Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 8:11pm On Sep 10, 2009 |
I no even dey see my post |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13(mod): 8:08pm On Sep 10, 2009 |
lol. . .you're learning fast, bro.  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 8:05pm On Sep 10, 2009 |
one is that you're hearing impaired |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 8:03pm On Sep 10, 2009 |
okay wetin |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 8:01pm On Sep 10, 2009 |
That ya leg wey trailer don render useless since 1932 |
Jokes Etc › Re: Ben20001 & Brother by Ben13(mod): 7:59pm On Sep 10, 2009 |
which is me, winch. |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 7:58pm On Sep 10, 2009 |
Studio, who be Ben12? abeg Chi remind am say him dey rewind  |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 7:55pm On Sep 10, 2009 |
na yoruba language chicago dey speak na |
Nairaland General › Re: People In The Joke Department Of Nairaland Are The Most Lazy And : ! by Ben13: 7:54pm On Sep 10, 2009 |
wetin this man dey yarn sef  |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 7:53pm On Sep 10, 2009 |
studio, somebody say you dey rewind |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 7:47pm On Sep 10, 2009 |
that's why you dey disturb our sight with double posting. . .abeg clear |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by Ben13(op): 7:43pm On Sep 10, 2009 |
Party wey no dey finish  and no dj for house |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 6:45pm On Sep 10, 2009 |
where you dey since? abi ya molue dey mechanic? |
Jokes Etc › Re: All Nl Ladies Pick Ur Favourite Husband by Ben13(mod): 6:44pm On Sep 10, 2009 |
CrazyMan: The kind of love I have for her is called agape love; and believe me, that’s the true love.  who teach you about love you dis pikin |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 6:40pm On Sep 10, 2009 |
preach on, sister  |
Jokes Etc › Re: Oh Lord! Please Let It Be Blood by Ben13(mod): 6:38pm On Sep 10, 2009 |
Che che all the cats finally escaped in 1981 |
Jokes Etc › Re: Ben10 And The Dry Cleaner by Ben13(mod): 6:35pm On Sep 10, 2009 |
where this one from come out, ok. . .na you be winchie. |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 6:31pm On Sep 10, 2009 |
the boi mean say ya head dey touch |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by Ben13(mod): 6:18pm On Sep 10, 2009 |
where you dey since? |
Jokes Etc › Re: I Warned Ben To Stop Drinking Garri. by Ben13(mod): 6:16pm On Sep 10, 2009 |
abeg clear enter one lane then make trouble wiff LASTMA |
Nairaland General › Re: People In The Joke Department Of Nairaland Are The Most Lazy And : ! by Ben13: 6:10pm On Sep 10, 2009 |
no mind the aspiring tatafo |
Jokes Etc › Re: Oh Lord! Please Let It Be Blood by Ben13(mod): 6:07pm On Sep 10, 2009 |
Pee Jee no let me repeat wetin I do for 1980 o |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13(mod): 6:05pm On Sep 10, 2009 |
abeg no start that ya lie this evening |
Jokes Etc › Re: I Always Forget My Dreams by Ben13(mod): 6:01pm On Sep 10, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by Ben13(mod): 6:00pm On Sep 10, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13(mod): 5:58pm On Sep 10, 2009 |
where you go before wey you just dey come in? |
Nairaland General › Re: Let's Party With Dickele by Ben13(op): 5:57pm On Sep 10, 2009 |
I choose to be a bouncer only this night  |
Jokes Etc › Re: Pix Talk by Ben13(mod): 5:54pm On Sep 10, 2009 |
na our CEO be dat |
Jokes Etc › Re: I've Been Raped By An Idiot by Ben13(mod): 5:12pm On Sep 10, 2009 |
you no sabi read again |
Jokes Etc › Re: If U Av Jst 24hrs To Live Wat Will U Do by Ben13(mod): 5:09pm On Sep 10, 2009 |
go baff |
Jokes Etc › Re: Romade Gender Remains A Mystery by Ben13(mod): 4:51pm On Sep 10, 2009 |
no ya hand I learn dat particular habit |
Jokes Etc › Re: Romade! by Ben13(mod): 4:50pm On Sep 10, 2009 |
ok  |