Politics › Re: Shettima Son Ameer Shettima And Others Youths Distribute Food Items In Maiduguri by Beebah321(f): 5:15pm On Jan 18, 2023 |
Rubbish. Na when election don near na e them go remember poor people. If them win, them go forget Nigerians dey misbehave. Maiduguri people, abeg chop APC food and vote for LP. Na LP fit save una, APC no go remember una after election. |
Romance › Re: Romantic Pepper Seller Gets Girlfriend's Name Carved On His Arm (video) by Beebah321(f): 10:05am On Jan 18, 2023 |
Madness. It will end in tears, no worry. |
Politics › Re: Photo 2023: Asiwaju Grassroots Babes by Beebah321(f): 7:50pm On Jan 17, 2023 |
Baba blu  |
Celebrities › Re: Fans In Shock As Temi Otedola Shares Cryptic Post On Instagram by Beebah321(f): 7:41pm On Jan 17, 2023 |
Mtchewww  This one wan trend by force.  |
Politics › Re: Please What Is My Gain? by Beebah321(f): 5:30pm On Jan 17, 2023 |
Ask Google  |
Romance › Re: I Saw Alert But Not Money In Account. by Beebah321(f): 3:37pm On Jan 17, 2023 |
|
Romance › Re: Once Upon A Time, There Was Xenry On Nairaland Forum. by Beebah321(f): 5:23pm On Jan 14, 2023 |
So touching  |
|
Events › Re: Why Are Weddings Always held On Saturdays? by Beebah321(f): 3:32pm On Jan 14, 2023 |
See question.... |
Romance › Re: Why So Much Bashing Here From: Siofra, Sweetplum And Jennyclay?. by Beebah321(f): 3:27pm On Jan 14, 2023 |
Stop Making Stupid People Famous. |
Politics › Re: This Country Na Wa Ooo by Beebah321(op): 8:10am On Jan 11, 2023 |
RichAbujaGuy: Very interesting viewpoints to ponder. Your wit and intellect strongly reminds me of someone I used to follow on a website that recently changed ownership. I haven't posted there since the new management took over.
I'm requesting your permission to send you an email via this app to confirm if you are the same person. I give you my word as a gentleman to be respectful.
Peace. Okay, no problem.  |
Crime › Re: Nigerian Police Launch Manhunt For Adult Smoker, Sharing Cigarette With Baby.... by Beebah321(f): 12:59pm On Jan 10, 2023 |
Wonders shall never end  |
Celebrities › Re: BBNaija's Chichi Shows Off Her Buttocks As She Marks Her 23rd Birthday (Pix) by Beebah321(f): 12:51pm On Jan 10, 2023 |
Before na coke, Fanta and cabin biscuits we dey advertise for our birthday pictures.  Now na body them dey advertise.  |
Romance › Re: Why A Pussy Is More Valuable Than Anything A Man Will Ever Bring To The Table. by Beebah321(f): 10:09am On Jan 08, 2023 |
|
Romance › Re: Why A Pussy Is More Valuable Than Anything A Man Will Ever Bring To The Table. by Beebah321(f): 7:26pm On Jan 07, 2023 |
Dey there dey talk about nyash. If Nigerians no vote wisely this year, na that nyash way u dey praise na e many girls go use make money.  |
Crime › Re: 2023: Nigeria Is Sick – Peter Okoye Reveals Only Doctor To Heal Country by Beebah321(f): 7:10pm On Jan 07, 2023 |
Illiterates too full this country, and na because of them na e make yeye people dey lead us. The people way Sabi something go con dey behind dey suffer. If u come there dey do the right thing, them go just kill you quick. |
Romance › Re: My Girlfriend Just Serve Me The Hottest Breakfast Of My Life by Beebah321(f): 6:59pm On Jan 07, 2023 |
Silentgroper: if u really are beebah.. U no suppose reason me like this except say we get beef.. no ooo. We no dey beef.  Sorry dear  |
Celebrities › Re: Man Beat Wife To Death Over Loaf Of Bread... by Beebah321(f): 6:54pm On Jan 07, 2023 |
Some news are just made up to entertain people and to make people talk. Why u go kill person because of bread?? Bread way u no use your money buy. That man too resemble one of my neighbour way die.  Strange  |
Romance › Re: My Girlfriend Just Serve Me The Hottest Breakfast Of My Life by Beebah321(f): 7:43pm On Jan 06, 2023 |
Silentgroper: na u be this abi na cloned acct? ahh na Beebah2000. Wetin happen?  |
Romance › Re: What Will You Do If You Girlfriend Tell You That No Sex Till After Marriage by Beebah321(f): 7:41pm On Jan 06, 2023 |
Kipaji: You know it's bad when a woman has to teach a simp out of the blue pill. Lol I no no ooo  |
Romance › Re: My Girlfriend Just Serve Me The Hottest Breakfast Of My Life by Beebah321(f): 3:22pm On Jan 06, 2023 |
One person hurt u, u wan con involve innocent people. Weak man. |
Celebrities › Re: Stop Marriage-Shaming Women - Elsie Okpocha (Video) by Beebah321(f): 3:09pm On Jan 06, 2023 |
Let her be abi? When she don chop life finish, na she go go church dey sing 'Jesus, carry me dey go my husband house'. |
Politics › Re: So This Picture Is Real? Why Hasn't This Made Front Page Yet? by Beebah321(f): 4:12pm On Jan 04, 2023 |
Him dey taste the mic na. Na old age dey cause am  |
Romance › Re: I Can Not Be The Only Guy That Does This. by Beebah321(f): 4:07pm On Jan 04, 2023 |
Vinnie2000: My Beebah babe, Wadup?
U don't appear here most times or you changed Monickers?  yeah.  I no too dey come nairaland sef. |
Romance › Re: Foods You Eat, That Were Condemned In The Old Testament by Beebah321(f): 4:05pm On Jan 04, 2023 |
”They don't eat when you are alive. .they allow to die before using you for suya”This one choke me  |
Romance › Re: I Can Not Be The Only Guy That Does This. by Beebah321(f): 12:47pm On Jan 04, 2023 |
No go burst your balls ooo  |
Celebrities › Re: Alexx Ekubo Threatened To Sue Fancy If She Ever Reveals What She Saw by Beebah321(f): 12:35pm On Jan 04, 2023 |
Attention seekers. Mtchewww. |
Celebrities › Re: Portable Breaks Record Becomes First Nigerian Artiste To Hold Show Inside River by Beebah321(f): 12:13pm On Jan 04, 2023 |
Before na coffin, now na river. The next one go be inside fire.  |
Romance › Re: Why Do Ladies Lie About Their Age ? by Beebah321(f): 9:16am On Jan 04, 2023 |
15 + 15  |
Celebrities › Re: Guys Please I Need Your Advise by Beebah321(f): 5:56pm On Jan 03, 2023 |
Your papa dey pack him money dey give him other family. Divorce is not the best solution. You guys should come together and talk about this. Tell am your mind. |
Romance › Re: Wedding Ceremony Disrupted As Families Fight Over Seasoning Cubes (pic, Video) by Beebah321(f): 5:32pm On Jan 03, 2023 |
Nigerians sha  Wetin person no go see for this country  |
Celebrities › Re: “she Doesn’t Deserve A Man Like Me” Yomi Gold Divorces New Wife Months After Du by Beebah321(f): 5:22pm On Jan 03, 2023 |
As Una dey date, u no no say she no deserve you. Foolish man |