no make me see myself for Ebutte metta ehhh. D kind suffer wey people dey suffer for Nigeria right now I can’t even wish my enemy to taste this good life and go back to naija. The rich are also crying But millionaire drivers seems to be balling though https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2014/01/yippie.gif |
|
Larry1960:So you wan compare Asaba land to Lagos land ? Do u know how lands in Lagos appreciate? Buy 1 land in a good place in Lagos for a try and go back the next year to ask how much they are selling same land. Exposure matters in life chaiii
|
nifton:Confirm you be old G before IG ![]() Na dis chicken republic man, dey mix goat with men for this thread. https://www.reactiongifs.com/r/rdcl.gif |
Larry1960:Oh no did I quote you ![]() Na mistake , I don dey avoid you since cos I no get ur strength. Work u no get na all day olosho and Cho Cho Cho on lands in d East? How many lands u get for Lagos ? Mbok dem no will or bequeath properties to me, I work my ass off for money. You are a millionaire in naira ![]() Na u no wan allow me deactivate my account
|
Larry1960:How much is all your naira in dollars ? Very soon ur eye go clear say naira value is useless. See u struggling to buy 2010 corrolla in 2023 =13years difference . ![]() Have u heard of my low mileage oyel sipping Camry 2007 ? U know what yr I bought it tokunbo ? U just dey start life boy ![]() I no blame u, Na corner44 I blame. E no pass chicken republic ![]()
|
pope191:I accept whole heartedly ; Thanks for always being the bigger person. Even me go lay low now, I keep trying to catch up with the thread cos of cruise like say better update Dey ![]() With this apology I can rest now
|
Johnchrix:If truly you went to school and graduated among all odds; people calling you scammers ; accusing you wrongly then you will be number 1 to qualify for the give away. I don note ur bank details already. That other guy up their be like na chicken republic man he follow come
|
IFSHR: SHOOPSYN:Wey my stones ? Make I do give away to millionaire drivers/car agents ![]() Naah , if I start na all dis larry1960 olosho thread go full here plus alternates monikers for drivers. I will rather do give away for old veterans here than just be chasing clout with giveaway. nifton:For believing in me when I wan do give away na u go be number 1 on d list. Hmmmm but ur moniker self new for here ![]()
|
|
pope191:I got listen to you but I was expecting one of them to disappoint you imagine how many people accused me wrongly and then lock up like say nothing happen. U are talking from experience agba pope
|
Larry1960:See wetin him talk for here na why I pray for d real owner that hustled and willed properties to him?? Una no gree comment again; just dey waka pass ![]() Donbrowser Tinubu boy Tojahh Pearl1910 Nifton AlphaNugget una don rush crucify me I deserve an unreserved apology for accusing me falsely, na so Felicity001 talk am to Blackbishop ooh. ![]() Mr Larry bend leg u self dey look throw way eyes ? https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2013/07/disgraced.gif |
Pearl1910: tojahh: Larry1960:Na waa ooo , No be u talk say your money was inherited You said they willed it to you ? Correct me if I’m wrong ? I never wished your family death. I only said the person that passed on and willed the money to you tried and RIP to the person cos you have blessed people with the persons money ? How and why will I wish your family death cos u doing give away why ![]() I no dey cruise go dey wish person death at all. God forbid that anybody die cos of cruise
|
YeyeGbami:Baba I shock no space to comment I dey try catch up so as not to miss gist but d more I dey read more thread dey long na so so beggi beggi long d thread but wetin shock me pass na supposed enemies wey come dey hustle for crumbs Whatever u are doing to get d money make dem no catch u ooh, cos u don bless men. if na person die for ur family too, make d person RIP. Infact ur bend leg go straight now ![]() Boss Larry, chief Larry, Oga Larry emmm Emm way other name no need for next week I don deactivate my account… 7pages of begging. I no fit cope.https://www.reactiongifs.com/r/2012/06/tumblr_m182lq7Izv1rrx588o1_250.gif |
Larry1960:Nobody is hating on you You left olosho thread to come and be caping millionaire by posting rice & chicken to Uber drivers hustling and minding their business. Everybody ignore you ! U moved from rice to shouting I inherited millions People tried to advice you , u shun them. U kept posting fake tellers and agreement , nobody send u. Then posting olosho nudes for Uber thread as levels ![]() By ur own hand u come post ur k-leg , only clothes /4days and best room with half bed in your family house in the village. ![]() 90% of drivers here drive their own car, d other 10% on rentals will soon buy car, but you never get 1 car all ur life and yet coming to cap to drivers wey don change cars. Oga rest & go back to ur Ashewo thread
|
mejai: Gentlelife50:Why ![]() https://www.reactiongifs.com/r/mtbu.gif |
tojahh:Oga Tojahh which evidence una dey find ![]() That I be Millionaire without bend leg ![]() Or Millionaire wearing one clothes for 4days, Millionaire staying in short time room… he don even use him bend k- leg tear short time wall paper ![]() See millionaire service apartments
|
Blackbishop:Pope191 plssss I beg u call dis blacky mechanic to order. Or who I go beg to to help me beg am ![]() Later una go say I dey derail thread oohhh. One dey post rice & chicken up & dan Now baba feli don dey post 2 bottles of Heineken Make una just avoid me biko
|
dav1002:U be bad boy he too like d only clothes ![]() He wants to proof to us dt his leg is not k-leg after 4days same clothes same 1 room apartment ![]() Na d only clothe the poor boy get be that , how can you wear dsame clothes for 4 days ? Or na dirty PIG ![]()
|
Snoopy5:Kwashiorkor Plenty rice & lean fowl I don’t like dis at all ![]() U guys are derailing d thread plssss https://www.reactiongifs.com/r/scbu.gif |
mejai:Pls go back to sleep ![]() U dey see fido dido leg for dsame leg ![]() Bet he’s a Gen Z dt doesn’t even know Fido dido
|
Blackbishop:You dis man Babcock turn mechanic ![]() Na wetin u do feli be dis ooh, u go chuk mouth for him matter, u no go leave me now. Dt guy na Tinubu agbero family, him papa stole mandate dt is bigger than him. He’s stylishly paying subsidy but claims they are controlling market forces so fuel price won’t go up. How do u control market forces ![]()
|
Larry1960:I mention ur name ? U get k leg ? U be NFA ? Person just know him DNA without mentioning name Make una help me look, se dis na straight leg or na k- leg ![]()
|
tojahh:Oh noo Uber drivers be like slaves or house help ![]() Dis thread chaiii ![]() https://www.reactiongifs.com/r/emb1.gif |
Conner44:You choose who u banter with on dis thread wisely if not u will be wasting ur energy & time Some are too strong for me like Felicity of old before blackbishop & pope191 drop him rank. Or CheerfulGiver that will curse u nincomptu / retard and waka. Imagine make I dey banter with Mr kwasoko leg (k-leg) chicken republic man, No future ambition only olosho morning to night. So as I see say u be keyboard warrior u go use choo choo choo wear me out. Na why I dey avoid u.
|
Pearl1910: Pearl1910:Pearl no vex naahh ![]() Because I mistakenly mention driver/car agent helping ![]() https://www.reactiongifs.com/wp-content/uploads/2013/07/disgraced.gif |
Crvrider:Abacha really tried for this country but people kept shouting dictatorship. He didn’t increase fuel price throughout. See as obj dey top am every year, I wish they allowed Jonathan remove subsidy then with brainy’s in his economy like okonjo, deziani & sanusi cbn. And enough cushion effect. But see Apc dullardinos running & ruining d economy, Tinubu will choose good hands , it’s 3months baba dey beg El ruffai to be a minister ![]() |
Gentlelife50:As in na winter jacket I first see, come begin wonder which country wears winter jacket in summer Congo no dey snow for summer plsss. I come later see Ajax Na u & mejai go make dem ban me for dis thread. Me wey just wan dey observe from far. https://www.reactiongifs.com/r/rdlol.gif |



