Romance › Re: My Girlfriend Caught Me With My Side Chick In A Bar by Beebah321(f): 11:18am On Nov 26, 2022 |
VictorDivine: Beebah2000 why did you deactivate your account? I just do am for no reason |
Romance › Re: What Is The Essence Of Dating A Nigerian Lady? by Beebah321(f): 7:10am On Nov 26, 2022 |
JoyousFurnitire: Lmao, I don sabi how you write. How you dey? 
Why na? I am good ooo  I no get any reason ooo, I just deactivate am.  |
Romance › Re: My Girlfriend Caught Me With My Side Chick In A Bar by Beebah321(f): 7:08am On Nov 26, 2022 |
I smell lies  Una no dey tire to dey lie? Every time LIE, Every time LIE  |
Romance › Re: Why I Dont Like Igbo Ladies For Relationships. by Beebah321(f): 12:18pm On Nov 25, 2022 |
imadiyi: Why saying so? Chai! E seems like say Igbo women never show you shege. |
Romance › Re: Why I Dont Like Igbo Ladies For Relationships. by Beebah321(f): 9:34am On Nov 25, 2022 |
After God, fear Igbo women. Me sef no like them.  |
Politics › Re: Atiku Promises $10b For Youth Employment If Elected Nigeria's President In 2023 by Beebah321(f): 8:41pm On Nov 24, 2022 |
Na so them dey talk. After him win, him no go do anything. Nigerian politicians na scam. |
Politics › Re: 2023: We’ll Dialogue With All Agitating Groups – Tinubu by Beebah321(f): 8:28pm On Nov 24, 2022 |
This old man wan win by force.  |
Romance › Re: What Is The Essence Of Dating A Nigerian Lady? by Beebah321(f): 8:26pm On Nov 24, 2022 |
JoyousFurnitire: is this Beebah the Beebah??
What happened to your account? na Beebah  I deactivate am  |
Romance › Re: Is This How A True Man Of God Should Look? (photos) by Beebah321(f): 8:12pm On Nov 24, 2022 |
This guy fine sef??  Mtchewww |
Romance › Re: What Is The Essence Of Dating A Nigerian Lady? by Beebah321(f): 8:02pm On Nov 24, 2022 |
IwasNeverGone: You should be ashamed of your crazy self If your senses truly dey inorder, you for no ask us this mumu question. |
Romance › Re: What Is The Essence Of Dating A Nigerian Lady? by Beebah321(f): 7:46pm On Nov 24, 2022 |
Go and ask your sister.  |
Romance › Re: How Can I Increase A Man's Interest Toward Me by Beebah321(f): 7:43pm On Nov 24, 2022 |
See this girl ooo  You just dey catch cruise  Why u dey repeat thread na?  |
Politics › Re: President Buhari Honored In Niger Republic As A Boulevard Is Named After Him by Beebah321(f): 2:16pm On Nov 24, 2022 |
Mtchewww |
Romance › Re: My Friends With Benefits Is Pregnant For Me by Beebah321(f): 2:10pm On Nov 24, 2022 |
E no concern us. We no dey there when you dey release. So, face your problem.  |
Politics › Re: Amid Macroeconomics Concerns, Nigeria’s Hunger Index Hits ‘serious’ Level by Beebah321(f): 2:06pm On Nov 24, 2022 |
Una never see anything If APC win again next year, Una own don finish be that.  |
Celebrities › Re: Johnny Depp, agrees to return back to the 'pirates Of The Caribbean' by Beebah321(f): 2:02pm On Nov 24, 2022 |
Wow  |
Politics › Re: Peter Obi Escapes Assassination In Ibadan Yesterday by Beebah321(f): 7:55am On Nov 24, 2022 |
Village People wan finish Peter Obi. Their evil plans no go work. |
Romance › Re: What Will You Do If You See Adam and Eve? by Beebah321(f): 8:06pm On Nov 23, 2022 |
|
Romance › Re: What Will You Do If You Girlfriend Tell You That No Sex Till After Marriage by Beebah321(f): 2:59pm On Nov 23, 2022 |
|
Celebrities › Re: Korra Obidi's Scantily-Clad Photo Trends Online by Beebah321(f): 7:43am On Nov 23, 2022 |
This woman just dey stupid |
Celebrities › Re: Sophia Momodu Apologises After Being Dragged Over Imade’s Birthday Post 2 Davido by Beebah321(f): 9:01pm On Nov 22, 2022 |
Nigerian people sabi put mouth for celebrities life. Them go ignore Nigeria problems. Fools.  She get time to dey apologize sef. Mtchewww. |
Romance › Re: What Will You Do If You Girlfriend Tell You That No Sex Till After Marriage by Beebah321(f): 8:51pm On Nov 22, 2022 |
She no be virgin sef and she dey talk no sex till after marriage. Funny girl  Another guy dey knack her for your back.  |
Politics › Re: Obidients Will Help Tinubu Win Presidential Race — APC PCC by Beebah321(f): 8:47pm On Nov 22, 2022 |
Peter Obi is our next president whether Una like am or not.  |
Politics › Re: UNBELIEVABLE, Peter Obi International Juju Don Even Catch Oyibo. See Oyibo Dey F by Beebah321(f): 4:38pm On Nov 22, 2022 |
I smell lies  |
Crime › Re: I Killed My Friend, Sold Head, Heart For N200,000, Man Reveals by Beebah321(f): 4:33pm On Nov 22, 2022 |
See wetin Nigerian government dey cause. Life don hard now ooo, people can do anything for money. |
Romance › Re: Why Do Ladies Wear Beads On Their Left Leg? by Beebah321(f): 4:31pm On Nov 22, 2022 |
Illegal1: beebah my dearest frd...
babe hwfa?
longest tym..
wetin do ur main acct?
see as i jst dey excited to see u online... abeg na who be this??  |
Politics › Re: 2023 Presidency: Vote Only Tinubu – South West Muslims Urged by Beebah321(f): 5:06pm On Nov 20, 2022 |
These people never see shege  |
Politics › Re: Osinbajo Heads To Canada In First High-level Visit In Two Decades by Beebah321(f): 3:09pm On Nov 20, 2022 |
After all the whole fly fly, nothing go still change. |
Romance › Re: Why Do Ladies Wear Beads On Their Left Leg? by Beebah321(f): 2:46pm On Nov 20, 2022 |
Next time when you see them, ask them why them dey wear am.  |
Romance › Re: My Parents Don't Want Me To Marry My Baby Dad Because He's A Mechanic - Lady by Beebah321(f): 2:43pm On Nov 20, 2022 |
Na your parents go marry you?? You better follow your heart. |