Politics › If You Were Given The Opportunity...... by Beebah321(op): 7:04pm On Dec 06, 2022 |
If you were given the opportunity to be the president of Nigeria for just one year, what will you do for Nigerians??  |
Romance › Re: Man Depressed After Being Dumped By A Lady He Sponsored Through School (video) by Beebah321(f): 3:13pm On Dec 06, 2022 |
phemmyfour: We need to support their papa Their papa say make Una sponsor their pikin? Nigerian men know how e dey end, but them choose to act blind because of love. |
Romance › Re: Man Depressed After Being Dumped By A Lady He Sponsored Through School (video) by Beebah321(f): 3:05pm On Dec 06, 2022 |
phemmyfour: If we no sponsor them, who will their papa na  |
Politics › Re: Imo LP State Assembly Aspirant, Chukwunenye Irouno Slumps And Dies by Beebah321(f): 2:59pm On Dec 06, 2022 |
Plenty people die this year ooo. Na wa ooo  |
Politics › Re: Pictures From The Labour Party Presidential Campaign Rally In Owerri Imo State by Beebah321(f): 2:53pm On Dec 06, 2022 |
I just pray say all of them go vote for am during election. |
Politics › Re: May God Never Let Tinubu (Calamity) Happen To Nigeria by Beebah321(f): 2:51pm On Dec 06, 2022 |
God go cry for Nigeria if Tinubu win  |
Politics › Re: 2023: Reps Leader Vows To Unleash Violence If Nigerians Fail To Vote For APC by Beebah321(f): 2:46pm On Dec 06, 2022 |
Na by force?? That one no dey see how people dey suffer because of APC? How him go see when them don bribe am. Corrupt country. |
|
Politics › Re: "Layabulity, Magnity", Tinubu At It Again by Beebah321(f): 8:23pm On Dec 05, 2022 |
After MUTILIPICATION, him don drop another one.  |
Celebrities › Re: Am Feeling S3xual Urge Alot,i Don't Want To Loose My Virginity - Toyo Baby by Beebah321(f): 8:15pm On Dec 05, 2022 |
This one na virgin??  Who she wan deceive??  Werey |
Celebrities › Re: Regina Daniels Shows Off Her Curves (Photos) by Beebah321(f): 7:30pm On Dec 05, 2022 |
VeryWickedGoat: Curves wey ancestor don Bleep rubbish. Ahh you guys should allow her to showcase her curves in peace na. No be her be the first woman way marry her papa age mate.  |
Celebrities › Re: Regina Daniels Shows Off Her Curves (Photos) by Beebah321(f): 7:25pm On Dec 05, 2022 |
I sure say no be only Ned Nwoko dey enjoy those curves.  |
Romance › Re: Man Depressed After Being Dumped By A Lady He Sponsored Through School (video) by Beebah321(f): 6:14pm On Dec 05, 2022 |
Men way dey sponsor women dey try ooo.  Him hear say the story go end in tears but him no listen. Good for am, him eyes don finally open. |
Crime › Re: Kiriku: Why I Bought Car For My Father – 8-Year-Old Skit Maker by Beebah321(f): 7:11am On Dec 05, 2022 |
peacemara54: That's is destiny. He was destined to be what he is. Your destiny is different. However, who knows if yours is greater and glorious than his?
I will give you 3 things ... If you can be sure to fulfill it... Then nothing can stop you from shinning at the brightest.
1) Never in your life commit fornication with a woman before marriage. Destinies have been burried before manifestation.
Giants have been reduced to dwarf on the altar of immorality. If you can keep yourself till marriage then, you will be on the Mountain top.
If you are married and you kept yourself from women, you married as a chaste. Never commit adultery.
2) wait patiently if you have fulfilled the above point. Never be in haste to make money. Your time will surely come
3) Above all, know Jesus and give your life to him. There are powers of father's house that deals with people born into families that prevent their glory to shine. .when you have Jesus, he will break those yokes and restore all your glory. Nice one. I love it!  Thanks  |
Politics › Re: Obi Going To Church Is Haram - APC (Pics) by Beebah321(f): 8:15pm On Dec 04, 2022 |
Lol wetin carry Baba sit down for chair?  If na young person do am, them go start to dey para. APC should free Obi before we go descend on them ooo.  |
|
Crime › Re: Kiriku: Why I Bought Car For My Father – 8-Year-Old Skit Maker by Beebah321(f): 7:36pm On Dec 04, 2022 |
Na this small pikin na e don blow for this hard country  God no forget adults ooo, abeg  |
Politics › Re: Something Is Wrong With The Black Race by Beebah321(f): 6:58pm On Dec 04, 2022 |
I just dey wonder ooo. Black people like to dey suffer. E dey their blood. If them dey suffer, them wan see their neighbour suffer. |
Politics › Re: Gunmen In Nigeria Kill A Dozen People, Abduct Others From Mosque by Beebah321(f): 4:26pm On Dec 04, 2022 |
Imagine.... We no dey safe for our own country again. Those heartless demons don dey do like say na them own our life, them fit take am when them want because them no say government no go protect us. And Nigerian politicians no go do anything, them sef join those heartless demons.  This country must better, whether them like am or not. |
Romance › Re: Will You Like To Reincarnate As A Woman In Your Next Life? by Beebah321(f): 3:58pm On Dec 04, 2022 |
Reincarnate wetin? After death na hellfire straight  |
Celebrities › Re: I Have No Business With Poor Men – Nazo Ekezie by Beebah321(f): 9:57am On Dec 04, 2022 |
This one wan trend. Rubbish |
Celebrities › Re: Pete Edochie Speaks On His Son, Yul's Decision To Marry A Second Wife by Beebah321(f): 9:55am On Dec 04, 2022 |
Who cares?? I don't.......  |
Romance › Re: Sorry To Disturb by Beebah321(f): 10:37pm On Dec 03, 2022 |
|
Romance › Re: How Did You Know Your Friend Isn't Actually Your Friend. by Beebah321(f): 10:32pm On Dec 03, 2022 |
Me way no get friends, make I stay dey read comments.  |
Politics › Re: Reno Omokri Alleges Threat To Take Him Out by Beebah321(f): 10:29pm On Dec 03, 2022 |
Maybe na Reno dey plan everything sef  Omokri and cruise dey like 5&6  |
Romance › Re: What Will You Do If Your Sister Is Posting These Kinda videos On Facebook by Beebah321(f): 5:30pm On Dec 02, 2022 |
|
Romance › Re: Why You Must Stop Taking Care Of Your Girlfriend. by Beebah321(f): 10:37am On Nov 30, 2022 |
No matter wetin u talk, we go still spoil our babes  |
Romance › Re: Keep Your Man Away – Two Friends Declare Themselves To Be Boyfriend Snatchers.[w by Beebah321(f): 10:00am On Nov 30, 2022 |
When yahoo boys use una do money ritual, na there una eyes go open. |
Politics › Re: Obi, Drop Your Ambition If You Really Love Igbo Says The Youths To Obi. by Beebah321(f): 9:19am On Nov 29, 2022 |
Una dey craze. Obi no go step down.  Them just dey fear say him go win. OBI GO WIN  |
Romance › Re: Is There Anything Wrong In Taking This Medicine by Beebah321(f): 9:12am On Nov 29, 2022 |
|
Romance › Re: "Release My Husband" – Nursing Mother Storms Female Neighbour’s House (video) by Beebah321(f): 8:55am On Nov 29, 2022 |
Chai! Men! Women! You get wife for house, u still go dey cheat. If I start to dey curse them ehh, them go surely open the door.  |
Crime › Re: Reveller Stabs Man To Death In Bauchi For Refusing To Buy Him Beer by Beebah321(f): 8:48am On Nov 29, 2022 |
From the look of him face sef, u go know say na demon in human form. |