Romance › Re: To Be Rich In Naija Is A Curse by Beebah321(f): 8:04pm On Jan 01, 2023 |
Blupen: Lols why you wicked like this bee?? wicked wetin?  Maybe na one broke idiot. Him just dey look for attention. |
Romance › Re: To Be Rich In Naija Is A Curse by Beebah321(f): 7:20pm On Jan 01, 2023 |
U wan just tell us say u dey rich. Since you no want make anybody disturb you, start to dey live like poor man. |
Romance › Re: Is Not Simping Really Worth It? Genuine Question by Beebah321(f): 7:02pm On Jan 01, 2023 |
"Women will never be with a man that doesn’t spend money on them, like never."Lol  E seems like say u never see relationship way na the girl dey spend on the guy.  |
Romance › Re: Did I Do Any Bad To This Girl by Beebah321(f): 6:55pm On Jan 01, 2023 |
Story  |
Celebrities › Re: Don’t Go Back To That Girl O”: Nigerians Storm Alexx Ekubo’s Page After Ex-fianc by Beebah321(f): 10:07am On Dec 30, 2022 |
U see. No be everything u go carry dey come social media. Bad people full social media. |
|
Celebrities › Re: Paul Psquare Warns Everyone To Respect His Girlfriend Ivy Or They Will Hear It by Beebah321(f): 8:05am On Dec 29, 2022 |
Him dey craze. Nobody gives a fúck |
Celebrities › Re: OAP Destiny Amaka Flaunts Her Massive Backside (Photos) by Beebah321(f): 9:55pm On Dec 28, 2022 |
|
Romance › Re: Relationship Advice Needed Pls by Beebah321(f): 9:54pm On Dec 28, 2022 |
Story  |
Celebrities › Re: OAP Destiny Amaka Flaunts Her Massive Backside (Photos) by Beebah321(f): 9:16pm On Dec 27, 2022 |
|
Celebrities › Re: OAP Destiny Amaka Flaunts Her Massive Backside (Photos) by Beebah321(f): 3:05pm On Dec 27, 2022 |
This one just dey look for husband. Girls of this generation no get shame again. What a pity!!  |
Crime › Re: Photo Of Policeman, Drambi Vandi That Shot Female Lawyer, Bolanle, Dead In Lagos by Beebah321(f): 11:17am On Dec 27, 2022 |
Why them dey waste time? Make them kill am joor.  |
Sports › Re: Cristiano Ronaldo's Sister Names Qatar World Cup 'The Worst Of All Time' by Beebah321(f): 5:45pm On Dec 20, 2022 |
Portugal, airport is that way. Where is Ronaldo?  He is crying in his car....  Poor Ronaldo  |
Politics › Re: What Fulani Herdsman Really Is: by Beebah321(f): 2:54pm On Dec 20, 2022 |
Lol  Dey there dey deceive yourself  |
Politics › Re: 28 Killed In Fresh Southern Kaduna Attack by Beebah321(f): 3:10pm On Dec 19, 2022 |
And they want APC to win next year election. Hmmm okay |
Romance › Re: Christmas Clothes Wahala by Beebah321(f): 2:57pm On Dec 19, 2022 |
You rich ooo, u dey even buy Christmas clothes  Wow  |
Politics › Re: 2023: PDP Can't Defeat APC - Jaafar Jaafar by Beebah321(f): 2:49pm On Dec 19, 2022 |
If APC win next year election, that means Nigerians dey enjoy the sufferness. |
Romance › Re: Why Has No One Organised A Pool Party With Nairalanders As Usual by Beebah321(f): 2:43pm On Dec 19, 2022 |
You, why you no do am? Those people way dey throw the party, them dey pick money for tree ni? |
Politics › Re: President Buhari Celebrates His 80th Birthday Anniversary In Aso Rock (Photos) by Beebah321(f): 2:18pm On Dec 19, 2022 |
LordviccoDaGuru: E shock you abi?? Oya go hug transformer How much Buhari give you for posting this??  Even the cake no reach you  |
Politics › Re: President Buhari Celebrates His 80th Birthday Anniversary In Aso Rock (Photos) by Beebah321(f): 2:17pm On Dec 19, 2022 |
LordviccoDaGuru: Shut up u confused wailer. Is that ur business ? Yes it is my business because I am a Nigerian. E seems like say the sufferness never reach you. When e reach, you know who to blame. |
Politics › Re: President Buhari Celebrates His 80th Birthday Anniversary In Aso Rock (Photos) by Beebah321(f): 2:10pm On Dec 19, 2022 |
LordviccoDaGuru: More
Peter Obituary is dead on arrive APC WILL rule Nigeria till the second coming of Christ AMEN amen APC supporters no get heart again.  Una don sell Una heart to APC for 2k. What a pity  |
Politics › Re: President Buhari Celebrates His 80th Birthday Anniversary In Aso Rock (Photos) by Beebah321(f): 2:07pm On Dec 19, 2022 |
Nigerians are suffering, while their president is still celebrating his birthday without feeling remorseful for what Nigerians are passing through. |
Romance › Re: What Will You Do If You Girlfriend Tell You That No Sex Till After Marriage by Beebah321(f): 3:13pm On Dec 18, 2022 |
Blupen: oya come i get your time, how much u go buy am?? e dey with you na, so u suppose know how much e worth. |
Romance › Re: What Will You Do If You Girlfriend Tell You That No Sex Till After Marriage by Beebah321(f): 2:17pm On Dec 12, 2022 |
Blupen: I get your time?? I know say u no get my time. dey go joor.  |
Romance › Re: SA Prostitute Who Offered Black Friday Specials Left With Ruined Privates by Beebah321(f): 8:03pm On Dec 09, 2022 |
Them don use her toto take do money ritual. Crazy things are happening  |
Romance › Re: Addiction To My Spiritual Wife by Beebah321(f): 8:38pm On Dec 08, 2022 |
Lol Are you serious?  No go kill yourself ooo |
Politics › Re: INEC will soon release report on PVCs found buried, it’ll be shocking by Beebah321(f): 8:22pm On Dec 08, 2022 |
Which kind of country be this??  Na wa ooo |
Romance › Re: What Are The Stereotype You Get As A Man? by Beebah321(f): 8:20pm On Dec 08, 2022 |
Make I stay here dey read LIES  |
Crime › Re: Pls Guys I Need Your Help by Beebah321(f): 8:13pm On Dec 08, 2022 |
|
Politics › Re: Tinubu Collects 10% Tax To Create Millions Of Almajiris Dependant On Him by Beebah321(f): 8:59am On Dec 08, 2022 |
Ewo!!!  |
Politics › Re: Doctor Set To Divorce Wife Over Support For Peter Obi (details) by Beebah321(f): 8:27am On Dec 08, 2022 |
Them wan spoil Peter Obi name. God no go allow them. Some Nigerians sef no want make Nigeria better for us. People are very wicked.  |
Romance › Re: What Happen Within MY MOM AND by Beebah321(f): 3:20pm On Dec 07, 2022 |
Mad ooo, your own mama again?  Continue the story na  |